Ikamefa's Posts
Nairaland Forum › Ikamefa's Profile › Ikamefa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 317 pages)
@ topic ok we don hear ![]() she will quit when i have my 50th pikin ![]() |
dayokanu:Gawddddddddddddddddddd! i don choke! ![]() dayo abi wetin be yah name i carry ,Jesu beg you nor let my akamun and akara comot from my nose oh chai! peeps here think ,i 've gone ![]() y'all Dayo could be right yah know " " ![]() |
OMG! ![]() about the talent thingy? i nor know oh , yet to see willow perform or sing even a lullaby " " (am prolly wrong sha)but come oh persin go don sabi nah, na today? since dem shave 1/2 her head ,& she don dey wear all those panti- clothes, on top red carpet dey follow ,her mama , unah go don sabi sey dem dey prepare her for showbixnix nah! , ![]() |
did i just see R.kelly with dada in that video ,abi na one r kelly wanna be? ![]() the song =4/10 the voice= 2/10 the video in general= 3/10 no head or tail jare! Genny stick with what u know best, acting!, product endorsements and all that ish ![]() unless another video dey come wey u go take mesmerize us oh! ![]() |
yaaaaaaaaaaaaaaaay ^^^^^^ mrs 190 stop stalking oh e nor good oh " " |
muki oh ! mukiiiiiiiiiiiii i nor know sey u get fans like dis chei! this thread is hilarious mukina2 u nor go answer ni, abeg nor make this boy vex loose hin temperature oh! " " |
@ topic u try small! oya oh e remain creole! ![]() |
^^^^^ wetin i talk and dem dey talk sey i dey hyper ![]() chei jenny u fit kill persin but come oh, that is to say that busybody persin get stamina, get jazz, get pass you?tufia! ![]() muki over to you, as they say the ball is in your court " " |
^^^^^^ abi oh carry waka go ask terry g na, nor be terry g sing am? ![]() persin dey test microphone ^^^^^ up dia, you nor ask am yeye question hin even ginger hin swagga, still u siddon dia abeg ask me that kweshion again oh! , this time in espanol! ![]() |
jennykadry:oh yeah? busybody aka jenny? " "me likey likey! ![]() 2 in 1?, una go hear am for this forum! ![]() |
camelot:" "oya wine! wine! wine oh eh je kin sangolo je kin sangolo oh eh omoge sun mo bi je kin sangolo oh eh the way she dey wine her waist dey make terry g to dey craze! " " |
debosky:oh really? abeg spill, spill, ![]() netotse:make jesus dey save persin from hunter/s wey we nor sabi wey dey hunt persin oh ![]() |
its good to be a celebrity heard they're out on $10,000 dollars bail each if na me dem nab with drugs oozing from my pores like dat i go still dey smoke garri and kulikuli inside jail ![]() |
netotse:na who be dis wey dey mention my name? ![]() i sabi you? biko! this thread is about spike and david nor mention my name again oh except overnight pammy dey sha! ![]() |
[quote author=mama-gee link=topic=507973.msg6688920#msg6688920 date=1283471099][color=deeppink]I don't understand the headache with Nairalanders and this muma gee. There's only one mama-gee and that's me and no one else. [/color][/quote]Huh? did i just read that? Nnwanta-kere you go school so? muma gee is a traditional -musician, grinding in 9ja while you burrowed patience ozorkwor's pet-name given to her by her fans, burrowed ke? " "chei! ignorance is bliss ![]() |
throttler:^^^^^^^ " " |
na today who has time for rubbish music? |
yipeeee its sept 1st @ topic abi? 2010 is just going by soo fast! |
obssesive compulsive pouting disorder indeed ! ![]() whats wrong with her legs in that last pix? ![]() she is a pretty gal though! prolly thats the most sensitive part of her anatomy ! ![]() i don laff stumble |
i like dat boy so unah don see Egberi-mugu of bayelsa? " "complete money for hand, unlimited "dem mama" music for stage! capisce? ![]() na today? " " |
@MC all these 9 inches "killing machines" and wedges called suicide shoes una dey post for hia, na who dey wear them? if persin dey wear them and just mistakenly stumble and fall na death instanta oh! " "that is to say " olowo fowo ra iku " ![]() |
goldie koo, bronzie nii a pity talented and quality artistes are gone one of the wackiest new artistes on the scene in 9ja now there is another one called mo cheddah or some thing always acting like one of those gals about to get a customer on the bunny ranch in her videos " "yeye dey smell ![]() |
eric that 2 faced-back stabbing nordic fanger, would sure like to stake his a-s-s right now ![]() nah we dont need him for your fairy babies ![]() @ topic am sure that theft aint real jare ! ![]() |
suicidal or not ain't he a big producer 2 million dollar should be chump-change for him jare " "@ twinny you're gon need a Bill " " to complete the equation oh |
@ topic i dont feel sorry for him oh na too much money dey worry am! twinny t'sup missed y'all |
" "i don laff tumble!! so na for inside hia dem go psyco-analyse you abi? ![]() na inside celebrity board dem go fit diagnose sey true! true ! you be hannibal lecter re -incarnated? " "instead of hurting your poor animals why not direct the anger at your own body? shior! you are just a young lad/laddie with humongous hormones pulsating through you!thats why you are acting out! am sure a constant dose of 2 headed -koboko trashing on the regular, will solve your supposed serial killer aspiration " "abeg waka go siddon jare attention seeker oshi! |
![]() why is that kind of jewelry laying around the house? it should be in a bank vault |
![]() like i said i need to see some peoples pixs when they're in thier late 40s and 50s |
sookie and bill just got hitched in real- life yipeeeee! i hope they have fairy-vampire babies ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 317 pages)




