European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Wolves Vs Manchester City (0 - 3) On 17th September 2022 by Illegal1(m): 12:28pm On Sep 17, 2022 |
temitope27: Erling Harland to score 4 goals no club in the world can beat wolve 4:0 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Wolves Vs Manchester City (0 - 3) On 17th September 2022 by Illegal1(m): 12:24pm On Sep 17, 2022 |
U2.5...stake with all ur life savings and tnk me later.... |
Romance › Re: I Need Money Oooooooh....god by Illegal1(op): 12:20pm On Sep 17, 2022 |
Offpoint1:
No! They are helping you save it for the right time.  bros abeg...dem dn try reach,make dem no epp me save again... |
Romance › Re: I Need Money Oooooooh....god by Illegal1(op): 12:18pm On Sep 17, 2022 |
manuelkel: God's time is the best. @68years my father begin see money. If your time reach bros, God go bless you beyond doubts. honestly bros i dn tire... the kind body pain wen dey do my 4 here,even person wen crowd gather beat,no dey experience dat kind pain.... |
Romance › Re: I Need Money Oooooooh....god by Illegal1(op): 12:13pm On Sep 17, 2022 |
Robertgreene1: Blame ur parents man.. And pls don't repeat dt mistake and continue that cycle of poverty by bringing innocent kids into this shit hole 2 suffer with u...u hear i hear u ooh bros.,. |
|
Romance › Re: I Need Money Oooooooh....god by Illegal1(op): 12:08pm On Sep 17, 2022 |
Offpoint1: You don try bet9ja?  hahahahaha.....bros, E Be lyk say village people send bet9ja to dey collect d small one(money)i get... |
Romance › Re: I Need Money Oooooooh....god by Illegal1(op): 12:04pm On Sep 17, 2022 |
DaddyCK: Borna boy can't spek English.he can't even spell borna boy but yet he s millionaire...can't u do afrobeat sir?(no oofencse)  bros..,music no be 4 everybody... |
Romance › I Need Money Oooooooh....god by Illegal1(op): 10:15am On Sep 17, 2022 |
Abeg hw many years person go work/suffer reach b4 he get money?
i dn suffer reach 4 dis life ooh....
no kind of work i never do,bt yet the money no gree cum...
depression dn dey step in my life ooh,and me no go let am kill me....
my mind dn dey change small small ooh,since the money no gree cum through legal ways,E Be lyk say na illegal ways i go enter nah...
dem no use suffer baff me ooo,i dn tire..... God go understand... |
Romance › Re: Is There A Sex Drug Like This? by Illegal1(m): 6:42am On Sep 17, 2022 |
Boogyman557: Holly Gram lols..
Ur body system no de used to drugs be that..
WTF MAN! bt i dey take am nw ooh,thoug i no dey pass 200m |
Romance › Re: Caption This Picture (PHOTO) by Illegal1(m): 8:46pm On Sep 16, 2022 |
Isoryt... |
Romance › Re: Is There A Sex Drug Like This? by Illegal1(m): 8:40pm On Sep 16, 2022 |
Boogyman557: Holly Gram Buy tramadol..
Although the tin don cost now because of the ban..
Those aboki wey de sell for street, them de sell am on CODE..
Meet them and buy tramadol 100mg..
Take like 10 tablet.. Ur PREEK no go see breathing space to rise and SHINE..
LITE UP my WEED in peace
WTF MAN! the boss himslf....
omoh the 1st day i take tramadol,i nearly vomit dye... |
Romance › Re: Is There A Sex Drug Like This? by Illegal1(m): 8:37pm On Sep 16, 2022 |
Naijatask: Fortunately, I don't do drugs  which kind person be dis 1 nah?
only u say u dey fyn drugs,and nw..u say u don't do drugs... |
Celebrities › Re: Kim Kardashian Slammed For Posting Sexy Pic Amidst Queens Death & Armenia Attack by Illegal1(m): 4:43pm On Sep 16, 2022 |
Zonefree: Foolish fans.
So, make she no show us bress cos the Queen died or Armenia is under attack i wonder ooh....
as if nah she kill the queen or cause the attack... |
Romance › Re: I'm New Here: Please Welcome Me by Illegal1(m): 2:02pm On Sep 16, 2022 |
Messi1: I'm Victor and Obama but not Karen only God knw hw much u go loot if u be politician...
only u get 3 dff acct for nairaland. |
Celebrities › Re: I Have Slept With 2000 People Since Losing My Virginity At 12 — Rapper Diamond by Illegal1(m): 10:19am On Sep 16, 2022 |
Boogyman557: Holly Gram My realistic Gee!
NaSo ooo
WTF MAN! boss man,i lyk olosho bt i raise 2 hand 4 u.... |
Romance › Re: 10 Powerful Traits Of A Mature Person, No 5 Will Shock You. by Illegal1(m): 10:17am On Sep 16, 2022 |
Udoskybest: 13. They don't give ladies money until after kpansh hahahahaha....bad guy |
Romance › Re: 10 Powerful Traits Of A Mature Person, No 5 Will Shock You. by Illegal1(m): 10:14am On Sep 16, 2022 |
OlatunjiJohn: You described me completely i swear...
i was jst smiling bcus dis guy described 90% of me.. |
Romance › Re: Should I Be Scared???? by Illegal1(m): 10:09am On Sep 16, 2022 |
Dis guy u nid better slap ooh...
so make she no take care of her slf again bcus she dey date u bah? |
Celebrities › Re: I Have Slept With 2000 People Since Losing My Virginity At 12 — Rapper Diamond by Illegal1(m): 9:58am On Sep 16, 2022 |
I still dey learn work 4 were dis 1 dey..... |
Celebrities › Re: I Have Slept With 2000 People Since Losing My Virginity At 12 — Rapper Diamond by Illegal1(m): 9:54am On Sep 16, 2022 |
Boogyman557: Holly Gram Which kind WAHALA be dis..
I can RELATE though..
This morning around 4am.. I JAZZ in ikeja make I go NACK ASHAWOO..
I JAZZ in the regular ASHAWOO house wey I de always JAZZ in..
NaSo I see one young fine girl stand for door, chai dis girl make SENTENCES well well..
NaSo I reason her and we JAZZ in room. with no offense, my PREEK don already stand like STANDING fan..
As this girl wear me CONDOMM, I put PREEK..
my PREEK just enter WAAAA!
TOTTO too wild for a small fine girl..
Another tin wey I notice. her mouth de SMELL like wer MAD WOMEN MESS..
My BLODA na death sentence I de on top that girl ooo!
As I reach house, I gats use WEED water MIX wit SPIRIT and WASH my MOUTH and PREEK!
LITE UP my WEED in peace
WTF MAN! the boogyman himslf... bros na ashawo quater u dey sleep? as in,u dn alreay collect 1 round of kpekus dis early mrn.. |
Romance › Re: No One Knows Tomorrow. by Illegal1(m): 9:43am On Sep 16, 2022 |
Dis 1 na new format....
ogbeni...life no easy 4 anybody as it stands now
if people begin tell u their own problem,u go even tnk God 4 ur own situation....
las las day go break again... |
Romance › Re: Will You Eat This Big Black Cóck With Big Meat? by Illegal1(m): 11:00pm On Sep 15, 2022 |
|
Romance › Re: Where Did I Go Wrong My People? by Illegal1(m): 10:54pm On Sep 15, 2022 |
Linus... |
Romance › Re: Tribe With The Weirdest English Name In Nigeria by Illegal1(m): 10:52pm On Sep 15, 2022 |
paradiseVirgin:
Him suppose Sabi knack doggy o!
Make him live up to him name  mayb na through doggy style he mama take get belle... |
Travel › Re: Lagos Auctions 134 Vehicles As Traffic Offenders Cry & Beg Bidders (Pictures) by Illegal1(m): 10:40pm On Sep 15, 2022 |
Sonnobax15:
 And someone was telling me the other day to vote in the landlord of Lagos as president of Nigeria..Make I go mistakenly go park my keke wrongly,next thing na to auction am out 
Over my dead body...I rather sit-down my house on that day than to go cast my vote for who go remove my source of food from my hand  u no see as u jst dey confuse urslf.... ordinary to obey traffic law dey hard u and u want a better nigeria.... |
Family › Re: Married Women Caught With Other Men In Their Husbands' Houses (Video) by Illegal1(m): 7:12pm On Sep 15, 2022 |
After God fear woman |
Family › Re: Married Women Caught With Other Men In Their Husbands' Houses (Video) by Illegal1(m): 7:12pm On Sep 15, 2022 |
Dagger111: People above me, abeg which network una dey use?
As at the time i open this page, no comment, jst for me to book space, gbam.... 10 persons are already above me. Oga o hahahahahah...na their u go fear nairalanders |
Events › Re: Woman Serves Guests Herbal Mix-(agbo Jedi),at A Party In UK by Illegal1(m): 6:53pm On Sep 15, 2022 |
Hope no be the one person go drink finish then john thomus go dey stand like kilode... |
Politics › Re: Shekarau’s Shura Shares ‘100 Million Atiku Largesse’ - Daily Nigerian (Photos) by Illegal1(m): 6:49pm On Sep 15, 2022 |
Eriokanmi: . You for talk say LP no go smell 3 LGAs sef, no be only 3 states . We will teach you how to engage in politics and win, without sharing looted funds for the first time. make we stake small change 4 the game... my 10k to ur 10k,labour party no get pass 3 state. |
Romance › Re: I'm New Here: Please Welcome Me by Illegal1(m): 6:47pm On Sep 15, 2022 |
Instead of u to 1st greet the elders of the forum,u dey fyn welcum bread abi?welcum kee u there....
beside wetin do ur main acct?
i bliv say u dn already get acct 4 here b4.. |
Romance › Re: I'm Glad To Announce My Wedding Day by Illegal1(m): 6:39pm On Sep 15, 2022 |
Michelle70: no be only gentile, na philistines hahahahahaha....bros u bad..ur eyes sharp ooh i had to scroll back to check the spelling again... bt i bliv say na auto-spell handwork,nt her fault |