Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 194 pages)
Person wey write this nonsense dey mad Another person heritage dey hungry you Trump is finally going insane Na so the North dey praise Abacha, until he starts killing their own. E go soon reach everybody. |
JagaLove:Who was that devil oooooooooooo If there were no nuclear war head, tell me one war the US had fought single handedly successfully. |
The way Trump will bastardized the US in this remaining 3 years eeeeeeeeehnnnnnn Dem fit go him house beat am up after him tenure |
This one sef wan to dey feel important Marriage or one night stand Who wan keep community property for house What's meant for the public cannot be kept private |
😅🤣🤣🤣😅😅🤣🤣 😂😅😅🤣🤣🤣😂😂🤣 This confused people again This region eeeeeeeeehnnnnnn Una go tey for wilderness in this Nigeria. |
Yoruba people talk say Na ripe orange for tree invites sticks and stones. Na seun kuti the black sheep of the felas go carry wood with ants enter house. If not so Who be wizkid were fela dey sleep sef |
This white house kidnapper again........ Na so e go do jam agbako soon. Who watched president Macron speech at Davos today........ ![]() ![]() ?Europe no follow the white house werey joke. Na why Dem quick arrange soldiers go GREENLAND. |
What goes around comes around It is malami turn Malami lokan E go hear weeeeeemmmmmm |
😂😅😅🤣😅😂😂😂😅 🤣😂😅😅😂😂😂🤣🤣 This white house portable sef want peace award 😅😅😂😂🤣😅😂😂🤣🤣😂😅😅😂😂😅😅😂🤣😂😂😂😂😂 How do you give such a noble prize at world level to a kidnapper of the highest order Howwwwwwwww...... ![]() ? |
Una get gold, una say na lie una no get But Una dey follow share oil Money Una dey always think say una wise. What stops you guys from establishing a gold refinery in your region Greereeeeeeeeedddddddd And you are agitated when someone does Una go cry ooooooooo Una go cry tireeere |
Nigeria is bigger than the North Any time a southerner is in power The North is very quick to cry wolf Who swear for una na.... Christians have died more in the North than Muslim in the south. The South cry.. .. ![]() ?((Make una getaaaaaaat Nigeria is bigger than the North |
Atiku just dey chop am anyhow, for his own base..... If him family fit desert am, weertin outsiders no fit do am. |
No matter how powerful you think you are, don't ever ever pick a fight with your long time allies, e get why, especially if they have done you no wrong. By the time this white house kidnapper finished with the USA eeeeeeeehn They will be asking themselves Are you sure we voted for such war monger in our lifetime..... ![]() ![]() ?How did we get here. |
As usual na Obi go win online but na ATIKU go collect the ticket........ That one na one Two Even if Atiku dash Obi ticket OBI go still win online not in real life. Na online destiny e carry come this life. |
If you wan see signs and wonders in Nigeria Just go stake for South East for one week You go come back Dey clap for Satan say E Sabi work over there |
Love800:Leave them this ignorant folks ooooooo Imagine Vaccines are not for babies Just imagine, the level of ignorance |
RaptorX:Vaccines are poison indeed. Until you need one to survive. Na so una go just dey talk out of ignorance |
You post this thing and those wey una dey follow practice this madnessssesss All of una dey madtttt |
🤣😅😂🤣🤣🤣😅😅😂 🤣😅😅😂😂😅😅🤣🤣 This man just dey follow Atiku money anyhow Any where to cut anything for am That l used to respect him as a kid Not knowing that Baba is just a glutton Na him belle dey give him life direction |
Make Bello just run leave Nigeria oooooooooooo, of this administration failed to jail him, his files is still pending........ Once he joined ADC now, the same idiots crucifying him now, we start chanting Political witchunt.... Whichever ways it is, Bello is a thief Everybody just dey thief under Buhari Come be like Buhari administration weak pass Jonathan in term of theiving. |
😂😂🤣😅😅🤣🤣😂 😅😅🤣😂😂🤣🤣🤣 Europe be like we are here Mr White house kidnapper Come and do your worst This is not Venezuela As you say , you craze We sef mad |
Funbara though not wise, is not going anywhere anytime soon. Na only second term no sure but you see this tenure. E go finish am..... Nothing anybody wan tell me, he as more forces for him than against him this time around. Federal might dey full force for him back Nobody fit harass am anyhow again. |
She dey whine you..... She knows the game too well If she agree say na her husband The benefits wey she dey get from you go stop Na the benefits gangan dey make her beg you Na matter of time Weertin she do her husband She go soon do you sef Snake na snake, no matter the environment |
sweerychick:😂🤣🤣😅😅😂😂 🤣😅😅😂😅😅😅 Who give this one phone to press Go collect your phone oooooooooo Tinubu listen only to Peter odili keh...... ![]() ??All this Y2K children 🤣🤣😂😅😅😂😂😂😂 🤣😅😅😅😂😅😅🤣😅 |
This one wey odili come out talk like this, be like matter don dey pass be careful Odili of all person Odili perfect gentleman, though himself na Another silent and quiet MALAMI in his own time. |
I learnt this the hard way..... No matter how you try to upgrade a woman, never ever leave yourself behind, be 2-4 steps ahead of her........ If you like argue this one, women always want who they can look up to , not who they want below or beside them. So in all you do always be ahead of your woman in several ways. |
This white house kidnapper go just talk waaaaa Without reasoning..... After e go soon say, e no mean am like that Chai USA don elect baba suweeeeeeeee |
Cunny man wey die, na cunny man go bury am You want to impeached a Governor with presidential back up..... ![]() ![]() ![]() You guys must be dreaming. Funbara go complete him tenure as long as he is loyal to the president. Na second term no clear But you see this tenure..... ![]() ![]() ![]() He go finish am |
😅😅😂🤣😂😅😅😂😂 🤣🤣😅😂😂😅😅😅😅😅 All this disobedient children think say , Dem go fit bully Atiku. They were shouting OBI or nothing when Obi finally joined ADC. Atiku media team pipe low, Dem first go hide. Giving OBI and his rag tag boiz Hope. Now they are out fully ATIKU no go gree for anybody. So Atiku go form party, for Obi to just Waka come carry ticket, just like that........ ![]() ![]() ![]() ![]() Study Atiku very very well, e no dey sponsor anybody. Very very selfish person . ATIKU no send anybody papa |
The problem they created .... Were they expecting every Venezuelans to be shining teeths with their actions. Every actions have equal reactions..... You do me, l do you |
Algeria oooooooo Tunisia oooooooo Morroco ooooooo Both their National teams and club sides All have one thing in common, football violence You beat them like this especially in their region Body go just dey pepper Dem like they should keeeeeeeee all of you. But outside their region, Dem go calm like canal water. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 194 pages)
