Gunpoint's Posts
Nairaland Forum › Gunpoint's Profile › Gunpoint's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 45 46 47 48 49 50 51 52 53 (of 67 pages)
@CLEMS ![]() U HAVA WEIRD SENSE OF HUMOUR. . . . . . ![]() |
@princesa Wow babe!!! U mean u had it in u all dis while and i culdnt c it?? Listen up peeps, dis is big brotha somtimes if u want somtin, u gats step up 2 it, princesa as jst bin promoted Major Gen(a rare privilage indeed)!!! Plz dnt fck wif her(xcept ya name's turkey) bt if u do, den tongue choppin is jst d beginnin!!! Carry go princesa. . . . . . . BABA dey ur back kampe. . . VIVA LA MILITAIRA!!! |
stil beta pass ya own blabla infested pentium 1 brain!! ![]() @j.boi guy na ya babe nipple u dey play that 1 on top?? ![]() |
J.boi dem do u?? abi shei u no dey sorgi wen u c d real tin ni?? GunPoint is d real deal(blocks d tai chi) *slams saucekid 4 ground, slam j.boi on top am* birds of d same plumage congregate in d nearest proximity of shit!!! Lika u 2sss!!! ![]() |
oya com here saucekid, bring ya head, *fires him 1 heavy knock 4 head* oya make u dey mind ya sef frm nw u hear!!! ![]() |
@jaymobb u chop winch?? wich 1 b police & thief?? 2 full star GENERAL fa!!! if nt 4 my people lik princesa wey dey this forum, i 4 oda d excution of evry1 sharply!! OYA J.boi, APOLOGISE!!! ![]() N.B; If i catch u use again. . . . . . . . .@sepe u dey promise chika to koko master?? wondas no dey finish 4 dis we world?? TO ALL!!! PRINCESA IS NW MAJOR PRINCESA TO U ALL!!! ACKNOWELGE HER AS SUCH!!! VIVA LA PRINCESA!!!!!. . . . . . . . . . . . . |
oya e don do!!! any further man woman post, i go kill sombory!! mans ko, womans ni!!! ![]() |
bump wat wuld u new lndrs lik 2 b?? |
@new recuit y u dey open our runs 4 here 4 here na. . . . . . jst let us do am as dey dey do am 4 TV.!!! ![]() |
if na ya real mail box b dat, check am, u go see form wey i send u!!! bt we-(provisional ruling council) nid 2 find out if u walk d walk or simple talk d talk. . . . meanwhil. . . . u r hereby banned frm usin my ![]() capisci?? Viva la Gunpoint!!!! ![]() |
migs!!! e go too fit ur son!!! ![]() |
@cele thug wats d deally yo?? y u on ma case dude?? i follow u drag chic?? i fite u 4 my former life?? eneh?? ![]() |
@poster nice i wana maka u my speech writer, deal or no deal?? ![]() |
@bastin otondo block head na him u b. . . . @cele thug 27 and half of una no fit 2 nak me dwn!!! signed "GUNPOINT" |
sharrap all o yous!!! style plus my foot!!! if u wont sharrap den i want ya'll to sang 2 me d 2nd stanza of la national anthem!!! ![]() |
MAN NO DIE MAN NO ROTTEN!!! ![]() |
@ clems emi?? @iteun pls!!! loan me dis bois i nid dem 4 sucide bombin i go return dem wen dem don finish work 4 me kil all doz infidels saucekid. . . clems. . . iteun and co. . . death 2 the infidels!!!!! ![]() |
@sepe teacher dey ans student?? ![]() @bioman F9 4 U AGAIN!!! ![]() @clems yeah baby!!! com and gerit. . . . . . . . . . ![]() |
@iteun if dey wnt mind parades, and r all of recuitment age, i'l hav dem!! tel em 2 report 2 my barracks!!! ![]() |
Women r lik Iraq, if u go in wit ur AK wit safety off, u r definately gona b in 4 a guuuuuuuud time. . . . , . , , , . ![]() |
yesh?? y u dey call me?? ![]() |
ituen: saucekid: ![]() LOLOLOLOLOLOLOLOLOLOL!!!! U GUYZ REALLY CRACK ME UP 4 D 1ST TIME IN A WHILE. . . . ![]() |
@abbygyal ha!! com maka xamine u too na. . , . , . , . ![]() |
wer da heck did all of ya go?? wer i(gunpoint), clems, saucekid, doz thugs and evn d lil special one(ibkaye) wer here holdin forth, u, migs and dat damn avian man (turkey) abandond dis land!!! and u tink u can jst com bac and get a pat on d bac?? dat we'd all jst let u bac in2 our lives lik dat?? Bleep dat!!! welcom bac dude. bt pls ya'll shuld quit dis hudini act shit. nw wer wz i?? yes, DWN WIT ALL D INFIDELS!!!!!! VIVA LA GUNPOINT!!! ![]() |
@INSPIRED EMI?? |
DIVIDENDS OF BUSY BORY ![]() |
@SEUN. . , , . . , . . ABEG COM CENSOR MAKE MY EYE 4 C NO EVIL NA. . , , . ABEG |
*POINTS AT MIGS AND SCREAMS* BLOOD OF JESUS!!! |
MIGS IS BAC?? DAMN!! NT DAT RAT ASS DUDE AGAIN!! NXT TIN U KNW WE'L BE HAVIN TURKEY FEATHERS ALL OVA D PLACE AGAIN!!! ![]() DAMN!!!!!!!!!!! |
WRONG GRL CEDIS OF FLESH HORSE FLESH SEF. . . |
@SAUCE WEN GOD PUNISH U FINISH, NTIN FIT REACH ME NA. . . ![]() |
@SAUCE UR GRL DON YAKATA FINISH ALREADY, ASK MIGS @MANICKAL YES NW!! U AND UR GUY DON GET BOOBS NA. . . EVRYBORY KNW!!! ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 45 46 47 48 49 50 51 52 53 (of 67 pages)