Igbsam's Posts
Nairaland Forum › Igbsam's Profile › Igbsam's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 157 158 159 160 161 162 163 164 165 (of 167 pages)
chinco for life. "NOKLA". No model number so no ask me. Can u c d spelling. Alariwo of Naija. |
No comment. |
guys wats with all these error messages that keeps showing when surfing wit access wap. Has anyone encountered it ? Its too frequent. |
my access wap is browsing free. Jst discovered it this morning. I jst want u guys be informed any info on internet settings ? Pls share |
i were not there o! Info make u try dey rest. |
except the "real owners" collects it before i go for another one. Incase u are wondering who the real owners are, i leave u to figure it out. Av been using my Nokia 6630 4 d past 3yrs now & am kool wit it. Jst lyk new. |
money laundering, wats the answer. |
info:I am able to connect to mms with my nokia 6630 & am surfing fine, so its not until u connect wit sony dat u can browse mms on ur pc. u jst av 2 knw how 2 configure ur mms settings on ur pc to transmit packets to & fro. |
info:I tried it also. All it did was to change the proxy address. Same speed wit d usual proxy. |
common sense no dey wetin u dey yarn. Besides ur yarning dey go off discussions at times & dat makes u a baby. Why am i even wasting tym wit u. I gat beta things to do. |
meaning ? |
hi, pls can i get a used p4 or Pm 4 d price of 50k-60k. u can send me a txt if its available wit configuration to 08023893220. Thx in advance. |
ceejay80s:dude who says am thru wit u. u wey no go school, common meaning of dude u dnt knw. Johnbull, @henry01 u dnt av ears abi. u no even get shame, alai ni tiju. Stop & think 4 a minuite. Fighting wit a woman. Sissy gal. |
If he wants 2 be famous d right place 4 a quicker notice me is the mental rehab. When he gets there let him drop his pants/boxers, within a twinkling of an eye dem go notice am sharp sharp. To be more famous make e bite one of d rehab staff 4 ear, in short go ask Faze as he take famous so tey he become musician wey everybody. Stop picking on girls. Haba. Orishirishi. |
The greatest yabis of the century. Henry henry, u suppose hide ur face o. Ko shi è lo jare. o tì è le. Omo pe nu. Oloju ede, elese tinrin, olori abo, alapa stainless, alaileko. Ko gba ku ro ni nairaland. Pack ur load & leave nairaland to cowriesland. |
o ri mi o! Na abuse be this ? ![]() |
hayprof:how u do am my guy ? I beg ja mi si. I wan activate my brother own. How can i get d settings. |
@tobs u dey ok so ? Is everything alrite dis sunday morning ? |
honsule u see ur lyf ? See where ur stupidity dey lead u as dem dey rain yabis on u. You wan create enemity btw everybody 4 dis land ? God no go give u do. @all make una no fool una self for honsule thread. |
wat a pity. Y'all acting like a sissy gal. So una come leave topic dey fight each other. Honsule, i dont expect something of such 4rm u. u want make everybody believe u be real lying lawyer ? U want create enemy 4 urself wey u dey ask people to identify demself as u villians ? Na wa o! U wan join seejail<ceejay80us> now abi. Bad luck. |
honsule u said u've got d settings, why dnt u paste d thing here & enough with all this stories. Go straight 2 d reason y u had this thread setup. |
@ceejay na wa o! u claim 2 be a matured & an educated person @ 40 or watever age u are claiming yet u dont knw d meaning of "dude", tsk. Wat a pity. Like info said its not 2 late, go enroll 4 an adult education. |
seejail u r bleeped up dude. Get a lyf. Ur brain is nothing 2 write home about. |
Exactly sha everybody |
u guys are FuCKing funny. No comment sha before dem say i don come again. |
@see jail am back at ya. Gongo ti fe so. i jst quiet dey read ur jargons. Haba, why ur brain just come dey dump like dis & 2 all ur chicken followers, make una dey follow am like fly wey dey follow shit 4 person yanch. u carry mr.ben photo put up say na me. That shows how stupid u are 2 realise a black man is different from a white man. u no even dey current 4 movies, u no see say na star picture be dat. Ode, oponu. Get ur ass out of here. Dump fool. |
N170 per subscriber. Thats wat i read in today's punch paper. I wonder how they'll be able to refund to all. Many many rubbish in this country. |
Is there a micheal jackson in dis forum ? Trying to harass my friend azeez ? I beg make we take heed o! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 157 158 159 160 161 162 163 164 165 (of 167 pages)

