Heffem's Posts
Nairaland Forum › Heffem's Profile › Heffem's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 (of 31 pages)
So ȋ̝̊̅ go wan marry now, ȋ̝̊̅ ₪☺ go taste wetin ȋ̝̊̅ wan pay for? God forbid!........#abeg make ȋ̝̊̅ go take 2shots of my regular Jedi |
jnrbayano:my broda, ȋ̝̊̅ play dis mario so tey, even with 1 eye now, ȋ̝̊̅ fit finish am with 1 single life.......buh, d op question, Ω̴̩̩̩̥a WAEC tins o ![]() jnrbayano:my broda, ȋ̝̊̅ play dis mario so tey, even with 1 eye now, ȋ̝̊̅ fit finish am with 1 single life.......buh, d op question, Ω̴̩̩̩̥a WAEC tins o |
Make e jus be for TEXAS alone.... ȋ̝̊̅ for say make U̶̲̥̅̊ come AJ, come see where belle and yansh join together, U̶̲̥̅̊ go find waist U̶̲̥̅̊ ₪☺ go see......#iya sikira, ȋ̝̊̅ hail o |
jingh:meaning U̶̲̥̅̊ gave ur heart to a stranger, ȋ̝̊̅ guess? |
Y U̶̲̥̅̊ d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ call am bastard Ω̴̩̩̩̥a ? Atleast ₪☺ be him name be dat when things be d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ sweet b4? jingh: |
10k inside 18k for the exams wey ȋ̝̊̅ ₪☺ sure say Kabiru go pass? ![]() |
₪☺ be small tin at all......after 19years from primary to upgraded secondary school plus ASUU strikes of struggle to get education..... Walahi, ȋ̝̊̅ don even forget everytin wey ȋ̝̊̅ go school go read... Diaris God ooo |
#Iya segun, abeg give me 1short of Jedi, mix am with 2shorts of small leaves
|
Godisnear:is that ur thank you? |
dunkem21:ȋ̝̊̅'d suggest U̶̲̥̅̊ go there with a truck of pampers to help you reduce the embarrassements. |
Ol boy, see pictures!....... Fear d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ hammer o, cos Ω̴̩̩̩̥a old age be dis and ȋ̝̊̅ never even ready to die in anoda 200years |
Bros, ȋ̝̊̅ be 1 of ur disciples ....but, never make mouth make wetin happen to U̶̲̥̅̊ 4years ago ₪☺ go repeat again..... |
ȋ̝̊̅ was having a nice time with my peeps and something came up, which is kinda funny, and ȋ̝̊̅ decided to get U̶̲̥̅̊ guys opinion. And that is...." If your girlfriend saved your number on her phone as MECHANIC, what will U̶̲̥̅̊ do or say?" |
ȋ̝̊̅ d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ laff, dat babe Ω̴̩̩̩̥a correct babe.... So, the guy turn himself to sponsorer when him never even give the babe belle?...... Him mumu Ω̴̩̩̩̥a grade1.....#odesin |
#jealouslylookingatthepixwithoneeye............ When a man is in love, another mumu is born |
uzolexis:una ₪☺ d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ tire to buy old legs? Ω̴̩̩̩̥a around dis time una buy Torres, abi U̶̲̥̅̊ don forget ni............? |
BasseyJ:. United for life.........we lead, others follow |
checkdate:. U̶̲̥̅̊ d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ correct the guy or U̶̲̥̅̊ d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ immitate am? |
Cross over to where sef ?..... We sabi find wetin ₪☺ lost for ourselves.... |
N21.8b ?!........ Just for campaign?!.... And we do not have a working refinery in this country..... Where is this money coming from?..... And U̶̲̥̅̊ guys are still expecting uncle Jona to rule us for anoda 4years?....#smh |
ȋ̝̊̅ thank God say the lists ₪☺ reach 10........... ȋ̝̊̅ for never read them finish by now... ȋ̝̊̅ thank God say the lists ₪☺ reach 10........... ȋ̝̊̅ for never read them finish by now... |
So ȋ̝̊̅ go wan marry now, ȋ̝̊̅ ₪☺ go taste wetin ȋ̝̊̅ wan pay for? God forbid!........#abeg make ȋ̝̊̅ go take 2shots of my regular Jedi
