Hungryboy's Posts
Nairaland Forum › Hungryboy's Profile › Hungryboy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 82 83 84 85 86 87 88 89 90 (of 119 pages)
Shamstiel:oga mi, See your boy here, Hunger wan kill your boy, Abeg anything na something, I no wan say make God bless you in advance, Because him don already bless you finish |
alienvirus:Oga abeg am also a charity case oh, Since i don hear say u be cheerful giver, Abeg i need small thing to carry chop, Make i drop my account number? |
The time were you dey dance shoki on top am, you no call us make we come do three some, Now were story don enter u come dey ask us for advice, Guy, that one na your cross, Carry am alone |
ebrochukwu:guy you are truly confused, Abi your name na Jones, Pesin dey yab you, you dey concur say Bros you are right o |
ebrochukwu:guy go ask your people were u from again oh, You dey answer ebrochukwu dey talk say you be Yoruba, Abi na because dem born you for Lagos? |
If you never pay your landing fee,
Make i drop my account number make you pay am now oh, |
Funny how the mods. Are not rushing to lock up this thread, Oh i forgot, The only do that when the message is Pro Biafra |
Akon - lonely |
agarawu23:na im make i talk say your own hungryboy level na apprentice level, E get some guys sef were get hungryboy rank pass me sef, For their eye me were dey drink water na ajebutter i be |
MyMouth:when it comes to the North, Be careful of rushing into conclusions, There is rivalry and deep seated hatred between Sunnis and Shittes, Even if the Shittes did nothing wrong, I don't see many Sunnis speaking good about them. |
agarawu23:My oga, hunger get levels oh, E get level of hunger were you dey drink only water, E get level were you dey only drink garri with water, E get level were u dey chop solid food once a day, Me i dey drinking water level oh, What about you? |
agarawu23:oga, i have seen your work, Since you are a very good 'Upgrader', Abeg your boy dey here, I wan follow upgrade like Jollyjoy, Make i drop account number nah! Nothing is too small |
agarawu23:no be dis same Jollyjoy were been dey sell akara for that park for Oshodi ?, She don upgrade finish oh, Jollyjoy you don let your mama know say you don get boyfriend so?, |
I'm trying to wrap my head around the Op's username though,
Ellecrystal,
In agbero speak down here in Calabar,
Elle=girlfriend ,
So if you are calling someone Ellecrystal,
That's like saying Crystal's girlfriend,
Don't worry after you send me that Pm,
You will become Ellehungryboy |
ellechrystal:ok here is the deal, am ugly and broke, while you are rich and pretty, , It seems we were made for each other Now let's take the next step, Send me a pm, And i'll send you my phone number |
That's what you get, when you have majority of people choosing to go into a profession, just because it's lucrative not because the really love the act of saving lives. I remember a day i was in the waiting room of a government hospital and an accident victim was brought to the hospital, None of the nurses or porters gave a damn, the guys that brought the guy had to come into the reception area, Look for a wheelchair, and pushed the injured guy to the accident ward, While the nurses looked on unconcerned |
delectablegyal:for your mind, Last time i checked, You were the one with the Pvssy, Though we are both niggers |
Just stick with him for a while, He might just turn out being an extrovert pretending to be an introvert to impress you, I still remember few years back when i was enrolled at a secondary newly, I pretended to be shy, didn't talk much, didn't get into fights, After a few months in school, after i had made a few friends, I started showing them my true colours |
ronald4lif:big Bros, my chairman, Na you i dey find since, Abeg make i drop the account number were you been dey ask, make you wire me the dollars? |
delectablegyal:aunty, you don't speak for us, And she wasn't even telling you, cos last time i checked she didn't mention your username, Mizquote, Shun those haters make we yarn better thing, Abeg na your motor you dey inside so?, If the answer is yes, Am single, broke and searching oh |
Who is let this ram above out of the barn? |
Lordmykel:the story is not made up, The just got the street name wrong, It happened at Parliamentary by effio ette junction, The filling station opposite that Palm court Creche |
Lordmykel:i will be attending both, |
Lordmykel:guy things are happening in Cali town, Armed robberies, kidnappings and other vices are on the rise |
Abeg make una use una church mind abeg, I'm still expecting my first gift, Abi na so una wicked reach? |
CUM4WHAT:connect me with the doctor abeg, I will allow them perform the surgery on me, if it comes with a plate of jollof rice and chicken and a cash reward |
naughtynaughty:you can cut me cheque, Or invite to your house to come and chop |
His life, His business, Last time i checked none of those guys / girls ranting on twitter, Were helping him in paying his bills or taking care of his kids |
Abeg no be joke i dey oh, make una help una boy,
Cc
Ylaa,
Mr cork,
Yuzedo,
Tonye barcanista,
Caracta,
Flow 1759,
farano,
naijaboiy, Beenkumar, Victoriousvic, Prettythicksme, Seun And all others too numerous to mention |
Since dis week waka come, I have been sipping garri for breakfast, lunch and supper, Today so my garri sef don come finish. Since i hear say some people dey do christmas give away for internet, i say make i come 'beg away', Abeg in the spirit of the season, Make una show me love, Make hunger no kill una boy, I just dey house now dey inhale the aroma of my neighbour chicken stew for an hour now, but i never still belleful, Abeg if you wan wire me small thing make i take maintain, inbox me make i give you account details, I dey accept internet banking, western union, moneygram and even bitcoin too, Nothing is too small but no send me wetin you no fit put as offering for church, In case you wan give me food, abeg i dey Calabar, you fit send am through Aero afternoon flight if you dey Lagos, i go go airport go collect God bless all that will help a brother in need, Merry Christmas to una But my own christmas no get merry at all, Make my christmas merry too |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 82 83 84 85 86 87 88 89 90 (of 119 pages)




. Those my paddy