Ikamefa's Posts
Nairaland Forum › Ikamefa's Profile › Ikamefa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 317 pages)
fashion icon? nahhhhhhhhhhh i love that she wears every day things ![]() i love her arms though! pumping iron like mad this days gotta get rid of my jigglies ![]() |
mohawkchic:turkey na! ![]() @ topic i've just finished eating some veggies and smoked turkey! na tolotolo dem go take carry me last! last! ![]() |
" " |
hellooooooooooooooooooooooooo! ![]() who wan chop? ![]()
|
mukina2: |
" "am listening! oya oh! ![]() |
[flash=425,355]http://www.youtube.com/watch/v/Vdee9507YVM[/flash] anybody watching this show now? totally in love with it ![]() |
very simple! vaseline 3 times a day ![]() or if you're the organic type : raw African shear-butter ![]() |
its called cougar syndrome ![]() md4real:gbam! ![]() |
mukiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiii twinny |
na true oh wey ajad? with hin big! big! yinglishabeg give me the pig feet na ![]() kerosene? muki you nor go kill me oh ![]() na combination the thing dey use 3/4 groundnut oil 1/4 diesel ![]() muki i dey go jor i wan go chop |
haaaaaaaaaaa this is for my ex: shege banza! ![]() |
i trust you na i don try enter section 2 oh tey! tey! this acer lappy na crase puter oh ![]() true true! wey dat freezer lady sef? ![]() twinny did you get the conta? i dont trust muki ![]() she fit drink dat oil ![]() muki oh i dey find salted and dried pig feet, you get |
![]() ![]() ![]() the girl could be another Einstein na! like she said no need to store it, she has it permanently fixed in her medulla ![]() |
mukina2:aight loff me sef dey find eba and ogbono soup for hia i neffa see yah nimbus 2008 oh? ![]() did you really send it? ![]() |
egba mi oh winch one be silicon bra? ![]() |
![]() una go tire ![]() |
muki dem dey talk to you oh na by fire by force oh! ![]() but on a serious note when did all this ignoring bixnix crop up? i thought the issue was addressed and forgotten a while ago? ![]() |
the package should be in the mail expect it! i sent you a whole sack of pistachios ![]() all that salt will be good for emmmmmmmmmmmm ![]() my loff abi una need my super v2009 shield? to protect una selves? you and iice must come to my taishikandoyoga self defense class na wah ![]() |
aight loff i dey send mustapha kwuik!kwuik! i was going round the land a few mins ago ![]() me loff the kind toxic nuclear missile people dey plan to send haaaaaaaaaaaaa! i don laff scatter ![]() |
![]() na today ? ![]() |
" " palm oil?i get 2 kinds: original or condiments aka conta na winch one she dey find? ![]() |
mukina2: ![]() ![]() na jamaican & malaysian crase! you nor know? ![]() |
we don hear oh mycc ![]() i love 'em both can't decide between 'em i saw " igwe" recently on youtube could not stop singing it for days loved the fusion of different types of 9ja language and genders of music on the other hand olori oko by infinity and aiye ole are great songs haven't seen both groups on stage though ![]() |
spikedcylinder:yes he did ,heard ego got married and she is on her own now, not sure if thats true though ![]() @ topic i cant wait jor!totally kuku for lagbaja's music ![]() oh my! remember my days at motherlan ![]() |
yes na if una stimulate our economies wella ![]() all those excavation trips would not be necesaary ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 317 pages)
nahhhhhhhhhhh
i love that she wears every day things 



