Stats: 2,990,329 members, 7,281,232 topics. Date: Sunday, 29 January 2023 at 07:04 AM |
Nairaland Forum / Franklynsunny's Profile / Franklynsunny's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 20 pages)
![]() |
Obviously Wats her gain She is a witch D video is too real dat she is reli a wicked person |
![]() |
Who go marry dis old cargo scrap Is dis trending ![]() Confirm mugu I pity her future |
![]() |
Dis guy fall my hand wit dis ride E even climb d windscreen sef E for wait make moni enter wella ![]() |
![]() |
I suffered almost same along balyesa to phc road from 1am til 6am Bail my sef wit 2k later I was headin to winners otta wen police jokinly greeted me n I returned d greetings BT d police stop with at gun point n called odas to join in,dey took me in ma car to.a police station after winners church from tollgate otta to atan I was scared of ma life and they said if I want to c 2017,i should behave mysef Wen I was asked to sit on d floor I refuse Dey said I should find a way to transfer 200k to dem after they c my acct balance or else Somtin bad will happen I shouted n argued for 3hr n started writhing statement Wit my I'd card,waybill,work activities Police called me a yahoo boy,i was frustrated at my age D last 4k wit me was stolen by dem at gun point since I refuse all dere threat I was ashame of Nigeria police NIG police nids overhauling I pity oda boys or guys dey brought it n took dem to atm to witdraw from 20k to 50k in ma present I was bittered 4 Likes |
![]() |
Bread seller story n efe own na miracle Efe no sabi sign to me Bread seller stil get somtin to do like modelling Mak e invest d moni bfor e finish ![]() |
![]() |
Dis is y I don't like ladies wit heavy make up |
![]() |
I feel in ma own opinion dat efe should giv less privileged Orphans Share it round like five organization N500k each Churches are kindly wayword nowadays Jus d money n tithe Fela say na Pastor house dey fine PASS ![]() ![]() 2 Likes |
![]() |
Dreamwaker:Dey can only b baby fadas 2 Likes |
![]() |
What's d gain of bin a cultists Student tif or wat |
![]() |
If I marry dis gal Na 55children e go born for me Nonsense |
![]() |
Wetin all dis bunch of tif stil dey do alive after dis numerous corruption Can u apply asia law to corrupted politicians |
![]() |
So it's only USA dat can drop big bomb ![]() Who sanction USA if dem dey Bleep up |
![]() |
No arrest have bin made cos d owner na don Some hopeless judges are busy sentencing someone that sold N5000 pick pocket tif and oda tif dat sold infinix phone to death in oda places ![]() There is one hope for Nigeria ![]() 1 Like |
![]() |
Cut Ur clothes according to Ur size D same gown,some people wil buy for N5,000,000 Wedding na wedding Jus 24hr tin?as far as next day u r living as husband n wife?dats what matters Some rich white guy wed naked like ancient days Leave story She Is so beautiful wit it |
![]() |
Dere breast dey waste den wen cossy Don use her own buy house for lekki n buy pink coloured cars |
![]() |
C mon |
![]() |
Please check picture Features Leather seat 18inch realm-Alloy rim 6loder cd,fm,am and aux Seat heater Cruise control Day running light Sub woofer speaker Ice cold AC Sun open roof Good engine and gear 99.9% guarantee Good legs and good tires Key less entry Mileage 157,000 ++++ The. Body is neat as you can see in the photos just a few. good and neat leather seat ASKING PRICE 1.1m Location : oshodi beesam area of mafoluku Pls call me asap 08023958005 for inspection
|
![]() |
Jus type scrap for sale is bera Dis is even old old split and even fault n Nt complete I waste my MB to check it cos am lookin for 2HP to buy Peace ![]() 2 Likes |
![]() |
Sori bro U jus save Ur life and time wit N1500 Wen u see aggressive police man like dat wit Gun,make him an offer say N500 bbfor he kips u dere for 5hr n if he get drunk n more angry n aggressive Ur own life will b at his mercy,u r lucky dey didn't harass u for a yahoo boy,take u in dat car n lock u up in cell til next day until u cough out money n release Ur atm even if u ve notin to do wit it ![]() ![]() God forbid api triggered police ![]() Here is my own story dat change my mindset ![]() I drove Frm lag to phc ova nite 3yr ago and was stop at a checkpoint around 3am around exit Frm Balyesa...bfor d bridge into rivers by a blood test hungry police dat didn't find any fault in ma car n decide to tell me my Nissan quest which is Green colour is black whether I like it or Nt am a criminal? I stand my ground illustrating wit green leaf in dat thick bush in D middle d nite for 5hrs I regret dat day cos I was rushin to ONNE FOT bfor 5am,i was dere till 6am,he took my keys n left,he called n ordered his officer to make me drive n park my Nissan quest 2005 wit oil n gas equipment as barricade on dat highway dat dey r chasin a criminal?i saw life movies wit my life n dat of ma younger bro own at risk,i saw policce shooting gun closely for d first time in my life,d robbers wanted to hit my car wit me n a bro inside BT change his mind n ditch into d swamp,mosquitoes dealt wit us like vampire At d end,d N2k left in ma wallet wa taken,i slip drive my car to TUSKANi bar off rumuokoro I guess ![]() ![]() D police meant business or extortion makin ova 100k in front of my eye My lesson learned in D hard way Don't drag wil Nigeria police wit a gun in the middle of d nite Jus offer money cos dey r legal armed robbers in Police uniform I heard dem gossiping about police work? Govt is to b blamed for dis?dey r Nt treated well n dis is why dey r robbing us legally I stopped nite trip since den ![]() |
![]() |
tosyne2much:amen thx |
![]() |
Dey. R both gold digger |
![]() |
Dats to prove dat even opening Ur breast wit big rings n piercing can't mak u win |
![]() |
To me Dis lady ve no Modelling spec Nt reli pretty BT jus slim wit kids I guess BT d Power of God in miracles prove impossible possible She is living a miracle life Frm local str agege bread hawker to Model now living in Ajah? That's d summary even wit highest make up We pray for bera days with Almighty God calls ![]() Some artists wil b so gud wit music yet dey wil Nt flow BT some wit bad breath and voice jus one hit song,dey wil Frm ghetto living to VGC duplex wit one song compare to oda artist wit 10 album wit at least 13 track per each I jus bliv in God interventions ans salvation. Am so Api 4 her 1 Like |
![]() |
Dem fit dem sef I swear |
![]() |
Contentment is d best tin one should grow with and d rest wil b solved Iphone = Death ![]() Maga no pay again... may dis people riot in jail C tattoo for him body Are u lil wayne ![]() he is so hopeless and hopelessness wit dis ugly GF lead him to dis barbaric act May dere soul nt rest in peace |
![]() |
Power of P****sy Makes made men senseless wen lust ![]() BJ promises D man is reli fooolish to dis level ![]() 3 Likes |
![]() |
Na traditional wedding ![]() 2 Likes |
![]() |
Hw much is bag of Cement nw |
![]() |
Recession creative ideas to extort geniusly |
![]() |
D judge is a fool for dis Dose in abj dat steal billions r rocking all over D judge mad well |
![]() |
Jus because of Iphone? Maga no . Pay again Dey kill innocent man Put inside suckaway Hw can dis evil beast b so blindfolded to dis state of mind n manner ![]() Dey should first put dem in da septic tank for a week 1 Like |
![]() |
I ve nt got bag of rice since after 27th March 15 i got it for N7000 I v bin buyin big Derica cup ![]() Yesterday was N300 ![]() No improvement Locaton winners otta |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 20 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2023 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 120 |