Funniez's Posts
Nairaland Forum › Funniez's Profile › Funniez's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 19 pages)
Like if u tink d whole Chibok saga is a scam |
Just go dance alanta 4 Lagos-Badagry express way 4 atleast 5 minutes, d rest wil be history |
. |
Make I comment my reserve till they win dia next match |
Space booked |
Bermuda triangle is also called "the devils triangle", I tink this point is self explained |
GEJ is realtly really workin. Mean while, front page tins. |
There's notin like a man there |
Una no get work. Actors/Actresses are busy chopping dia money nd u are here insulting urselves. If u feel they are nt doing gud enof, then go into film acting, become a director, use learners nd unpopular actors in ur film, produce it nd wen no one patronises it,maybe u wuld come to undastand then. |
Abeg I be coach 4 one monkey-post whey dey my bakyard here 4 Warri nd I wuld like to buy Joseph Yobo wit 2 kegs of palm wine nd 4 Kolanuts. Agreed ![]() |
Op did I hear u say comic Chai diaris God o |
Make I book space for front page first. @op dis question is just like asking us how many times u shuld Bleep ur wife in a day, expecting us to answer it even if we dont knw how ugly ur wife is. |
Chai, I tink say Shekau na wicked man, but that was b4 I read abt Mrs Linda Akpan. |
AudreyTimms: Hmm....and my hubby is standing behind u with a big stick!. Hahahaha. And my dog is solidly behind him. |
This lady is just so mmmwnheee |
. |
So far, so gud. Audrey, *Removes a ring nd kneels down* will u marry me Atleast to be telling me such 1daful stories. |
Proudly African |
. |
So finally it wuld be senior Eric nd junior Eric, vs Senior Erica nd junior Erica. Wel, Audrey if dat pikin die I no go vote 4 u again oooo |
Plot ke?? Plot of land abi plot of wetin ![]() |
Chai Dave so na only u waka go?? Audrey, chop knuckle, ur head dey there! |
More updates o, Audrey even though I walk 2ru d valley of d shadow of low battery, I shal not go offline 4 thou updates is comin, ur story nd ur updates, they comfort me. U prepared a wondaful story 4 me in the website of nairaland, u annoint my mind with pity {for Oleng}, surely, gud network nd mb shal folow me, all to d end of dis story nd I shal dwel on nairaland 4eva nd eva. Amen. Na joke o |
Make I book space first, I go comment when they start winning souls for God 2ru dia musics. |
Those days whey na only d owner of d ball wey dey be both Coach nd referee. D days of Mama nd Papa play, we even use style to nack our female frnds in d process. D days wen we use to arrive skul durin d break time nd sneak in one after d oda, nd then during short break, we dissapear wit our few books inside our uniform. Chai! Life bin sweet those days sha. Like if u also miss those gud old days |
I bliv God wil see us 2ru. We have experienced terrible tins than this but God has bin seeing us 2ru, so I bliv God wil make ebola a tin of d past |
Gosh! So Dave is dead?? @op is this beauriful novel a come-tragedy?? |
Audrey na wah 4 u oooo. Wats taking u too long to update na |
E be like some ppl dey sleep for nairaland, d moment u see a new thread b4 u read am finish, d front page don already full with comments. Chai nairalanders, diaris God o |
So u been dey plan to bite them b4 |
Abeg we need update oooooooo, and do it sharp sharp cus I've been folowing since last month nd I wana get to d end of dis story. Wat abt Eric's side? Wat abt Mrs Akpan? Wat abt Aunt Viens secret? We need update o |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 19 pages)
