Ikamefa's Posts
Nairaland Forum › Ikamefa's Profile › Ikamefa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 58 59 60 61 62 63 64 65 66 (of 317 pages)
@ twinny yes oh, i nearly tumble ![]() na wah oh maybe if una introduce a stimulus package for all of us this kind thing go reduce small ![]() @ muki yes i get am wetin you wan take am do? |
i do my mani and pedi myself too scared of catching something from the nail salon don't really love all those fake nails either ![]() would i call it an obsession? prolly? ![]() |
dont like it on guys yuck!makes them look weird!! ![]() |
yes oh twinny i don miss you tire i nor know why the fossil dey find me oh abi i resemble banana? ![]() |
Happy Easter y'all ![]() may his grace and Mercy be with y'all [img]http://tbn0.google.com/images?q=tbn:PpQgf53efyH9FM:http://torridonroad.files./2009/03/800px-easter-eggs.jpg[/img]
|
na jamba juice i dey find jare or get rich quick juice ![]() |
i dey come jor ![]() |
pesin tell me sef i get stalker mi loffs na true? ![]() dem sey na one jamaican escapee dey find me? i lie? ![]() how una dey sha? |
;d |
luckiest:arrant nonsense!!!! , which government has time to buy or formulate and manufacture chemicals to use for that purpose? awon oyinbo o ri tiyin ro oh ![]() luckiest:i see your point , but understand that in most cases those 2nd hand goods were meant for the poorest of the poor in countries where they are exported to, but some greedy people hoping to make fast bucks divert them to be sold . am sure if there is no demand or market for it, buying okrika pata in the market will disappear. ![]() and also understand that here they have agencies like salvation army where people donate such goods to be given to the poor or sold and the money will be used for the poor etc and thrift shops selling 2nd hand goods for those who wanna buy them exist |
eyonigger: ![]() ika6: singing with daddy showkey voice: when a womans' fed up!!!!!! there aint nuffin you can do 'bout it ![]() |
na urhobo? " " ok ohna mirriage @ topic dey find am for sef no be marriage ![]() |
@ topic mine is pretty tame ![]() i got a text message recently: if i get my hands on you,you'll be having my babies every 5 minutes ![]() |
![]() haaaaaaaaa i see we have a leach in hia you for signal na! sorry oh i nor know sey you carry shit for body sannu unkwu mallam how is your shit packing job going! ![]() |
doppleganger the vernacular, "Doppelgänger" has come to refer (as in German) to any double or look-alike of a person stasis! ![]() |
dani1luv:those kisses were meant for mk2 not you waka very far! ![]() |
@ poster as in: migwor vredo! kind? ![]() |
hot eba and ogbono soup full of stock fish or ewa with garri or ewa with hard jamaican bread! its all about cementing your insides for the next 12 hours ![]() |
Where u don dey? i went crocodile hunting in the boon docks I don carry rice put for fire na only basmatti rice i dey chop oh am allergic to other kinds of rice Wey prawns, wey peppers, wey onions, wey single cream, wey mushrooms! you go reach mallam bature kiosk before you go get alla thoseU go chop? nahhhhhhhhhhhhhh U go light your ass on fire? with wetin firewood? kerosene stove or charcoal? ![]() mukina2:" " awwwwwwwww eyahhhhhhhh twinny pele oh |
mukina2:can't you see that is chinese? ![]() i thought you scored 1000% in the last language test? wey iice? i come enter house she come run? wetin? ![]() |
charles316:wtf? she must be a mugun that your ex- girlguys do it freelly nilly its as if its encoded in their DNA ,their phallus hasn't been snipped off yet c o s of that ![]() any girl that gets caught is still an amateur jare ![]() |
aight efribodi Aja dudu le petite chien? ![]() vous le vous la jardin! arghhhhhhhhhhhhhhhhhh mon bon-bons ![]() |
case and joe- faded picture |
spikedcylinder:" " gbam! persin weh go try am , go try small sha! ![]() |
stillwater:" "hahahaha bestest post by far! , hin baby mamas full efri where! ![]() |
na wah oh? ![]() when are we gon get canned pammy? " " https://news.bbc.co.uk/nol/shared/spl/hi/picture_gallery/05/africa_palm_wine_tapper/img/1.jpg |
[flash=425,355]http://www.youtube.com/watch/v/nNfSoZ92m8w[/flash] |
" "puff- puff na food , nor be for head dem dey put am ![]()
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 58 59 60 61 62 63 64 65 66 (of 317 pages)

Cnt imagine +++++++