Ikamefa's Posts
Nairaland Forum › Ikamefa's Profile › Ikamefa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 317 pages)
Idowuogbo:nor be "chop and clean mouth wey dey" ![]() nuttin dey happen but hin and the gal dey waka enter hotel go do wetin? count the bed-bugs in their sheets? ![]() abeg liff the boi make hin dey yarn okpata for dia! ![]() |
bayonle1:i laff in swahili " "unah dey sleep for hotels? wetin unah dey do,wen unah carry short time or overnight reach dat place? ![]() omo snap out of that sexually- induced coma jare , yeye dey smell ![]() |
[s]she fucki me! she fucki me! she fucki me!. . .hahahahaha! yeparipa![/s] ^^^^^^ ![]() abi oh why hin dey carry boner for the babe i nor sabi? abi na another waffi move be dat? ![]() @ post funny thread! ![]() i talk am , all these waffi bois for my area that time dey too fast " "so dis na dia strategy? i hail unah! ![]() |
" " |
come @ post even if na one tooth dey my mouth? ![]() the guys go still dey fall yakata? ![]() |
hummmmmmmmmmmm! onyeka was prolly referring to moji-damisa jemigbe Queen of junk? ![]() i guess this Azuka Ogujiuba is the perez hilton of naija someone should find her and panel-beat her like the black-eyed peas did to perez " "' |
soft girl: ![]() i kind of agree with @cc here in orderr for the lady to save her marriage, let her suck it up, take some time off to host the in-laws that are coming and in the process try to apologize to her mother in laws/ family for all the past shenanigans with her husbands support of course, but if them nor gree and they are still hell bent on making her life miserable after all the peace offerings soft gal tell her make she hold her side jare! life is too short. |
" "dis talentless mofo is @ it again ![]() |
![]() |
that hin mouth go fit swallow a whole baby! ![]() |
wetin do hin hair?" "the hair get school- shudrens? ![]() |
ok let me interpret am for una ![]() ori e ti jabo sibe o fokasibe finally ![]() |
come oh dis one nah real wifey or movie wifey? :- ![]() |
oh my god ![]() love it! ![]() |
Abasi!!!! i talk am, i said 9ja man nor fit kiss na to suck the life out of you or bite yah lips die " "see am? @kokoye where @ thou? come and see yah broda!!!!! " " anyway congratulobia to the couple! dem for settle dis lip-fight for house nah ! ![]() |
clash of the titans why am in love with syfy movies ![]() |
iice:i dey jare ![]() mukina2:afi spam bot na " " ![]() mukiiiiiiiiiiiiiiiiiiiii |
mukiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiii ![]() iice how is u? |
serenity archangel |
jennykadry:my colleague dey run oh, hin yarn sey mess don nearly overtake our " "tank god for air freshners, febreeze,glade and air-freshner sticks ![]() |
![]() unah still dey for dis fart bixnix? ![]() |
1st street fight ![]() |
since e don die make we begin make kalamari soup then yeye!!!! world cup predicting octopus my watery yansh ![]() |
erhmmmm ![]() look and laff https://www.nairaland.com/nigeria?action=profile;u=101505 muki and iice fighting ![]() |
never! ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 317 pages)


