Fraiser's Posts
Nairaland Forum › Fraiser's Profile › Fraiser's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 78 79 80 81 82 83 84 85 86 (of 179 pages)
SlazzyK:lol... She go understand |
SlazzyK:lol... Baba na me o... Iambibi dey really giv me inspirixu |
SlazzyK:lol... Baba na me o... Dat babe dey really giv me inspirixu |
CROBBOY:wao... Am speechless...tanks a bunch bro |
terrymason:lol... No b only camry na toyota, where u see camry babe for GC... If for sey camry babe dey, I for just network am for u straight bur e no dey... Still dey observe ok |
yea yea Iambibi I see u dia, u re too dope babe, i hope to elope wit u babe, even if am to climb a rope or even switch to a ghoast mode nd elope in a boat because d road myt be choked, d manner by which u partner wit me, make me feel lyk an isrealite blessed wit manna, I enjoy d partern of ur friendship d way I enjoy wearing pullover in harmattan. One day one day I will take u personal lyk my panama. Dj oya raise it up, louder... louder... Oya guys rock dem rock dem.. Ijo shoki leleyi... |
DTOBS:yea... Party tinx.. Everybody dey flex now |
katerine7:hmmm hmmm hmmm... Naso naso naso... I don understand |
FolabiBret:boss of life, u re more dan too much baba |
DTOBS:no mind her jor, I go deal wit her on ur behalf |
yea... Everybody say yelyel... Everybody say yolyol... Now let me recognise som handsome babes nd beautiful bobo in d house bfor i call d celebrant out for a dance...first of all I recognise d one nd only pressy of dis city logodwhiz u re mouthed sir, pressy bae merikims I recognise ... Aghans omo menh u get mouth o.. Pressy com ur party.. Special recognition to my guy from graceland justified10.. Yea my co MC iambibi u too much. I also recognise d oyo gal rukkyola.. Special recognition goes to d sure boi in d house DTOBS, abbeyunique2, Smartins.. Omo mehn dis nyt no b here o... Nibi moma kusi boya moma dele.. See as babes just plenty... Today na today... |
SMartins1:which ur woman are u talkin about? By d power confer on me as d MC of dis party I hereby declear dis party as swingers nyt... Personalising babe is not allowed in my party, its strictly swingers, notin less, yea dj I dey feel u, correct correct, oya give me reminisce wa fe ku laleyi, ma te soju e laleyi... |
DTOBS:if d babe no score u high she nor try b dat o, abah y na, she dey expect make u cut ur head giv am? No dey waste tym jor wen babes full everywia |
katerine7:d truth b say plenty babes don see enof fyn bois of dis city behind d cameral nd den no loud am, I no know why her own com dey different, fyn bois must b very scarce for dem village |
LogoDWhiz:naso baba... U gallant |
yea yea gudevenin ladies nd stuborn men, dis is MC fraiser in d house, as u can see, we are here in dis party tonyt not because of any oda person bur our own personal person... D badest of gentlest niggas in GC.. Tonyt we are here to catch fun to d fullest lyk never bfor... Dis party na free world party, na my wife, no na me bring am com is not allowed, we are here to mingle nd reshurffle wit anybody we lyk. Bur bfor we start make we comit dis party to d hands of baba God, d great achitect of golden city. So I will invite my own personal babe gal, d ijogbon lady rukkyola to give us prayer... Rukky oya prayer pls |
merikims:beef ke? Make I no congratulate u for seein a fyn boi... Wot re friends for, infact invite me if u go do d testimony on sunday o, I go lyk to b dia make I help u praise God |
merikims:ehya congratulations o, many happy returns |
Rukkyola:for where? D tin wey I don wear already |
molakem:no worry babe d party go soon start, we nor dey in hurry, we go do am till grandmama comes |
Aghans:celebrant abeg no vex o, me just dey regain my consciousness now, as I go house go drink 20 of regal drygin make I get inspirixu, menh d get me enh, infact d tin almost knock me down finally, I dey see benzima he com resemble pogba for my eyes, tank God I don gada mysef small make I shapally enter stage |
Rukkyola:toh e don pure b dat make I go see DG again, make dem adjust d TT shap shap |
boboLIL:graduated in 2013? Nd not tru wit service yet? How come? Pple dat graduated in 2014 in my sku don forget sey den serve o, den don do dia masters reach somwhere sef. In dat case u need to blame ur sku more dan u blame nysc, because if dem mobilise u quickly u no suppose dey experience dis |
molakem:wao wot a beautiful name , anywayx I no suprise sha, beautiful name is always synonymous wit beautiful babes, hope u hav been enjoyin ursef around d city, feel free to mention me if anytin shud border u, being at ur service will b a great pleasure |
Abbeyunique2:padimi no vex o, me self just see invitation dis eveni, I no know bfor, bur notin does u na, guys go still fall in, na me b d MC |
girlyesosae:lol... Babe u just leave me for here lyk dat, nawa o... Nd u know sey if u no dey around I no dey get mysef, seein u alone dey always make me reason lyk an heroe, because u re my heroine, so hw has ur day been? Hope its been funfiled |
Aghans:celebrant ur head dey dia... No worry I go put ginger for ur bash, guys go rock today...no worry about dj na my person d guy dope wella, make I go take small regal hold my conscience so dat I go fit ball wella |
Qutyjoice:sup cute sis hw u doin, am fyn, hope ur day was rosy |
Chommieblaq:chisus... Lie ke? Wen did I bcom a lier? |
terrymason:lol... Still on still I no understand u o |
spixytinxy:spixy wotsup hw u dey, I miss u personally |
just open a new pag dedicated to all d founding fathers of dis city molakem:tanks babe btw am not sure if we hav met bfor, my name is fraiser, d most gentle guy in GC, am a very shy guy I dont talk too much, its nice meeting u... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 78 79 80 81 82 83 84 85 86 (of 179 pages)
