Gofwane's Posts
Nairaland Forum › Gofwane's Profile › Gofwane's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 129 130 131 132 133 134 135 136 137 (of 137 pages)
Prison break |
marieolae: Guys nd yansh shatis not our fault na. Jst like girls n money sha |
Dis op is either a native of ilorin or lagos. No offence, bt bushness runs in ur vein. Lyk sum1 said, u ar undeserving of dat gown- i expect u 2 b more dan dis. PS: No pun intended bt i'm SMH ![]() |
Denlere abi na Denrele, pls dn't annoy me 2 d point i'll tel u to G and D. Nairalanders addressed u base on d way u dressed. Respect is earned niqqur. |
teiluj: I dey suspect. youhaha, suspect keh? I am a law abiding citizen of d fed. Rep. Nigeria. |
Na God catch una. No b onlý us wey dey enta bus go dey suffer. Haha, very soon na pot holes go full d run-way. . . . God bless naija |
Tex42: Mehn! your lie na lie ontop lying game.lol!lol, na game naw... |
our stove get fm radio and d radio also dey use kerosine. Bt u need ear phone b4 it cn conekt. My uncle jst by generator wey dey use palm oil. |
![]() dytbabe: Ur thing *pee pee* is smallslacked toto united... Y him J.T no go small 4 u wen ur punny don pass elastic limit? ![]() dytbabe: Ur thing *pee pee* is smallslacked toto united... Y him J.T no go small 4 u wen ur punny don pass elastic limit? ...SMH *tongue* PS: no offence |
chaii!!! I dey come |
jideomowunmi: Ewwwwww....yalwkkk..wanna puke...hehehehego ahead ![]() |
Anoda one... Mum: junior, wen u wer 3yrs old u opened d first aid box n drank iodine. Junior: i drank iodine? Pls mum, did i die? |
Der ws dis day dat it hapnd 2 rain and i ws at d stadium watching football. D seats got wet n so i decided 2 sit on d news paper i ws holding. A guy aproachd me n askd me "bros, ar u reading dat paper1?" i simply replied him "yes". And 2 convince him, i stood up n turnd 2 da nxt page n sat on it again. Lyk say I get eyes 4 my butt ne wey i go sit dwn on a paper and be readin it?. . . smh |
jideomowunmi: Hehehe..u must be one yoruba bahd guy...plus wa d heck is kpomo?hahaha i'm nt a yoruba guy o. . . Kpomo is dat delicious thing btwn a lady's legs. |
jideomowunmi: Point of correct....i dont do keke napepu refused me a BJ and u no gree me chop ur kpomo nw u want me 2 take u home in my bugatti? Come tender d kpomo joor or else u go trek go house 2day. I don vex |
jideomowunmi: Hehehehehe....u wish...chai !!! Oboyye. I remmbr d day i chop suya b4 i go piss use d hand touch my bulala... Abeg i no do again. Wear ur shoe make i escort u go enta keke napep make u dey go hauz. ![]() |
Av bn 2 dat zone and i tel u it is nt a place 2 be. Infact, u won't evn wnt 2 see ur worst enemy der ! D funny part ws dat a grl ws busy chasing al around dat tym bt i frnd zoned her. *Luv hurts* |
[quote author=jideomowunmi][/quote]*na me be d guy on ur profyl pix n na u be d babe* Oya, answr me nah... |
jeff2010: Lol u do face like person wey dey shit strong shithaha, mehn u wicked o |
jst wen i ws thinking i'm not handsome. Thank you O.P 4 giving me hope. |
Hapi bday... Keep updating |
Tymax: [color=#5E2605]I agree with you. English is just a language and not a scale for measuring intelligence.Alrigh then. |
Tymax:u ar a fool if u think intelligence ends in english. See why naija is nt developing? Many of my colleagues china dn't knw a word in english, bt u nid 2 see d machines dey built. U need exposure...ps: no pun intended |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 129 130 131 132 133 134 135 136 137 (of 137 pages)




