IgOga's Posts
Nairaland Forum › IgOga's Profile › IgOga's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 133 pages)
Don't let them tell you that election finished when you were in church o |
I think the people are rejecting APC in Lagos....burning ballot papers is evil to say the least....inec should allow rerun in some of these polling units |
Una don start fake news...Is seun not ashamed that nairaland is now a cesspit of fakenews? |
POGazette:Dem fit still count am as APC....e depends on what the PO and other party agents think.....e get as dem go look am say na APC.....even you look am say na APC |
I hear say Shetimma sef don go back house.....inec nor dey show for Maiduguri....this inec nor do well at all |
Abetterversion:You may be arrested for this o.......nor say dem nor warn you...na 6 months criminal record you dey take play cos of politicians wey nor sabi your last name |
maybet081:Yes now Ikeja in Paris... Oniyeye Him fans dey mob him for Ikeja |
Curious345: ![]() Buhari wey don vote in Daura he even showed the cameras his ballot paper with the APC thumbprinted....same as Aisha......even told reporters that his people would vote APC..... Some of you children will learn political science today ![]() |
![]() Una don see who dey fund ipob.....all of you blaming Tinubu for ipob se una see the real sponsors |
Referee don wear jersey ![]() Buhari dey TV dey show us wetin he voted......He even went on to say vote APC.......I nor fit blame this young lady ...although both Buhari and Ms Okorie are both wrong |
that's not a polling unit.....na today we go know who get young people pass ![]() |
Thanksful:You don get the correct logo.....is it not too late to re-educate the people ![]() |
Una nor know your logo ni abi wetin be this...Kenneth Okonkwo said he has intelligence that names will not be on the ballot ...alaye probably never voted in an election ![]() He forgot that there was Labour Party before failures in APC and PDP joined Labour Party.......That old labour party already submitted their logo to inec and e nor get LP..... By this time tomorrow you go dey shout like the Op say labour party nor dey na why you loose The ballot paper go look like exam paper for una eyes.....when you confuse finish you go still vote either APC or PDP wey you sabi ![]() |
Rest by this time tomorrow the winner go don dey dance buga the loosers go don dey blame one another ![]() |
Materials that have already been delivered...... ![]() |
Massiveglory:Are you sure Labour party is on the logo Labour Party submitted to inec before Obi joined them...... Voter education will do wonders tomorrow.....some of you wey dey shout Obi for nairaland will still vote the wrong party cos the ballot paper go come resemble exam paper for una hand ![]() |
are you new to democracy ni? Vote your own let others vote their own...it's an expression of choice....individuals not party will lead the government.....in Benue for example many people are voting for YES Father......Father is a catholic priest and the guber candidate of APC.....In the SW many people are voting for Tinubu.......if APC had chosen Lawan as their presidential candidate the SW may not be so inclined to voting APC in the presidency... When you |
Manage your expectations o ![]() |
Trollronaldo:Be safe but stop sharing your movement online.... |
Imagine Wike as Nigerian president ![]() |
Disturbing....wild if true I hope inec is clean.....imagine if opposition is planning this wetin ruling party dey cook? Joseph Stalin is quoted to have said "It's not the people who vote that count, it's the people who count the votes." INEC we dey watch you o |
James39:The soldiers are deployed already waiting for those who wan go heaven this month |
Se Atiku nor dey the race ni....why is is always Obi vs Tinubu ![]() |
Interesting.....60% of 20 million votes (= 12 million votes) and 70% of 5 million votes (= 3.5 milion votes) are not thesame Highest number of votes and 25% in 24 states is what is required to win the election o |
Voter turnout, margin of wins and national spread will be key.....It is possible for a candidate to come second in all states of Nigeria and still be declared president. The constitution says: "Highest number of votes and 25% in at least 2/3 of all Nigerian states and the FCT" I don't want to be Tinubu, Atiku or Obi at this time......their hearts must be racing.. ![]() |
Well by this time Sunday God willing everyone go don know their fate ![]() |
onez:Who be Atiku running mate 4 years ago? ![]() |
Favourchris: I nor carry Nigerian problems for my head.....I dey give to Nigeria......but I know that when it comes to taking the toughest Job in Nigeria or in any organisation for that matter.....experience and track record is the key....no sentiments.....no favoritism ![]() |
Brendaniel:Na Saturday Nigerians go choose o ![]() Maybe na ipob vote today....but Nigerians with PVC are going to vote on Saturday by God's grace ![]() |
![]() Buhari dey catch cruise ni ![]() If you listen to Buhari na oyo you dey just go out and vote your candidate ![]() |
How long before Ortom denies this ![]() Una JJC for politics just they create thread......I hope you have your PVC sha.....cos there will be millions of voters with PVC in Rivers state on Saturday voting for their preferred candidate.... ....there will be no polling unit on nairaland ![]() There will be no candidates names on the ballot paper ![]() 3 ballot papers will be handed to each electorate Only party acronyms and logo will show on those ballot papers.... ...IN OTHER WORDS VOTER EDUCATION IS KEY TO WINNING |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 133 pages)