₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,841 members, 8,513,955 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 07:52 PM

Toggle theme

Ikamefa's Posts

Nairaland Forum › Ikamefa's Profile › Ikamefa's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 317 pages)

Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 5:18pm On Oct 04, 2010
^^^^^

u two up dia make una carry unah loofffff!!! wantitin comot for hia oh

i dey wait for ajad hin sey hin wan dance one kind dance for me

wey hin dey?, i need to clear dis space for him , oya make unah waka farrrr! miss you koo! mass you nii! grin grin grin grin
Nairaland General › Re: Aloy+Emeka Deserves A Moderator Position by ikamefa(f): 5:13pm On Oct 04, 2010
Skidoc:
Bleh Bleh Bleh Bleh Bleh! You are not making sense either!

And you, carry yourself and your afoju shoes comot for her e jare!

Something dey worry your head. angry How did you allow a cockroach to get in there? shocked
bia onye nkuzi why de tin dey pain you sey dem nor make alonzie + ojukwuerhmmm aloy a moddy? undecided

dis one wey u dey hia dey parambulate! you for carry placard enter  CNN nah, enter AIT, from dia fly go BBC world service

come u sure sey dat boot neffa enter yah eyes, see as you just dey salivate, dey drool for me-boots " grin "

pele all you had to do was ask nah! grin grin grin grin
Health › Re: Does 'Burantashi' (aphrodisiac ) have A Side Effect? by ikamefa(f): 2:30am On Oct 04, 2010
^^^^^^ shocked " grin "
Nairaland General › Re: Moderators Banned Me For No Reason by ikamefa(f): 2:19am On Oct 04, 2010
i laff in arochukwu- dialect  "  grin " ^^^^^^^

so wetin the email go do?  cheesy yeye!
Fashion › Re: ~Confessions Of A Shoe Manic ~ by ikamefa(f): 12:46am On Oct 04, 2010
heheheh!

very unrealistic shoes the only one i like is em black gucci shoes

the rest na death- trap cheesy
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 12:23am On Oct 04, 2010
those of you drooling for my cones

make unah salivate well oh

dem muki don chop and digest longest time so no show for unah grin

@ajad! so na egbesu masquerade dance u fit do? undecided

u nor sabi mporkiti dance " grin "
Nairaland General › Re: Aloy+Emeka Deserves A Moderator Position by ikamefa(f): 12:19am On Oct 04, 2010
[quote author=Ileke-IdI link=topic=520494.msg6860158#msg6860158 date=1285997701]ika6 and her ugly shoes don find 'em way here grin grin grin[/quote]come florida gators na wetin?

is it a crime to love unusual shoes? cheesy

nor make i vex dash you one of the shoe oh! cheesy cheesy cheesy
Romance › Re: Classified: The Memoir Of A Coded Player by ikamefa(f): 2:31am On Oct 02, 2010
i laff in creole ^^^^^^^^^^^^^^ " grin "
Romance › Re: Classified: The Memoir Of A Coded Player by ikamefa(f): 2:09am On Oct 02, 2010
come dis ' tory don dey get k-legs oh
1st t'was hauwa, then na the secondary school gal
now nah one random gal for yah neighbourhood

anyway u try sha, should  the events in a script or story not flow into each other undecided

spoilt:
a total stranger? You cant just leave us hanging here oh bros. To be continued when?
to be continued when hes had his 1st encouter, why u dey rush the guy nah? grin grin grin grin grin grin grin grin
Romance › Re: Classified: The Memoir Of A Coded Player by ikamefa(f): 1:45am On Oct 02, 2010
@ spoilt  i dey hia oh abi u go  chug  pammy and some suya?  grin

see as dis man just dey romance hin yekini any how? chai

bipolarism dey cause self straffing? grin grin grin
Romance › Re: Classified: The Memoir Of A Coded Player by ikamefa(f): 1:31am On Oct 02, 2010
chai!

wey my pammy?

hauwa ke? heard all those yarinyas sabi wella  grin grin
Dating And Meet-up Zone › Re: Why Are Most Guys After Physical Attributes by ikamefa(f): 1:01am On Oct 02, 2010
i laff in swahili " grin "

what i know is most men are visually- oriented, the bigger the Tommy-bosoms, the fatter the defense the better grin

she don't have to have a lick of sense.
Romance › Re: Pastors’ Advice On Chastity Earns Me Menopause As Spinster by ikamefa(f): 6:17pm On Oct 01, 2010
@ poster

if you are bent on having a child try adoption, about the marriage thingy ,its still possible for you to get married , prolly to a widower, a divorcee undecided

the possibility of you bearing your own child naturally is next to zilch undecided, exccept you try using hormones and all that crap,it depends on how big your pocket is and how,

much you are willing to spend oh, they have all kinds of surrogacy thingies going on now, where you freeze your eggs or you could use another donors eggs and its implanted in a surrogate, using a sperm donor of course " grin"

are these stunts really possible in 9ja sef? undecided

@ topic explore all other options open to you and stop listening to your pastor
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 5:27pm On Oct 01, 2010
come wetin dey laff you undecided

i dey yarn you 'tory u dey laff? sad

come u dey yah hut? smiley
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 4:49pm On Oct 01, 2010
forgive me lord cos i knowth not, what happened  embarassed embarassed

suddenly from nowhere one bingo just erhmmmmmmmmmmmmmm lipsrsealed lipsrsealed
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 4:47pm On Oct 01, 2010
i for fear ok the tin wey happen be sey erhmmmmm! erhmmmm!

dat lunch ? tongue i pack yah own for plate make i come give oh

as i reach road erhmmmmmmmmmmmmm! grin erhmmmmmmmmmmmmm cheesy
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 4:39pm On Oct 01, 2010
wey the ajad na?

hin  just dey come out once a year like masquerade wey dey my village
cheesy

ok you two above me ^^^^^^^^^ na where una waka go now! now? angry angry angry
Fashion › Re: I Am A Fashion Designer, I Need A Good Tailor Or Sponsor! by ikamefa(f): 4:32pm On Oct 01, 2010
Gamine:
Me too oh I no sabi but i think am na. How many clot one designer wan sew na,
you sef check am, you wan kee pesin.
my thoughts were: cos you are just starting out, you would want to sew the stuff yourself, to save on your capital and maximize your profit, am thinking this is a full time thingy, if you are good and bixnix improves and as soon as u hammer " grin " and peeps be scarmbling for "Gamine couture" then you can afford to employ tailors and all that ish

i still think you should learn how to sew, cos if one of your employess ( i mean any of the tailors) you eventually employ is messing up you can correct them.

anyway wetin my drunk self sabi?  grin grin grin  only overnight pammy  cheesy cheesy cheesy cheesy bottoms up efribody cheesy
Fashion › Re: ~ Favourite New Buys . . What's Yours ? ~ by ikamefa(f): 5:18am On Sep 30, 2010
https://parfumuri4u.com/parfumuri/bvlgari/omnia-100ml-dama/bvlgari-omnia-100ml-dama.jpg

@ iice dis twinny thingy na wah! mine is bvlgari omnia crystalline cheesy
Fashion › Re: I Am A Fashion Designer, I Need A Good Tailor Or Sponsor! by ikamefa(f): 5:13am On Sep 30, 2010
Gamine:
Omadays shocked

I'm not a Fashion Designer, atleast not yet grin
But I did get what I wanted then.

I don't get your point. How many designers sew cloths themselves huh huh undecided

Thanks but this was years ago and I don't intend to go this route.
ha no vex oh wetin my ajepako self sabi about" farsion desinah"? abeg carry go!
Events › Re: ~ Happy Birthday Ikamefa~ by ikamefa(f): 5:09am On Sep 30, 2010
shocked

" grin "

chei see fine! fine! cake cheesy cheesy cheesy thanks @ debo cheesy
Fashion › Re: I Am A Fashion Designer, I Need A Good Tailor Or Sponsor! by ikamefa(f): 5:42pm On Sep 29, 2010
u need a tailor or sponsor? undecided

dont you wanna be able to sew the clothes u design yourself? undecided

the sponsor part i kinda understand, funds these days are hard to come by

but the tailor part? hummmmmmm! undecided
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 5:30pm On Sep 29, 2010
come this fighty! fight! i nor dey oh tongue tongue tongue

anyway make unah hold unah side wella

i wan enter one thai resturant for hia make i chop one rice wey dem dey call Bim-bim-bong " grin "

cheesy
Events › Re: ~ Happy Birthday Ikamefa~ by ikamefa(f): 5:08pm On Sep 29, 2010
iice:
[color=#9900ff]I go end up drinking the pammy tongue[/color]
for which side angry grin

come shebi mukinatu don commot? tongue

oya share am into 2 sharp! sharp! make we gauge wella! grin
Events › Re: Born In September? Find Your Birthmates Here by ikamefa(f): 5:05pm On Sep 29, 2010
yaaaaaaaaaaaaaaaaaaay!

go b-baby! its my baffday

go b-baby its my baffday

we gon party like its me buffday

we gon sip barcadi like its me baffday "  grin "
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 5:02pm On Sep 29, 2010
@ spikey thanks

am actually 18 today!

still outgrowing my milk- teeth   cheesy grin cheesy grin

@ twinnies why una dey fight na?

mama sey make i give unah this ones, make una carry reduce unah temperatures  grin

[img]http://2.bp..com/_evlIKp1D64Q/SAgdNnD9ZwI/AAAAAAAACIo/Zh8Cu9XxMW8/s400/blog-ice+cream+dream.jpg[/img]
Nairaland General › Re: Aloy+Emeka Deserves A Moderator Position by ikamefa(f): 3:24pm On Sep 29, 2010
jennykadry:
IKA I get one fyne bobo wey him pocket dey drop like water in form of notes, are you interested? grin grin If you are please upload that your pic wey I see for your profile like 3 yrs ago, wey you dress like indian with white or so , come put hand like person wey sabi speak intongues for prayer time with eyes closed. grin grin
[s]oh God of isi alangwa protect if Mr ikamefa ever reads this post[/s] grin

of course am interested, the in thing now is keeping e-harems not so? come oh u said drop like water or rush like imo-river? grin grin

me pix? u sure sey na me dey for that pishure? grin grin grin grin

the only pishure wey i get for my life na the one with this boots on grin grin


https://www.nma.gov.au/shared/libraries/images/exhibitions/nrl/the_exhibition/boots/files/22537/Boots_w250.jpg
Events › Re: ~ Happy Birthday Ikamefa~ by ikamefa(f): 3:13pm On Sep 29, 2010
i nor dey drink jor

nah by fux grin grin grin

come if you nor leave me i go just commot go dance alanta nakid for backyard ! " grin "
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 3:09pm On Sep 29, 2010
Events › Re: ~ Happy Birthday Ikamefa~ by ikamefa(f): 3:04pm On Sep 29, 2010
water? grin grin grin grin

water? cheesy

naaaah! na very strong paraga i dey find, i must gauge kia- kia grin grin
Nairaland General › Re: Aloy+Emeka Deserves A Moderator Position by ikamefa(f): 3:00pm On Sep 29, 2010
me sef! i be he or she? grin grin grin

i nor know oh shocked shocked shocked shocked

wait! make i go check ! cheesy
Dating And Meet-up Zone › Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 2:49pm On Sep 29, 2010
thanks

ok i don order sepe.paraga, overnight pammy, ebaand ewedu

na serious parry oh grin grin grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 317 pages)