Ikamefa's Posts
Nairaland Forum › Ikamefa's Profile › Ikamefa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 317 pages)
ha! see my twinnies oh thanks oh love u two mucho! yummmy cakes wey the pammy na? i wan gauge by 1 o clock oh! ![]() |
ikeba na money " "shuo? why all dis noise nah! ![]() |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
It's another year, this year is especially meaningful to me i thank God, normally peeps don't do this, but wetin concern my own agbero with overload ![]() am happy, am blessed, God has always been wonderful . HAPPY BIRTHDAY TO ME!!!!!!! https://www.ajaib.us/images/bday.jpg ![]() [img]http://3.bp..com/_hk5sIM0BH-g/Siwslfd7bvI/AAAAAAAAB5E/adcWx-Ia6R8/s400/ckae.jpg[/img] chicken a la bikini [img]http://4.bp..com/_E8BpJEni77I/SJNj0j4wOcI/AAAAAAAADJo/zon3TdGirVI/s400/thanksgiving_turkey_2.jpg[/img] |
i be tink sey u don waka again i dor wound persin today tire ![]() u don get my eba ibo? ![]() |
muki wey you? i wan wound persin oh wey you? ![]() |
huh? ![]() |
zorro:ok now! make we all turn to stalking - paparazzis abi? for how much?? ![]() N1000 per pix is damn too cheap! |
![]() muki oh ! muki oh ! u sabi yellow eba? dem dey call am eba ibo ![]() i dey crave eba ibo asap! ![]() |
ha! dis place is ferry hut " "please open the window and let the atmosphere jump in! ![]() |
nor be mta i dey see for the bus body so? ![]() unah get mta for rondon? ![]() |
make unah carry unah loff wantintin commot from dis thread oh ^^^^^^ ![]() dis thread is about miscalculation of 14k, e-bashing, short runting fellows claiming superior morality, and busy-body e -harems any odah tin na conterfit! ![]() oyah make unah waka very farrrrrr! ![]() |
come muki wetin dey worry you? i enter yah hut u nor dey dia na wetin? i don vex finally ![]() na only pammy go solve dis problem ![]() before i go, i wan enter iya lankos canteen chop hot amala and ewedu u go wait ? ![]() |
![]() the ponmo lips still dey dia nah even the over-bright micheal-yackson complexion ![]() |
haaaaaaaaaaaaa anudah year 29th dey around the corner oh cant wait! this year na shrimp cocktail galore !!! " " |
ok i don vex ![]() me sef wan count my e-harem! ok!!!!! erhmmmmmmm! erhmmmmmm! chei! " " |
![]() 26 years old pikin wey dey find 30-33 years old na wetin oh? " "cougar loving cub ![]() |
chei! see E- harem how u take do am? " ", ![]() |
" "Gawwd the bashing dey too much abeg! ![]() |
na who dey yarn sey my man maxwell nor fynee? e fine pass dat unah red bororo u dia, omo ghana afri pom! pom! 35 packs koo, 1 pack ni ![]() spikey sef get mouth! you? i will have you know that man has women all over the U.S panting after him, u sure sey u sef neffa begin salivate? ![]() as for those of you posting the pixs of omotola make unah stop am oh wetin? na who dey lie for unah sey dat girl fine shior ![]() |
john okafor koo sam loco efe nii ![]() Musze makes me swoon! i sure sey if the guy dey my neck of the woods Mr ikamefa go don kill am tey tey ! ![]() am talking about him https://blog.singersroom.com/celebs/wp-content/uploads/2009/05/may22_maxwell.jpg oyah oh let the insults begin ![]() |
[quote author=Busy_body link=topic=512522.msg6754430#msg6754430 date=1284499362]No, common don't be so dismissive ikamefa, i know we clicked on this thread 6 hours ago, but maybe we should wait for our PC to finish downloading or maybe we need goggles ![]() The body dey foin small sha [/quote]so @ busy what are you trying to say? that my lappy needs oil change? kerosene or palm oil ? , or i need to plug my lappy to the nearest transformer since my internet provider is messing up? or that my 20/20 vision is actually 05/20? ![]() that will not change my mind oh van vicker aint all that , all of you swooning for this guy need to go and register at the nearest health center y'all need your hormones checked ![]() |
chaircover:ok ! " "come unah wey dey swoon, faint , salivate for this guy, wetin unah see for hin body? is it the fake apoche muscles? ![]() the blue abi na green, grey eyes ( i nor even sabi the color sef) ![]() wetin? ![]() |
makagini? na who unah dey yarn about?that red-bororo up dia? nahhhhhhhhh! next-------->>>>>> ![]() |
dayokanu:u well so dayo? " "me? fight? nahhhhhhh i nor get stamina oh, i nor get jazz, i nor even get mouth sef ![]() abeg leave me jeje, make i dey commit my lookery dey go! ![]() |
whats is the name of that her dermatologist again? me sef wan botox, i need those ponmo lips too " " and ![]() if na bleaching cream? whats the name? short of using caustic soda mix with tide bleach, its all good! ![]() by the time i finish i go dey look like broiled salmon fish or shrimps ![]() life sha! ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 317 pages)
"

