Gptech's Posts
Nairaland Forum › Gptech's Profile › Gptech's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 390 391 392 393 394 395 396 397 398 (of 476 pages)
For those who think miui is a small thing, I currently am in possession of a Redmi 2 I ordered for a friend from Jumia about a year ago. What happened is that she forgot the pattern lock she used on it, and had to employ the services of a technician to get it flashed. Problem is they couldn't get pass the stage to login mi password, and phone has been useless for some time now . Right now phone is back, all I had to do was input the right password after connecting to WiFi. |
fibonacci2526:Nr tell me say mi6 don comot from ur eyes ooo. |
noobody:This week u go hear from Smartgo ![]() |
sodson11:They will call you tomorrow. |
SmartChoices:Redmi note 3 pro SE has out of stock for months now and usually cost around $160-$190, what you have in stock now is the Mi note 2, starting from over $500, get yours now . |
Dexter247:Yea, even the olive oil bottle, the yellow colour of the colour affects part of the wall, this and the green tint are due to oversaturation. |
organism3:Na dsame category abeg, mayb note 4 is slightly better in some cases. |
Una wen dey argue OTP, it has nothing to do with appeal ooo, na just added security measure to safeguard your account from theft. |
Dam5reey:lol! Seriously you get eyes, na this pple for nairaland dey call great camera! smh, at least those asking those funny questions should come and see. |
When we say camera na average, some peeps wen dey use these our brands go come dey ask, how weak the average be, hope una dey see? |
Dam5reey: ![]() I still dey find where the c9 take beat the note 4x. Go like compare the CX toooo. |
Benstino:Saw this price this morning, great deal for those who can't wait, not those over 100k price. |
jboixxx:Hehehehe, exactly, especially if you are not on developer rom, there is no need to update regular if your current rom is ok. |
Ebubemg:Hehehehe, na to leave am oooo, and this nightly update sef dey tire person sometimes. |
Ebubemg, we still await your comparison, already like others said, na just saturation we dey see so far from those pics, and we already kw the fake colour, plus in the banana pics, even with flash I can already see more noise with the c9, hope you know that brighter is not always better when the brightness is achieved by increasing the iso settings, that's why you have more noise with the c9, will be interesting to see pics taken in poor lighting. ![]() |
fibonacci2526:Gud morning, u don wake abi ![]() |
fibonacci2526:Before I forget again, welcome madam, how d vacation? ![]() |
SmartChoices:All except Glo. |
Dam5reey: , where op oooooo. |
jboixxx:Thanks oooo |
Hmmmmm, and my post just pass there lost. |
Ebubemg:Bros no need to fight oooooo, naxo e b, na cast, d noise dey too visible for my eyes, sorry oooo, our eyes different . Make I repeat am again, all mobile cameras na caaaaaaaassssssstttttt, including the unannounced Galaxy s12. I nr dey talk story, na wetin I don use. I don use all the best from Samsung except the s8, as for Apple, I don use all for test. Wait oooo, u dey let dem deceive u abi, ok, dey wait till HTC make phone speakers wen go loud pass ur Home theatre speakers na . |
Ebubemg:Oya oooo, we dey wait, but without flash nr mean say make u snap total darkness for us oooo. ![]() |
Ebubemg:Naaa, forget about the payment part, na your statement for c8 warrant this, but I don see say u modify. Meanwhile using s7 edge nr mean say u kw about photography or cameras otherwise u go kw say d camera sef na cast for s7. As far as na social media u 1 use ur camera for then dey manage ur s7, 8,9,10 plus iPhone 15 ![]() |
Ebubemg:Surely I won't be surprised, just ensure your hands are steady on both, and switch off the flash on both, plus take both in daylight and poor lit environments ![]() |
hustla:Sorry, all mobile cameras are craps, seriously ![]() |
Ebubemg:This na for you, you never do any comparison yet, I repeat that thing u think say clear na crap, oya do us a favour of uploading pics from both devices, meaning ensure you view this (Redmi note 2 versus Camon c8). https://www.nairaland.com/3092803/xiaomi-thread/391 |
Ebubemg:Smh, I now kw at least you are not into cameras, Tecno what! |
Abeg make una nr make person laf ooooo, outstanding camera kee? See the plenty advice! Sote some persons begin condemn phones wen most likely beat any camera the person don see . Ok, make I tell u, if u kw say na Tecno, Infinix, Itel, Gionee, and co you dey come from then almost all the Redmi cameras na outstanding camera, the Redmi note series then go almost b overkill for you, but if you dey come from flagships like the Galaxy s5, Lg G4, HTC m9, then Redmi and Redmi note series cameras nr b for u, na flagship like Mi5 and above be your own. Lastly, if na recent flashships like Galaxy s6, HTC 10, LG G5, and co u dey come from, then na only Mi 6 u fit consider or forget about Xiaomi if and go for camera centric devices like OPPO flagships or Huawei ![]() |
organism3:I nr get u oooo. |
organism3:U don come back? Wetin dem say u do? |
jboixxx:That's really bad, we will see where this lead to. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 390 391 392 393 394 395 396 397 398 (of 476 pages)
. Right now phone is back, all I had to do was input the right password after connecting to WiFi.
.

, guy na fight we go fight this night oo, the best phone camera at of now na pixel XL, s8 and s7