Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 194 pages)
Nigeria will be great again in my lifetime... |
Funbara think say he wise He don dey learn the hard way. Wike don dey teach am politics wey he no gree learn finish, before he start to dey show skills |
Hope say Gumi own no go reach this level before him surrender |
Smart Adeyemi Yahya Bello again...... Kogi don dey turn Abia state |
Sharp Politics dey brutal All man for himself. One politician talk say Dem no dey do go come for politics No credit for politics. Collect your payment in full Incase.......... |
EdiskyHarry:My brother, the matter shock me sef Na so l take marry ooooooo Born pikin get improved life ooooo |
😅😅🤣😂😂😂🤣🤣😂😂 😅😅🤣😂🤣😅😂🤣🤣🤣 He think say everything na money Since yesterday, the news just dey sweet me The news was that he ignored the youths during IPOB destruction but wanted to govern them now. I love that |
Trump should give him citizenship in the USA but Trump is racist He will never ever give am. Just using him to attack Nigeria resources |
This girl started taking my joblessness seriously serious pass me wey dey jobless.... Start buying me shoes, clothes for interviews No be say, l no get clothes or shoes before oooooooo Start telling her uncles and aunties , Daddy that l need a Job.... E shock me Today we are married with two children a boy age a girl. |
E dey practice life outside government... He don reason am say E dey go back ordinary life soon |
Buy laptop learn AI, UI/UX, DATA ANAYLYSIS, DATA SCIENCE GBAM......!!!!!!!!!!!!!! |
Eyaaaaahhhhhh The death of his partner is painful E pain am..... Na small small Hand go soon touch am too, e remain small |
Zamfara again Why always zamfara.... ![]() ![]() It is becoming a political volatile state for some years now |
OnyeObowo1:He exposed what he can't prove Stop being clever by half He said he heard.......... So you heard your neighbor is a killer and you went about calling him assassin How does that sound to you.... ![]() ??That's how you online court of law keep encouraging people to act stupidly untill dey face the consequences..... |
Person wey dem go release after election Dem just wan show am say Na mouth e get, no levels......... |
Bold boy Very very courageous No low self esteem mentality No Inferiority complex No self pity mentality Animals and goats online mocked him, body shamed him, yet he stood still...... He has done well. |
Hungry Man Congratulations sir |
😅😅😂🤣🤣😂😂🤣🤣 😅😅😂🤣😂😂😂🤣🤣 China don already show who is in charge I already said Trump visit to China Is like a slave master visit. China no send USA Papa Una go dey believe USA under Trump NATO don get sense sharperly |
What were you all expecting..... ![]() ??Funbara just wanted to try his luck Be the principalities and powers that be no leave him neck Dem press am die..... If l be wike l go do worse, no room for betrayals |
APC flag still dey kwankwaso house.... ![]() ??After how many years 🤣😂😅😅😅🤣🤣😂😅😅 😅😂😂🤣🤣😅😂😂😂🤣 What happened to NNPC abi wertin be him party name...... This guys are really confused..... One confused person leading Another confused person following |
There is more you are yet to know But if you can bear the future pain and heartache, you can let love control your future because You never see anything ooooooooo You never even hear half of everything . Na so dem dey do If no be say She cast, apology no dey her mind at all at all Somebody just help safe your life With that Whatsapp message |
Tenants want to they give landlord term and condition....... Orisirisi |
Iran knew Na why dem wan finish UAE with missiles My friend talk say, na every hour Alarm dey reason ring for UAE Thank God he is safe |
When you let your dick control your life |
Amaechi bought form first Atiku bought the next day Amaechi submit today Atiku did the same These two thieves don already settle for candidate and vice. Dem just dey entertain the media and masses. |
Explanation to finish for your mouth Can somebody tell this man to shut the Bleep up and face his manifestos if at all he as any. Cho Cho Cho Cho Cho His past is hunting him badly He keep trying to explain to everybody. Na so e go dey explain, explain till election come and go. |
Make somebody beg frank wife Make she cease fire Frankk no go fit finish wertin he start oooooo By the time this woman finish with am E go dey avoid public E dey go podcast up and down dey do Cho Cho Cho Cho like woman By the time this woman start, frank go loss all his endorsement deals. |
Elliott no go try am Who sabi am for surulere politics He wound have been removed last time if not for Gbajabiamila intervention He as had enough Let him go back to his movie set. If he try do agidi, dem go chop him money finish do am strong things |
And so Dem invite una..... ![]() ??No be Una go dey find wertin no loss.... ??Person go spend millions in the name of pilgrims to suffer himself |
