Gunpoint's Posts
Nairaland Forum › Gunpoint's Profile › Gunpoint's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 67 pages)
*Gunny Baba walks in, luks around, sees all this unrully kids makin a row & shouts. . .* OYA LINE UP ALL OF YOU!!! *startin with fineyabber, iteun, giglly, saucekid, 9jastyle, & evn turkey, GunnyBaba starts dishin out hot slaps 2 all of them screamin* NEXT!!!!!! *As u can rightly guess, d procedure is 4 you to get your slap, procede bac to the bac & line up 4 another* awon omo burukutu!!! GunnyBaba is bac in biz, all of una when talk behind my back don die nw!!!!!!!!!! ![]() Ifybaba, com bac 2 daddy |
SANE, INSANE, DER'S SUCH A THIN LINE IN B/W!!! ![]() @IFYGUNNY, |
Ok birdman, since u r so smart, wot numba can we call 4 dis pix!! ![]() |
Can we c dis pix?? ![]() |
![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
did som1 say gun?? ![]() |
benny, sori jare, na clems dey find my tuwble ifygunnymi, hws bory?? |
@poster Word!!! Na so women 4 dis world dey nw oh!! Sori groom and yes, Bleep u Bride & Bleep u |
@BEN-GAY I leav am 4 u!! Na only pesin like u go fit handle d blabla wen clems get!! @clems i resemble fowl 4 ya eye?? talk nw!! i go blast u hooo!!! ![]() |
*catches d stupid kid, fine yabber and gives him d beatin of his lyfe* stupid kid, e no knw him mates!! ![]()
|
yeah yeah yeah, i shot d damn tin dwn, so wat?? ![]() |
@CLEMS Hw can i miss u if u wnt go away?? ![]() |
u na fly u dey chop say u chop bird!! |
busy bory!! wznt talkin to u ![]() |
I'd hv lovd 2 com bt u c gunpoint is really a i wana com nt really 4 d program bt 2 get ta meet my arch-enemies!!! So tel me hw wed's program wil b & i jst might make it!! Viva la gunpoint!!!
|
kil na kil, chop na chop, i kil turkeys wit style, so wat?? na ya miny i take buy bullet?? na ya oil i take fry am?? take time oh!! ![]() |
vulture chopper!!! ![]() |
IPERSONATOR!!! ![]() u culdnt hav survived wat i went thru in those places u mungo-park so dnt try and play wit my war time experiences!! ![]() |
me?? emi?? ifygunpoint nko?? nite nurse nko?? tessygunny nko?? lola nko?? i gets wifes!!! pls take note!!! ![]() |
at least i fit kill turkey!! ![]() |
@holybug na ya villarge ur mates dey outside dey snatch cars, u dey here dey post 4 nlnd, thug ko, thief ni!! @iteun, if to say u fit see peecork, na u 4 dey president 9ja nw. . . bt as e b say na vulture(as u say bird na bird) u see chop, norin do u!!! ![]() |
@fine nabber ok, i bite!! na wetin u wan do wey i nvr c?? wer u wit me in somalia wen. . . . or dat time in Iraq wen. . . . . no!! u culdnt evn hav suvived in rwanda wey we go 2. . . . . bt as u c me 4 free 4 nlnd, liver con reach u to yab me shey?? singin *oya nw, oya nw* small pikin lika u!!! ![]() |
BREAKING NEWSSSS. . . . . . . Turkey wey get mad cow or bird flu, u stil fit chop am, jst follow this guide lines. . . 1)kill am!!! 2)boil am wel wel!!! (say for 13 hours) 3)as e go don ovr soft, place am inside oven 2 roast for 37mins (not mor dan ohh!!) 4)fry am!!! nw its ready 2 eat!! spread d word nt d diesease, turkey meat is good u!!! ![]() |
ituen:wetin dey make dis craze man laffs nw?? iteun!! evr since ur numerous wivies found real men, beta men, agile men, u jst dey mescafun 4 nlnd!! tufe or tj^2, at all at all na him bad pass oh, its bin shwn dat if iteun no get wife 4 side, him no dey dey balanced, make una allocate am 1 frm yaba left side (as V.C & D.V.C concerned)!!! ![]() |
*dats my girl* Told u, u wer gon lov d blabla didnt i?? Im good and u knw it!!! Com 2 papa, com get som mor baby. . . . henh? ifybaby. . . . dont mind dem joo. . . wo ke re si number wa. . . u knw. . . . and to all ya haters. . . . ![]() |
Haaaaaaaaaaa!!!!!!!!! Migss Welcom bac again!!! All of una runnin and comin bac don dey too much oooo!!! Tufe as bin cryin/lamentin abt u all wk!! Anyway, hw wz G.C.E?? No fcukup again oh!!! ![]() |
@AARONIC hABA!!! U NA U NW. . . U R OBVIOUSLY CRAZE MAN!!! ![]() |
equlibrium:WORD!!!! ![]() |
hahahahahah ![]() iteun!!! na u newbie slap like dis?? bt com oh, dis newbies liver don dey too much!! ystrdy 1 piss 4 my bory, 2day, 1 slap iteun, 2mrw, 1 go rape nitenurse oh!! or strangle saucekid!! or sodomize turkey!! or blabla ifyblabla 2 death!! wat can we do agt dis menance?? ![]() |
*gunpoint luks around* *quickly dishes ifyblabla 2 hot quickies* *dishes tufe 2 hot, steamy turkey laps* *and dishes iteun 4(2*2) very hot hot slaps* @iteun guy, no b every tin u c u suppose talk!! ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 67 pages)
