Gofwane's Posts
Nairaland Forum › Gofwane's Profile › Gofwane's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 130 131 132 133 134 135 136 137 (of 137 pages)
A new way of advertising dangote salt? D best prevention is send me #750 mtn card and i wil pray 4 u. ![]() |
D whole idea sounds funny 2 me. Why nt a bath wit dettol? I hav a feeling dat dis is anoda facebook ''type amen 2 claim dis prayer'' nonsense. ...i might b wrong tho. *starts research* |
Dis whites dey slack. If 2 say na 4 naija him kill dat guy,dem 4 don catch am 2ru juju. By d tym dem mention him name 4 der flat screen tv(mirror), dem go c wer him dey hide. |
suwailad: i dont get it, the girls at 18 and 10 were driving a HONDA CRV in Katsina? You can only find that in places like Port Harcourt. you mean almajiri girls riding honda crv, wondersd prsn dat typd dis n d 1 dat lykd it ar high on dried ebola.., did u nt see d part dat named a male among dem? Stp being in a haste 2 type ur 'bushness' away. It means u've nt travel out of ur cave 2 tink only in PH teens cruise ryds... Ps:no pun... |
Una don start again ko? Wen hunger dey wire una during fasting, una pipe low. Nw una don belle full, man no go hear word ko? . . .smh |
lurvy: This is just the funniest post I have ever read on nairaland! I kept laughing, laughing , laughing, laughing, laughing and laughing! |
joelenesleek: Rolling on the wet floor laughing, thanks for making my night.I did dat? ... u're welcome. ![]() |
Nihilist: You chased somebody with your car because you gave him ordinary 700 naira?wetin dis 1 dey yarn? Na ur type dey fyt wit pump attendants 4 filling station because dem put #999.9k fuel 4 u. . .smh |
Talkin about ur virginity, did u nt participate in d sex? Gals b tinkin dey ar doin us a favour by havin sex whereas it is a 50-50 thing. As 4 ur topic, i dn't wnt 2 say anythng cos d truth hurts. |
Xpectin d female version of dis thread. . . |
i wil throw away sum of d eggs in oda 2 create space 4 her. ![]() |
meelorlah: I see...a very good excuse for the man's laziness abino! 'Moral' of my qstn is u shud change dis topic 2 "A man was so lazy n inconsiderate" shey u grab? |
Op, on a scale of 1 to 10, hw many men ar lazy compared 2 d numbr of lazy women? No gender inequality o. |
my room mate had dis bad habbit of talking wyl sleeping. Somtyms, he'll jst burst out laughing. Me kuma i had dis habbit of eating late @ nyt. Dn't knw if it angered him. |
IfyChuky:exactly! E be lyk say winch dey ontop my matter *T.b joshu on point* |
LaurelP: Na him I come dey complain of only few monthsbro, d tin don tire me o. |
Andy, abeg stop smoking saw dust nah... |
Our naija gals ba? Dem wahala no b hear. 2yrs nw, i neva get babe. |
iamsegsy: PDP b lyk Hmmm....APC at work.haha, dis ur signature tyt wella. President carter... Lil wayne rocks! |
Lilswaghanxum: I have always asked myself this question,do short guys really find love? I am really scared because i am 5'7. I just want some advice,no insults please. |
Lord pls make a sweet beautiful lady creat a thread on hr Crush 4 me ![]() |
MarkMiwerds: Contrary to the OP's claim, you will not be robbing God if you do not tithe.exactly wot i intend doing. |
Dis thread is giving me mixd feelings o... I bn wan pay tithe 2day, bt e be lyk say i no do again o. |
I dn't knw wot 2 say regarding dis. I knw hw we suffered in my area 4rm doz muslims 4rm kerana in bukuru. Thank God no life ws lost bt dey shud knw dey ar reaping 4rm wot dey sowed. Doz gyel guys ar nw dangerously armed n ready 4 wot eva...we need serioùs help in dis country. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 130 131 132 133 134 135 136 137 (of 137 pages)




