Ikamefa's Posts
Nairaland Forum › Ikamefa's Profile › Ikamefa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 317 pages)
:-x |
![]() na wah oh its the internet peeps ![]() me sef need anudah i.d ![]() muki oyah report asap!!! sortin like erhmmmmmmm ![]() |
![]() see as unah just ![]() na wah oh ![]() |
Egberi papa 1 of bayelsa carry go jor i love that interview |
https://www.youtube.com/watch?v=GGKCmfaaYJM "Emi omo ghetto i was born in the ghetto,c in the ghetto,i was bred in the ghetto,omo ghetto we dey shoko in the ghetto,in the ghetto toba gbo toba lo duro,o kii wo oju se mo jo omo yankee,abi mo jo mo gamany,ma se sun mo mi,mi o nse omo se mo jo omo lekki ibi,ibi,ibi tin ba tin ki" ti mo yari bi aboki etc ![]() forosikun bi agba won se bi olowo ,won ti gan pa!, omo iko to jo mo ghetto pana ko to sun!, lefty omo ghett0 Baba Nee don crase wella. ![]() ![]() ![]() |
i don yarn sey i nor go talk for this thread again ![]() but erhmmm my aproko-genes nor go gree me rest ![]() bia @ topic this is just my observation e be like sey u dey slow oh shuo! abi? ![]() |
MRbrownJAY:D'accord! MRbrownJAY:yes they do, but they are more likely to fall apart, in most cases the society and the legal system are not set up to recognize and support unmarried parents MRbrownJAY:yes in tuscaloosa its all about getting hitched and having a family ![]() |
been looking for this movie on youtube ooooohhhhhhhhhhhh! so she is just releasing it? haaa! am waiting with bated-breaths saw the promo and was simply blown away! ![]() |
^ abi i nor know wher mukina go find am prolly the dump behind NL ![]() |
come u dis lajaja persin u nor dey answer kwueshion if persin ask you sortin? ![]() go to page one of this thread na kwueshions full dia na wetin? ![]() 2ndly dis your 'tory don get [size=14pt]W[/size] legs tey! tey! nor be 9ja ashewo-gal u kribohboh? how come her sortin come get red hair? she put dye? ![]() anyway keep it coming ![]() |
MRbrownJAY:erhmm je ne comprend pas? live happily as a family with who? their cats and dogs? ![]() |
read thru all the lists in here where is jakumos' name on those lists? ![]() |
like we give a flying phork what the youngun does with his prick ![]() shameless igbo-gbemi of akoka ![]() |
twinny nor mind her this ones dey better ![]() https://www.toxel.com/wp-content/uploads/2009/04/shoes11.jpg |
[quote author=@labiyemmy link=topic=525332.msg6876743#msg6876743 date=1286241227]A village palmwine joint where drunks gather to discuss the current affairs of the country with tales and lies by each drunk while each drunk tries to outlie one another. Each tells his own concocted lie and rubbish in his drunken state- they shout on each other, drink more palmwine, tell more gossips and when they are done - go home- nothing said, nothing spoken[b], noone heard them.[/b][/quote]are you really sure of this analogy? ![]() any way bottoms up efri-body " "https://news.bbc.co.uk/nol/shared/spl/hi/picture_gallery/05/africa_palm_wine_tapper/img/1.jpg |
wrong oh na e-harem be de answer, wahala ke? unah go just dey shack pammy dey jollyficate dey go ![]() |
@ topiic he's pastor hasn' t given him the green light to marry he still an ardent night crawler , i mean a shayo-master marrige now would just put a stop to his funn he could be an unadulterated bum @ 35 |
haaaa more like 200000 years oh half de peeps wey dey post hia b/4 don waka very far ![]() ok solve dis maths: oa4mj + jenny + spiky + mukina = ?? ![]() if you get it i go gif you sortin very bigggggggggggggggggggg! ![]() |
na who dey watch dexter for hia? |
shuo after how many years? ![]() na for where unah go ressurect this dead play-pen? ![]() |
mukina2:" " loff wantintin ![]() jennykadry:hummmmmm! ![]() shuo! see me see wahala oh |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() https://www.nice-one.com/babyface.jpg i laff in mandarin oya abeg make sure the pounded yam is very soft and the soup na ofe oha! with lost of meat and kanda and please with a keg of pammy on the side ![]() |
haaa the chop-fever don reach yah side ![]() as i siddon here dey post vegerable soup dey on top fire i just dey wait make the thing done make i go lick one strong eba and vegetable soup " " |
nuttin oh the shoe look serial killer shoe wey persin dey watch for t.v nuttin dey wrong! ![]() ^^^^^^^^ architecture koo! techical drawing ni ![]() |
u mass me? abi u dey mass cream? ![]() ![]() |
u nor see as i loss for words? ![]() chei! ![]() |
^^^^^^ nah kolomental bois dey that gif thingy " " chai ghetto bois ![]() |
nahhhhhhhhhhhhhhhhhhhh ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 317 pages)



how come her sortin come get red hair? she put dye? 
??