Ikamefa's Posts
Nairaland Forum › Ikamefa's Profile › Ikamefa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 317 pages)
yeah what twinny said up dia ![]() una get other types? i dey hear for market sey pear shapped dey move like fire oh ![]() |
mukina2:yessssssssssssss ![]() na ninjas and ninja luffers full hia oh so all aberrants should waka oh |
yay! twinny muki ha that egusi soup na wah! ![]() |
whitelexi:yeparipa! bluespice:et tu? ![]() y'all should disregard them oh,all na lie |
![]() add ika join where you for check previous page na ![]() i don post ma pix long time imo river! |
whitelexi:huh? |
dear amebo i carry oshameleke beg you " "nor carry me put for wahala oh i nor dey yarn nattin oh ![]() |
IyaKadijat: ![]() |
muki you wan wound me abi? ![]() drooling! ![]() |
muki abeg forget this persin wey dey find pishur i neffa chop oh abi you get kulikuli? ![]() |
KunleOshob:huh? ![]() |
' "NAMASTE mukiiiiiiiiiiiiiiiiiii ![]() |
the pixs in here are hilarious |
" '''''its good to dream dreams!! ![]() dream on ma friend ! ![]() |
na who oxone yarn make hin liff this thread? ![]() shuo! see brain -farting ke! ![]() omo shine yah eyez oh! na winch? ![]() muki nor dey post pishur make we hear word jor na by force ![]() |
Oxone:nuffin but the skyyyyyyyyyyyyyyyyyy! ![]() |
mukina2:" " yes oh!she is on sabbatical apply again later ![]() |
siddon dia , you sure sey you nor need oclometer? ![]() |
mukina2:" " your hotmail thingy jare ![]() nor vex me oh waka enter kwuik! kwuik! ![]() |
mukina2:" " aight then!if you say so
|
mukina2:plus including my jigglies , junks in da trunk,lumps and humps? " " ![]() |
muki i saw ur list oh come to your aim jor ![]() my yim aint working on this puter ![]() |
mukina2: ![]() |
ha yes! true blood , i've watched 2 episodes so far and i think i like it ![]() |
na wah oh ![]() leachologist on the rampage!, blood sucking at its best,i mean tenaciousness (ingrish abi) ![]() me loffs how una dey oh ajad wetin you talk sey i do you ? ![]() |
ajad bribe me jare ![]() me i go yarn you kwuik! kwuik! ![]() |
the no 1 ladies detective agency the tudors mentalist waiting anxiously for: weeds, californication, lipstick jungle, nurse jackie, |
by their solar flares " "for real though: aint no concrete test! |
the rapper guy in dia should be flogged 50 strokes of hot bilala ![]() @ poster na dat boy pull the song down jor,no talent whatsoever! nothing extra ordinary 'bout the song! ![]() love their swagger, effizy ti poju sha! ![]() puyanga na shake yah booty? very rassssss word! love it though! did he mention mushine! ( mushin olosha) ![]() |
dejiariyo:wrongggggggggggg! na tibet i dey and yes my monk robes won't allow the link to work make una just re-post or embbed the thingy make i see jor! ![]() debosky:yes na! if you fit puyanga! wetin dey wrong with me na? ![]() |
wey the video na? dat link up dia is rubbish! ![]() |
i love fashion sense wow! them,make them go gaga abi? ![]() that her poker face video does not do it for me ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 317 pages)







