IgOga's Posts
Nairaland Forum › IgOga's Profile › IgOga's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 65 66 67 (of 133 pages)
Asgard13: ![]() una don start again..... ![]() Tinubu will not win APC primary the old man won in a landslideTinubu will die before election ....Old man refuse to die ![]() Tinubu will never be president ......well well ![]() |
Rest Obidients wailing nor go solve una problem .....lick your wounds and go and vote next saturday ![]() Mahmood Yakubu dey wait for you on irev ![]() |
Felabrity:Rest ![]() You go still address her as "Your Excellency the first lady " Even Obi go still bow before her...na so God write am. Pele ![]() |
Elsueno:Pele ![]() Ko easy.....I don get many phone calls since Monday.....how obedient dey tell see how I take know wetin go happen......Na una divide una vote abi wrtin Pastor Mrs talk again "we will waste our votes" una don truly truly waste am ![]() With all the nonsense APC policy Tinubu still win....divided we fall opposition......united in defeat ![]() Sanwo eko lekan si ![]() |
beardedboy:He was known as Patrick when we were at Nottingham Uni. |
Before nko ![]() Na Tinubu dey control federal resources now. I think Sanwo-Olu will win.... because: 1. He is a Christian- the religious bigots may just vote for him not Obi this time 2. Lagos pastors wey don see say their permutations nor work for Obi go dey fear wetin President Tinubu fit do to their breadbasket. Dem go openly support Sanwo-Olu. 3. APC national and state chapters will embark on massive mobilisation. 4. The Arewa community in Lagos will vote massively for Sanwo-Olu.....Atiku and Kwankwanso nor dey ballot 5. PDP will try to reclaim their main LGAs 6. Many Obidients go stay home having tasted failure in election and the psychological toll. 7. Inec na referee ![]() |
Faber:Where is your proof? |
Totilopussylick: your delusion sha ![]() Person wey nor get national spread still.come 3rd..... The courts will first have to determine who dey lie between Atiku and Obi ![]() |
![]() Na so we like am o ![]() I love banter ![]() |
These clowns are both claiming they are looking for mandate wey nor lost ![]() |
![]() In Obi's mind na him be president of Agulu Nigeria ![]() |
Fahdiga: .........Tinubu is your president ![]() |
Madam inec ![]() Go to court then...cheap propaganda ![]() You come 3rd win 25% in about 15 states come still dey make the oldest noise..APC don dey campaign for governorship....let's see how many votes you go get for Lagos next week |
Totilopussylick:You must be a teenager or disingenuous not to know that Maurice Iwu is the worst inec chairman 2003 and 2007 election are the worst elections |
![]() Association of Stolen Mandate ![]() President Tinubu go deal with una ![]() |
Faber:You chop corn tire ![]() |
kk2027:Na you declare Obi winner ![]() Don't worry Obi go dey alright las las.......It's the first stage of grief Obi and his supporters are all passing through it Stage 1: Denial - Obi won....I won...It was rigged...etc ![]() I can assure you Stage 5 is Acceptance ![]() You and your Obi go reach Stage 5 las las |
Atiku fit go TV like Obi and claim he won...na that season we dey now ![]() Five stages of grief Stage 1: Denial --- Obi say he wonStage 2 |
chizidgreat: Obi dey use your head.....he lost and he knows it...he's planning for 2027.....same strategy Trump is using in America.....he needed to tell everyone that election was rigged so that in 2024 he can run against the winner..... Na old tactic ![]() |
Pass it on to Peter Obi ![]() He fit be one of the PUs cancelled or affected by violence....finding a material does not directly support your case....... The court room is different to bala blue bulaba |
McLizbae:They will calm down when on March 11...results are declared across states in Nigeria and ELUUP nor get levels |
Ok then pursue violence ![]() |
Cos he's a leader....every good leader does that ..... Obi is still deceiving you that he's a failure....okay wait till Tinubu finish his 8 years |
Now Atiku is about to claim he too won the election ![]() |
BItt:You are right. Buhari cried too....his mouth piece Prof Tam David West told us how we will be swimming in prosperity if only we give Buhari a chance....well in 2015 we fell for it ....now na we dey shout shege ![]() |
InyinyaAgbaOku:Where is the original sheet? ![]() Na you go tell inec which one is original and which one is fake ![]() Make Obi go court spend some money on lawyers who will be too willing to chop him money. He can keep saying he won...meanwhile Tinubu will be sworn in and will continue his administration......by the time people experience good governance na Obi and ipob go remain for the struggle. |
mployer:True highest number of votes in 12 states but the constitution don't care whether you won 1 state or no state...Do you have the highest number of votes overall....Labour came 3rd o ![]() The constitution also considers spread....25% in 25 states (FCT counts as a state in the counting).....Labour has 25% in about 16 states........ LP dey play......Apart from SE.....I am not sure LP can win any gubernatorial election next saturday......... When it comes to local politics in the 11 states LP won on Saturday local votes went to other parties....e.g Lagos APC won all 3 senatorial positions, Edo...APC won 2 senatorial seats, Delta APC won 2 senatorial seats etc |
Baba don see how wind dey blow .....I expect APC to win Osun house of Assembly elections next saturday...as Adeleke leg go don dey shake now...Jagaban as president is almost synonymous to him loosing his appeal court or supreme court case |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 65 66 67 (of 133 pages)
