Ikamefa's Posts
Nairaland Forum › Ikamefa's Profile › Ikamefa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 65 66 67 (of 317 pages)
![]() aight i dey come,wey my own puff-puff? |
mukiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiii i don miss you tire ![]() werrin dey i just sey make i pop in and pop out how body? |
i've got 3 ringtones: fefenefe by tony tetuila and one ghananian dude? ![]() gonna make you sweat by C+C music factory lorile gombe by X-project ![]() |
pacesetters i think? not sure of the title ![]()
|
gban! gban! gban! na who dey for mummys' house oh? ![]() muki i saw your padlock! ![]() how una dey? |
dayokanu: chei!the man is prolly busy! ![]() |
me likey! likey! awwwwwwwwwwwwwwwwww especially those animal ones ![]() |
Baba suwe and moladun ![]() |
@brash winch kain tatafo you be sef? nor be only tumfulu, musibau nko? ![]() i just dey see all sorts inside this thread sha! ![]() abeg muki i nor want bread oh na digestive cookies dey hungry me ![]() |
" "i don laff scatter teeth insai dis thread wella! since we all don turn cassava flakes merchants me i go specialize in importing and exporting Black garium aka black onyx Gold ![]() i don discover new techniques on how to mass produce it! na wah oh ! ![]() @ twinny |
this ajad get crase nor be small " "@muki wetin i do you na you just dey collapse face for me sha! ![]() @ brashy werrin do you is he in the wind? ![]() anyways i dey find chocomilo and rat-gala can anybody help? ![]() |
awwwwwwww me likey! likey! ![]() especially that ball one! ![]() when is Halloween again? ![]() |
meeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee! |
spikedcylinder:" " c o s she can shake her booty? ![]() @ ebony those fatsos are pathetic ! ![]() |
![]() ![]() tra! la! la! this is hot loffing ![]() @poster berra bribe me if you want iice ![]() i |
[quote author=MaryJane~ link=topic=252208.msg3634394#msg3634394 date=1237862914]be careful with the compliments before the yeye boys here start saying you gay [/quote]na today? like i give a rats' ass about that! ![]() |
awwwwwwwww @ those puppies ![]() |
spikedcylinder:" " |
[quote author=MaryJane~ link=topic=252208.msg3634368#msg3634368 date=1237861200]My mom will just have a heart attack if she sees me dressed or dancing like that. omg my dad would probably just kill me without even asking questions ![]() |
@ poster nor mind dem jare ! na bend down boutique most of dis gals dey wear sef! ![]() spikedcylinder:so you wan claim ajebota abi ![]() iice:gbam! |
![]() |
flossing ![]() |
VOR:gbam! ![]() why waste money on all that " ish" ![]() |
![]() crazy thread! persin dey creep you outand you wan submit yah money to am na so you desperate reach? ![]() |
did some one mention crackers? " "brash nor be me yarn dat one oh
|
ecomog08: Jesus ,Mary and Joseph!!!! |
am loving his booty shorts ![]() those gladiators are to die for " 'what a hot mess! 100% shinene! ![]() |
mania2009:look at this josser yes oh i do from 4 -somes to 9-somes too ![]() i can see you are not capable of discussing amicably ! any other suggetions? |
@ topic na me dey shag am! shikena! ![]() yeye thread! |
mania2009:i suppose you're pretending now ? i suppose the above is your own personal opinion abi? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 65 66 67 (of 317 pages)



