Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 194 pages)
Reloadedisraelp:😅😅🤣🤣😂😂🤣🤣 😅😅😂😂🤣🤣😂😂 Wike be like Make l see where you wan pass |
So USA don turn ICC Dem kidnapped person a whole president for that matter carry am go their own court, how the man wan take get justice........ This is a case of pure oppression and suppression. How will he get justice.... ![]() ![]() |
😅😅😂🤣🤣😂😂😂 This Wike E Sabi pepper him haters eeeeehn Oya oooooooooooo Haters of Wike over to you guys |
Finally........ It is not about the coach, United no dey wan spend or dem dey always find the low budget of the original. |
Trump from oil bandits to land bandits. Trump finally exposing the vision, aim, vision and mission of USA to the world............ By the time Trump leaves office, to repair the USA image will be very very hard. |
USA oil banditssssssssssssss They wanted the oil Oil banditssssssssssssss |
Self defense...... ![]() ??You went to invade another man's home and kill them and you call that, self defense. This people don see everybody finish for this world finish..... Very very useless news outlet |
No matter how Maduro is perceived to be brutal, what the Trump administration did is pure terrorism.... It is a pretext to more evil to come from the trump administration..... It is not about drugs, it is about oil And trump himself spoke about the oil. Even the American citizen are not safe with this Man. |
One day monkey go go market he no go return na wertin go end Trump matter be this.... Yoruba people who say Person wey get power but no get sense, na so Trump matter be. He go soon jam agbako |
Though Maduro a very very brutal dictator This act of the USA should not be allowed or applauded oooooooooooo It is a dangerous precedent Any nation can do same against less powerful Nation. What the USA has done is criminal and tantamount to terrorism. |
😅😂😂🤣😅😅😂🤣🤣 😅😅😂🤣🤣😂😂😂😅 Una go cry tire Wait for kwankwaso to join ADC make una do una own cap na. Why ordinary cap dey trigger una.... ![]() ![]() |
Kingosytex:SK that keep running to Trump whenever NK threatened them. You make me laugh Trump can't mess with NK and the world knows that. |
Compete keh I thought they already gave him the ticket According to his online rodents.... 🤣🤣😂😂😅😅😂😂 🤣🤣😅😂😂😅😅😅 Una dey whine Atiku abi Make Atiku leave ticket for OBI..... ![]() ??So, Atiku go form party for Obi to come be president, una dey whine.... ![]() ?? |
Except God Almighty I never see anybody born of a woman except the one wey Dem vomit from mouth wey go defeat Tinubu in 2027 as far as Nigerian politics is concerned.........!!!!!!!!!!!!! Calculate all you want, let the people go and prepare for 2031. |
L Finquas:Make America carry their craze go jam Small North Korea , awon see something Or better still Russia Trump craze but him craze get limit and control |
ottersberger:Triggered keh, 🤣😅😅😂😂😂🤣😅😂😅😅😅😂😅🤣🤣😅😂😅😅😂😅 OBI wey Dem dey use play game |
Atiku go just dey laugh Atiku go dey tell himself So l build party for Obi to come be president 😅🤣😂😂🤣🤣🤣😅🤣 😂😅😅🤣😅😅😅😅😂 Una dey whine..... ![]() ![]() ![]() ?Atiku go leave all the talking and paparazzi for the obedient team for now. Atiku go strike when everyone don go rest. He and his team just quiet for now. I can bet anybody, as long as Atiku remains in ADC , the best OBI can get is VP. |
Afriifa:You must be one those applauding Wike when he was harassing Amaechi( a sitting Governor) as a minister. |
This Funbara eeeeeehn I just love his courage I see TINUBU coaching him in the long run. Himself and Wike can never ever get along again and again. The pain of betrayal Shattered glass can never ever be assembled as smooth glass again |
Many USA citizens have died more on their own soul than in any other country around the world....... Dem just dey kpai themselves like them plenty pass everybody population combined |
E reached time to pay he sick He must vomit the money ooooo He must be returned to prison Make e no escape oooooooooo We Sabi their tactics, the Papa sef go soon follow the same tactics. |
The part he said He cannot train a baby tiger 😂😅😅🤣🤣😅😂😂😂 🤣🤣😅😅😂😅😅😅😅 Thank God you borrowed yourself brain Wertin you go hear last last be say I never forced you to help me na.... She for serve breakfast iced and chilled. I support you for this one I dey your back like Emilokan dey for Buhari. If you like, make Dem beg you enter trap back, your own don finish be that. |
One paper weight from the North and another tissue paper from the south......... This one wan to unseat Emilokan Are you guys joking ADC are really bunch of comedians.... |
What other better words to describe the toilet washer..... No single idealogy, just jumping around like a wanderer. Anywhere belle face person Fear that kind of person. Like you can't manage ordinary crisis in a political party, it is the country you want to manage. Is that supposed to be a joke or what Is Giringori kidding ME...... ![]() ![]() ? |
As usual, they have gathered before and failed and surely they have gathered together in vain again. |
The toilet washer finally joined is fellow aggrieved political sojourners. Happy Toilet washing. |
11 go soon knack........ Why una dey rush |
The toilet washer himself E no dey disappoint Another lamba loading.....!!!!!!!!!!?!!! |
You saw all these numerous signs wey you use your hand type and you still go do her You do or you no do..... ![]() ![]() ![]() ??That wahalaaaaaa wey konji no let your reason well about, you don finally jam am. Yoruba people talk say Wertin person no go chop Person no supposed use nose smell am. |
Just 8 years alone, he stole this much from a man who was nothing before..... My own pain be say, he don carry pikin join body enter prison. Useless father ........ |
Na lie oooooooooooo Dem go dey find wertin no loss go Alfa house, if the juju no work Dem go dey cry yen yen yen Na wertin you find go there later chop you. |
Na she count the maggots abi.... ![]() ![]() ??Pastor don too tell her too much The anger and fury of a pained we woman Pastor don jam correct karishika as he no fit control him John Thomas.... God just dey use this ogala to exposed and punish this Okafor for all his long time hidden atrocities. No e say this ogala sef na better person, God just wan use her exposed pastor |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 194 pages)
....I dey wait .
