Romance › Re: 7 Things That Men Notice In Women At First Sight by IamLEGEND1: 8:49pm On Sep 19, 2015 |
lies
1. àss
2. Bóobs
3. face
then hope to God she doesn't have brown teeth. |
Romance › Re: LADIES : What Should Be The Best Punishment for Guys Who Does This? by IamLEGEND1: 8:37pm On Sep 19, 2015 |
Dem go come like flies dey shout "Castration" like the agberos we dem be
and now na dem dey do the brushing sef,dem go sight the outline of ur wallet from afar den dem go waka come jam u like say na by mistake......if dem feel say the wallet get kwashiokor,dem go gather people for you,but if they see say u are loaded,dem go start to dey apologise......
"OMG i'm so sorry,I'm a very clumsy person..." |
Dating And Meet-up Zone › Re: Richommie Belongs To MEE!!! by IamLEGEND1: 8:36pm On Sep 19, 2015 |
carry ur old face
and harlotry to another place please.
no market for here |
Romance › Re: Seven Complicated Facts About Women by IamLEGEND1: 8:28pm On Sep 19, 2015 |
MrsPhyno: *modified*
who is the goat thats liking ur posts D guy know better post na.....
e dey appreciate my sensibility.
+ I no hate you,
you na main chick na.....so u practically hold badt man's heart in ur hands. |
Romance › Re: Seven Complicated Facts About Women by IamLEGEND1: 8:24pm On Sep 19, 2015 |
MrsPhyno: U suppose write this one there nah I'm beginning to think u hate me
No be all punishments them dey avoid o. But sha I used to pity u guys cause ur own dey worse. E get some kain teachers wey u jus smile one sweet smile dem dey allow u go free  Dat tin been dey pain me eh,you go see as dem dey tear boys back with "high-tension" wire but girls go just chop like 2 strokes for hand. girls no dey do frog jump girls no dey do pumping girls no dey pick pin(say we go see their yansh) BT I remember one time like dat dem been get one agbero like that for our class,dat girl no like me at aaaaaalllllll......coz na me dey always carry first and she dey come second. (dazRyt,I used to come 1st) & na she come be class monitor and one day as we go night prep,me and my right hand come dey yarn D girl..... she just silently waka go call her school father(kitchen prefect)...we chop cane eh.... but as per the James Bond wey I be,I just absorb am.....but my wingman Bleep up,he start dey cry, dey roll for ground,dey beg D girl say make she forgive am.... |
Romance › Re: Question For The Guys (pics) by IamLEGEND1: 8:06pm On Sep 19, 2015 |
And I say Hell yeah Hell yeah, hell yeah Fuckin’ right Fuckin’ right, all right (And we say) Hell yeah Hell yeah, hell yeah Fuckin’ right Fuckin’ right, all right |
Romance › Re: Why You Shouldnt Give A Head To Undergraduate Ladies by IamLEGEND1: 8:04pm On Sep 19, 2015 |
MrsPhyno: OP u sure say u well so.... All is fine I hope?
You know what the bible says about givers 
|
Romance › Re: Seven Complicated Facts About Women by IamLEGEND1: 8:02pm On Sep 19, 2015 |
MrsPhyno: awesome fiyah. carry ur wahala dey go, why u know wan comment on my thread I no get anything to talk na.... back then I stubborn like wetin...(I still am) if dem give me punishment,I no dey gree do am. how I go take "Pick pin" wen fine shawties dey watch me......I go form hard man. so after all the shouting,dem go just flog me like 50-60 times..... I go just absorb D tin dey go mah way. As per confam physics student, na Resistor they been dey call me. |
Nairaland General › Re: The Only Nigerian Who Would Not Be Forgotten By Nigerians by IamLEGEND1: 7:53pm On Sep 19, 2015 |
InvertedHammer: /
Just curious....
Did that abobaku dude ever come back after the burial?
\ LaiLai...
the guy don cut out......
maybe by now him don port go another country. |
Romance › Re: Seven Complicated Facts About Women by IamLEGEND1: 7:51pm On Sep 19, 2015 |
|
Nairaland General › Re: The Only Nigerian Who Would Not Be Forgotten By Nigerians by IamLEGEND1: 7:42pm On Sep 19, 2015 |
Abobaku
Orubebe
Shekau
GEJ |
Romance › Re: Ladies! Sex Is Not A Favour by IamLEGEND1: 7:38pm On Sep 19, 2015 |
Xiadnat: ......says who? The lazy husband who dont wanna help around the house or with the children.?
It is a favor if I am not in the mood but do sex him anyway cause I need to or want to fulfill my wifey duties. Though I may end up enjoying it, chances are I may not depending on the reason why I am not in the mood.
It is a favor if he does not try to get me in the mood but just want to get off and don't care if i do.
It is a most definitely is a favor if he is disrespectful or rude or maltreats me or the children OR just plain does nothing as a husband, father and a man.
Men, the quickest way to get your woman to not act as if sex is a favor is to do chores etc. Its very sexy and aphrodisiac and a major turn on. She will be the one chasing you around for a nookie.
So yknow, pick up that trash and head to dumpster, grap a mop and start cleaning OR do give go ahead and give junior a bath, help with school work, read his bedtime stories and tuck him in. OR OR.....do ask her about her day and listen to her stories even if 12 pages long word for word recount of her events.
Gerrit? I dare ya.  I will do chores happily without expecting any gratitude from anybody......it is my house afterall. but to help her with the domestic chores solely with the aim of getting laid as my "reward" has made me her slave. #BadtGuysDontRollLikeThat |
Romance › Re: Best Romanceland Couple by IamLEGEND1: 7:15pm On Sep 19, 2015 |
old harlót like you opening useless threads...
ur face reminds me of mah Chinese friend:
UG LEE. |
Romance › Re: What Everyone Must Do After Hearing Of This by IamLEGEND1: 7:11pm On Sep 19, 2015 |
beht O.P,
why you actin' like a deranged animal na....
|
Romance › Re: Ignite Africa Was The Bomb by IamLEGEND1: 7:08pm On Sep 19, 2015 |
are you sure you're alright ?
|
|
Romance › Re: Seven Complicated Facts About Women by IamLEGEND1: 7:02pm On Sep 19, 2015 |
MrsPhyno: How are these complications? If you find this complicated then dont worry your ant-sized brain about it  mtcheeeeeeeeeeeeeeeewwwwwwww |
|
Romance › Re: His Dick Keeps Shrinking - What Can He Do To Regain His Dick Size Back? by IamLEGEND1: 6:59pm On Sep 19, 2015 |
The bítch is probably spiking his eatables and drinkables with hormones....... |
Romance › Re: Halfrica Eyaf Now Marries After She Waited Long by IamLEGEND1: 6:37pm On Sep 19, 2015 |
Durent: OMG  see this (wo)man wrapper...
|
Romance › Re: Halfrica Eyaf Now Marries After She Waited Long by IamLEGEND1: 6:35pm On Sep 19, 2015 |
|
Romance › Re: It Is About Time Men Should Be REQUIRED To Chop Chop Toto! by IamLEGEND1: 6:25pm On Sep 19, 2015 |
AcesIni: modern day evil forest More like The amazon.... sometimes it will seem you will need a rake to be able to clear the path to the actual vagína.... |
Romance › Re: Seven Complicated Facts About Women by IamLEGEND1: 6:22pm On Sep 19, 2015 |
buygala: So what should we guys do with all these 'complications'? 
As long as the ladies tender the puna to us as at when due, their complications remain solely their business 
|
Romance › Re: Fact About Ladies Who Expect Nothing In Return From Guys That Give Them Money by IamLEGEND1: 6:19pm On Sep 19, 2015 |
unfortunately,none of them get even small sense.
dem go kontinu to dey beg for recharge card anyhow. |
Romance › Re: It Is About Time Men Should Be REQUIRED To Chop Chop Toto! by IamLEGEND1: 6:17pm On Sep 19, 2015 |
chop chop wic tóto?
naija girls wey no dey even shave the pubes sef...
if u see some girls' vagína,you'll think they are experimenting on bush fallowing..... |
Romance › Re: Somethings I Would Want Our Nigerian Girls To Stop by IamLEGEND1: 5:59pm On Sep 19, 2015 |
|
Romance › Re: Differences Between Mum And Dad (hilarious Pictures) by IamLEGEND1: 5:50pm On Sep 19, 2015 |
faith551: I hate kids crying without any just reason, the thing pain me eeehhh the female folks will keep on petting the kid. Bros mi,nothing dey pain me pass that tin eh... pikin go dey shout anyhow for house like mad pesin.....for absolutely no reason..... and u go see the females go dey rush to go carry am for back or pet am.... if u do that nonsense near me,I go tear u slap eh..... |
Romance › Re: Sex Robot For Men ;140 Cm Real Love And Sex Doll by IamLEGEND1: 5:41pm On Sep 19, 2015 |
I need to order one of those things.
i'm still curious how they are gonna safely mimic the vagínal contractions that happen during the big'O'
if the mechanisms malfunction while ur díck still dey inside,you are OYO....
e go crush ur penís,turn am to paste. |
Romance › Re: The Truth About Wedding Night Sex by IamLEGEND1: 5:36pm On Sep 19, 2015 |
|
Romance › Re: Can You Allow This To Happen To Your Boyfriend Or Girlfriend?(pics) by IamLEGEND1: 5:19pm On Sep 19, 2015 |
Bernoulli01: bro all in the name of birthday? Na was ohh some of the sharp celebrants dey pack their clothes,sneak out for night,go sleep for class... #OhTheGoodOl'Days |
Romance › Re: 16 Lessons I Learnt From Losing My Virginity by IamLEGEND1: 5:16pm On Sep 19, 2015 |
imma stíll fúck around like a rabbit tho'. |
Romance › Re: Can You Allow This To Happen To Your Boyfriend Or Girlfriend?(pics) by IamLEGEND1: 5:12pm On Sep 19, 2015 |
you never see the kyn beating wey people dey get for boarding school back then....
as early as 3am,you go see SS3 students dey gather for front of the celebrant door with belts and dirty water..... |