Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 194 pages)
saphiere:Who give Adam Apple to chop Who tell Abraham to go sleep with her maid Na the outcome of these two events the world still dey face. How can the problem still be the solution.
|
The white house kidnapper, want to advanced into land grabbing, first it was Canada, he failed, then Venezuela and now Greenland, who knows who is next. It is not about democracy, it is about resource stealing. USA does not give a Bleep about you or your country. |
T Inshame3:Victory wey go sweet, na from doubters mouth we go first dey get the hint...... We dey come back on this platform come shame una the doubters |
AfonjaPriest:The way God go take shame you on that day eeeeehn, you sef go look yourself from head to toe, ask yourself by yourself say Why l my always like this, who bewitched ME |
Normal Na so e dey be worldwide The lossing sides are always the complaining side. Na so e for be, if Nigeria sef loss Yen yen yen yen, Dem go cry tire |
Wertin he thief pass like that Na big time thief If Dem hold am well Emefiele matter go too small Malami too thief, make Dem hold am for agbada and trouser well, money dey him hand He thief big. |
This white house kidnapper again...... Very very childish president. You sha no fit kidnapped the world Na you go tire. |
Wike sef don too do Na so El Rufai dey form invisible under Buhari, until he was dismantled and reduced to an opposition finally. Wike too dey form, he go just burn himself up. Gragra too much He no Sabi hide and seek politics E too dey loud. He can easily be preempted and attacked. He should soft pedal on Funbara. If he wanted him out, it is not by noise, there are better ways to do it. Not this gragra stuffs |
Iran wey home dey on fire sef dey send warships at this time. Issokay. Very insensitive government all around the world. Only war unite them not peace |
Election don near, they need Otti attention. He should ignore them and focused more on his reelection....... They crave for his attention very very badly. He should just ignore them |
His own people are protesting at home against him, the rat Lord is pointing finger at the white house kidnapper in the USA.... Two foolish people causing trouble worldwide |
Putin sef na weakling he just dey look like tough person........... Ukraine get support or not, Dem get power pass Russia minus the nuclear warheads Ukraine strong pass Russia Russia na paper tiger jareeeeeee If Ukraine was given the needed support like Russia is enjoying from his allies, this war no go pass one month, everything go don settle since. As in allow Ukraine to go offensive right from the beginning of the war with full ammunition and missiles( of all kinds ) no restrictions from his allies. This war no go pass one Month Peace for don return since |
Church of bondage End time church |
Actually, it is this part of international bodies that they belong to and fund, that makes USA command respect. That's exactly what Russia and China have noticed and are trying so hard to do same. Trump will only succeed in weakening the USA alliances across the globe and reduced them to another local champion. You want the USA to stay off your matter, just get a nuclear weapon, even if it is half. |
Like you have the solution to Nigeria problems but anytime the political party you belong to have issues, you run away to join another one Is that a serious person.... ![]() ??Ordinary political party crisis you are running away but you want to fix the nation. Shey this Giringori be like person wey go fit govern Nigeria, abi una dey whine unasef. |
Marker wey don loss value sef dey talk Na when you get value Dem dey negotiate you, no be now wey your value don drop. As you dey do stubborn, Dem don go buy your most priced asset.... Now your value don drop Go join ADC, your value go make sense to them |
😅😅😂🤣🤣😂😂😅 🤣🤣😅😅😅😂🤣🤣 Which kind modernized slavery be this This one na pure slavery. |
So no be today USA don dey kidnap head of States.... If your country no get nuclear weapon, USA fit kidnapped una president anytime ooooo Wahalaaaaaa surplusly |
People with integrity and principles don't return to their vomits. |
Mr kidnapper at it again..... Another Hitler is here but this Hitler will fail big time...... |
Too much talk Yen yen yen Like the one you gave them, when you were Governor that made Anambra state the El Dorado of Nigeria........ That's one just like to talk, like he had no antecedents. |
Me l know Atiku for that one Atiku no go form party finish, make another person come collect the ticket. Atiku na same person, yesterday, today and forever. He no dey change He no Sabi push person forward If Una no fit push am forward, na make everybody remain stagnant, na so Atiku be. |
Which one be option A again... PDP don really suffer |
Atiku don start....... Una dey whine ATIKU before..... ![]() ![]() ![]() So Atiku go form party for Obi to come carry ticket, just like that, una dey whine... ?If e easy, make OBI sef go form party na. Atiku go collect him ticket for ADC nothing anybody fit tell, anybody can be vice that one no concern Atiku. |
😅😅🤣😂😂🤣🤣😅😅 😂😂🤣😅😅🤣😂😂😂 The kidnapper is afraid of ordinary impeachment. 😅😅🤣🤣😂😂🤣🤣🤣🤣 😅😅😂🤣😂😂😂😂😂😅 So werey sef dey fear. But in reality with what Trump have done in a year in office, more Republicans will losses the midterm election to the Democrats Dem go come show Trump shege. |
From your explanation, you already knew his kind of person. Both of your knew yourself very very well You have done so well by avoiding him But slapping him Is a big Nooooooo Dis is Africa. You could have reported him to other elders around, hitting him back is a big Nooooooo What if he slumped and died from your slap, how will you explain that. Two wrong they say, don't make a right. |
Na so pride dey start If e wan comot make Dem remove am Only Osimen no fit follow eleven players of the opponent play. Remove the bad egg before, e spoil others. Na pride dey worry am The earlier he calm down the better for him and his career All these attitudes are watched by international observers, he knows that TALENT WITHOUT CHARACTER IS STILL ZERO |
This thing that call himself primate, Sabi talk nonsense eeeeeeeehn He go dey do calculative theory say na prophecy...... Na people wey dey give am attention l pity pass......... Very very fake Man Na logic he dey doa |
The shooting and killing taking place daily in USA,schools and public places what have they been able to do about it..... ![]() ![]() ??Always playing the holier than thou attitude. Clean your eyes first before poking at others. But wait ooooooo Is this the same USA, l used to admire..... ![]() ![]() ![]() ! |
Normal normal Na where man dey work E go take chop But as him dey press una neck always Una sef go wan press him blockus Weertin concern ME Let the best presser win LET SOMEBODY SHOUT GLORY |
This is how matured people respond to children..... No insults, just address the issues directly |
Dictator or not The way he was adopted is condemnable for any sane person to admit.... What United did should be condemned worldwide........ I hate Maduro like shit He is a devil incarnate but I condemned his adoption A sitting president kidnapped right in his own country by another country is a declaration of war....... Many of you will hail united state for adopting Maduro and condemned Nigeria for adopting Kanu . You see your hypocrisy |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 194 pages)
