Gracious4real's Posts
Nairaland Forum › Gracious4real's Profile › Gracious4real's Posts
1 2 (of 2 pages)
Na so he wan tay rule Nigeria owning salaries.nai be say he for own all federal employees like 7 to 8 months even more.God punish devil |
see as these sycophants de enjoy themselves.Garba, go remind your boss say they never pay npower volunteers for 2 months. |
this daddy freeze never pass through challenges at all for he life nai make body de catch am, de make am de talk any how.if he see challenges,body go tell am. |
they no hear Reno Omokri talk for this one o |
una sure say that boy na e real pikin or adopted pikin. |
Atiku,stop wasting resources and use it to better the lives of the less privileged as u said in Your letter |
make them use their own children.good for nothing politicians. |
frustrate ko frustrate ni.when your station dey run hate speech like tap wey im don full,you no stop am or add caution na now you dey see frustration.mcccccchew. |
PDP never see anything.this is just part 1.watch out for part 2. |
Oyo state don buy market. you guys should start doing some thing now concerning this incompetent governor.E never enter office well,e don dey goofed.think of how e go be if he spent just 12 months. |
who davido or that his dancing uncle help? rubbish! |
ipob wailers will not see this one.abeg make them come remove them and this Cameroonian looter from Naija make them go form their own republic.we don tire for them. |
where is the coward?run into hiding since buhari came to power.Niger Delta will prefer to celebrate mediocrities.wentin the guy don do for them to celebrate am.fools. |
that he goat wen dey mention buhari for every matter |
this atiku dey desperate to come sell nnpc.atiku you don fail,you don fail.nigerians don't want you. |
someone said okowa has not done anything for the past four years and you still voted for him again.after voting the wrong person into power,they will be the ones to complain.nigerians!when una go learn? |
this ex convict no go shut up.mumu |
atiku fighting a losing battle.pride and arrogance will not want to make him to accept the fact that he lost in the election. |
pdp on its way into oblivion.forever.bunch of looters.dem no know say Nigerians don wise now.no more people deceiving people. |
pdp una never see anything.this is just the beginning.watch out for part 2.sai baba till 2023 |
some fools go dey nairaland page morning till night dey analyse buhari and atiku,and their mates even those they senior dey make am big out there.see your life. |
this guy that calls himself buharimustgo 16F is the biggest FOOL on planet earth.i am very sure he is an ipob.na this type dey put their children and grandchildren for suffer.mumu.craze dey him head.this one go suffer tay.he never see anything. |
This is their last dance before they will go into oblivion. |
this fool fani kayode needs a psychiatrist.you think PDP will rule this country again? I pity you. |
this arrogant Cameroonian is waiting to see his humiliation come Feb 16. |
This secondus,i think you are becoming too big for your shoes.dont worry your cup go soon full.idiotic ipob. |
this idiotic Cameroonian,you won't even smell that seat not to talk of handing over to younger generations. |
dele momodu,you are a big FOOL of the highest order |
I laugh.that mumu said atiku is his President.for coven or for where? |
atiku we have had enough of you and your looting in Nigeria.go back to Cameroon and loot there.thats where you belong.perphaps go and contest with your fellow countryman,paul biya. |
recession in Italy and you are blaming buhari.no be say this fool better reach buhari.you never start to cry.come February na him go still win the election.4+ 4 |
na today I know say this man na MUMU.shuo.na this one be the pastor work he supposed to dey do. |
1 2 (of 2 pages)