₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,201 members, 8,420,790 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 11:26 AM

Toggle theme

Gunpoint's Posts

Nairaland ForumGunpoint's ProfileGunpoint's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 67 pages)

Jokes EtcRe: Where Is Mr.turkey? by gunpoint(op): 7:04am On Mar 14, 2008
Iteun,
guinea fowl na stil fowl,
tin be say,
4 ya own side, evn bone no go reach u. . . .
damn turkey rights activist!!!
angry angry angry
Jokes EtcRe: All Abt Gilgee by gunpoint(m): 6:58am On Mar 14, 2008
Gudluck bengay,
and if any lecturer fcuks wit u,
u can always gimme der names,
u knw wats gon happen den. . . . . .

Bt den again,
u culd always do IT carryover,
like Migs grin grin grin

angry angry angry
Jokes EtcRe: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by gunpoint(op): 6:53am On Mar 14, 2008
ituen:
Thats the everyday naija life and u can't blame the boi

But i have an alternative to that grin grin grin grin grin

get money while sleeping

www.5linx.com
Ye too Iteun??
Jokes EtcRe: All Abt Gilgee by gunpoint(m): 6:39pm On Mar 13, 2008
*SHOOTS TUFE 4 HEAD*
DATS 4 INTERUPTIN MA ATTENTION. . . .
NW KIDS, ROUND TWO. . .
grin grin grin
Jokes EtcRe: Where Is Mr.turkey? by gunpoint(op): 6:36pm On Mar 13, 2008
BRING YA PLATE COM MY BARRACKS,
CUT GRASS SMALL FIRST,
DEN AT ALL AT ALL, BONE GO REACH U!!
angry angry angry
Jokes EtcRe: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by gunpoint(op): 6:35pm On Mar 13, 2008
OK SHA,
COS OF U TUFE, AND COS OF GOD!!
YABBER
DIS IS UR LUCK DAY!!
GO AND SIN NO MOR
Jokes EtcRe: All Abt Gilgee by gunpoint(m): 6:30pm On Mar 13, 2008
*joins tufe, bringin along enuf roast turkey gizzard*

i lik wats abt ta happen

abeg do her mak she do u jo!!
Jokes EtcRe: Where Is Mr.turkey? by gunpoint(op): 6:26pm On Mar 13, 2008
@Turkey
Didnt i jst relieve u of ur duties??
U stil had 2 go impersonate didnt u??
U r roast meat!!
angry angry angry
Jokes EtcRe: National Address By Gunpoint! by gunpoint(op): 6:17pm On Mar 13, 2008
Na blabla na. . . .
ify, y r u spoilin all dis small children 4 dis we land na??
If u wara put som1 in paradise, doesnt Turkey qualify??
grin grin grin grin
Jokes EtcRe: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by gunpoint(op): 6:15pm On Mar 13, 2008
DAT DAMN FINEYABBER,
HIM YAB ME BAD
com piss 4 my bory

cry        cry        cry
Jokes EtcRe: National Address By Gunpoint! by gunpoint(op): 5:42pm On Mar 13, 2008
*seperate tufe & oineoma*

tufe take it easy na. . . .

*lands oineoma a HOT slap 4 eye*

mufu, e no dey luk b4 e lept??

angry angry angry
Jokes EtcRe: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by gunpoint(op): 5:39pm On Mar 13, 2008
But y dis kidnabber go diss me 4 him 1st post 4 dis land??
Is der no respect again in Isreal??

YABBER/NABBER!!!
Your life 4 dis land is ruind!!
I hound u til u drop boy
*xcept u repent of ur sins & join my army*

So, nabber, wat'l it b??
angry angry angry
Jokes EtcRe: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by gunpoint(op): 5:32pm On Mar 13, 2008
saucekid:
him be pantsy
bad ingliss
His is r P*ssy!!!
grin grin grin
Jokes EtcRe: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by gunpoint(op): 7:37am On Mar 13, 2008
otondos!!! grin
c dem mouth!!
tufclems it is!!!
angry angry angry
Jokes EtcRe: National Address By Gunpoint! by gunpoint(op): 7:26am On Mar 13, 2008
ehmmmm
as Quater Master General of nlnd, i reserv d rite 2 assign pricks 2 faces!!!

Is dat clear 2 evry1??
Any further ques??

And 4 u guyz dat dnt like ma flows,
2 pricks each 2 ur faces!!! grin grin grin
clems, plz c 2 d supply grin

angry angry angry
Jokes EtcRe: Where Is Mr.turkey? by gunpoint(op): 6:49am On Mar 13, 2008
spit it out sauce!!! (if u get liver)
or else swallow & choke on it grin
angry angry angry
Jokes EtcRe: All Abt Gilgee by gunpoint(m): 6:41am On Mar 13, 2008
Ben,
u didnt jst do that did u??
diss ify??
wel,,,, it aint your fault sha,
Ifybenjay, if u had declared your lov 4 me, this wuldnt b happenin yu knw,
ben, take d advice i gav tuface,
go hang ursef,
beta stil,
do am 4 high tension wire,
jst 2 make sure!!!
angry          angry            angry

sings to d lost children
*com bac, com bac, com bac 2 me, punisher, punish me hoo hoo*
Jokes EtcRe: Where Is Mr.turkey? by gunpoint(op): 6:57pm On Mar 12, 2008
tufe:
poor sauce
rich kid
tongue tongue
Jokes EtcRe: National Address By Gunpoint! by gunpoint(op): 5:33pm On Mar 12, 2008
wats ur obbession wif prick & face tuface??

and u r nt a chic fa??

I 4 unda stnd ohhh!!

anyway, if u nid a prick in ur face, c clems. grin

angry angry angry
Jokes EtcRe: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by gunpoint(op): 5:08pm On Mar 12, 2008
As GCFR wen i b, imunity cover me!!

no b only beer beer/beard beard, na borrow borrow!!!

Bt realy, hw does dis sound?? Tufclem??

U two wer meant for each oda in short!!!
grin grin grin

busts out singin

*lov, oh lov, wat a blessed day, oh yeah, say it loud*
Jokes EtcRe: Where Is Mr.turkey? by gunpoint(op): 5:01pm On Mar 12, 2008
Ohhhh Tufe!!!!!
U no knw b4huh
i'd rada really gwara gwara alone mennnnnnnnnnnnn!!!!!!!!!!!
dats som dangerous specimen mennnnnnnnn!!!!!!!!!!!!!!!!!
angry angry angry
Jokes EtcRe: National Address By Gunpoint! by gunpoint(op): 4:48pm On Mar 12, 2008
*gunny walks in feels d heat & immediatly switches on his brand new Samsung plasma air conditioner*

Dats mor lik it!!!

Tufe, na u dey commot dis heat 4 bory, NW GO OUTSIDE GO BAFF!!!
angry angry angry
Jokes EtcRe: Sebi Una Tink Say Una Sabi Craze? by gunpoint(op): 4:32pm On Mar 12, 2008
emi??
emi omo boy??
emi omo fine boy??
emi omo fine boy to ni owo??
emi omo fine boy to ni owo/koko masta??

God punish all of una!!!!
angry angry angry
Jokes EtcRe: National Address By Gunpoint! by gunpoint(op): 7:09am On Mar 12, 2008
Cos clems is a wel knw Hermo on dis land meanin,
i wuldnt lik 2 f*ck & get f*ckd at d same time!!!
GOD4BIDRIT IN JESUS NAME, AMIN, AMIN, AMIN!!!
grin grin grin
Jokes EtcRe: All Abt Gilgee by gunpoint(m): 6:48pm On Mar 11, 2008
i miss the likes of

miggy (failed his latest WAEC again, wants 2 try at a special center in Sudan dis time)
tt (droppd in exchange of mr Turkey durin ransom xchange)
hcl (NAFDAC has finally caught up wif dis impersonator)
spot (stil standin on d spot at Mile2 wer i left him 4 d child traffickers)
aristole (read one book too many, is in a coma rite nw, na God or correct blabla go fit wake am)
ninjabyte (u r askin? havnt u seen scary movie episode 13?)
tessy (sold her in pakistan, she didnt fetch much though, got jst 63 1/2 rupees)
mimko (married 2 tj^2 nw, honeymoonin in sao-tome)
tj (read bw d lines)

Nasties!!!!
Who nids dem

HUHUHUHUIHUHUHUIHUHUHUHU
HAHAHAHAHAHAHAHAHA
HOHOHOHOHOHOHO
cry cry cry cry cry cry
Jokes EtcRe: All Abt Gilgee by gunpoint(m): 6:37pm On Mar 11, 2008
folly69:
not @ all except its from de wrong bla instrument
Wat??
All blabla instruments r equal,
bt som r mor equal dan odas sha,
lik i hav it frm relialbe sources dat tufe is a tripod!!!  grin
Bt lik i said, blabla is blabla,
ifyblablalistic, ENJOY!!!
grin    grin    grin
Jokes EtcRe: Iam A Lesbian by gunpoint(m): 6:28pm On Mar 11, 2008
undecided
I must b a premiership
undecided undecided undecided
Jokes EtcRe: All Abt Gilgee by gunpoint(m): 5:21pm On Mar 11, 2008
PUT US ALL & URSEF OUTTA DIS MISERY TUFACE
GO HANG URSEF!!!
angry angry angry
Jokes EtcRe: Lmao by gunpoint(m): 5:09pm On Mar 11, 2008
ifyalways:
,

A white couple had a black baby, The husband doesn't believe that it's his baby.
Husband: Why the baby is black?
Wife: You hot, I hot, baby burnt, !
,

Boy: Mom, why am I black and you are white?
Mom: Listen Son, considering all the crazy things I did years ago, you should be thankful that you are not barking!"
Dats u & me baby
smokky hot!!!

Y did u hav to go xpose tessy na.
grin grin grin
Jokes EtcRe: All Abt Gilgee by gunpoint(m): 5:06pm On Mar 11, 2008
DEN WAT R U WAITIN 4 IFYGUNNYHUNNYhuh
COM GERIT BABAY
grin     grin    grin
Jokes EtcRe: National Address By Gunpoint! by gunpoint(op): 4:57pm On Mar 11, 2008
GOD FORBIDIT TIMES 10000000000000000 & 100000000000000 TIMES

grin                                                  grin                                                grin
Jokes EtcRe: National Address By Gunpoint! by gunpoint(op): 4:35pm On Mar 11, 2008
clems, plz change ur diet,
cut dwn on beef,
switch 2 raw peppered turkey meat,
ur cup don dey full ohhh!!!

angry angry angry angry angry

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 67 pages)