Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 169 170 171 172 173 174 175 176 177 (of 580 pages)
All sainner Clime av been going through Alot since last week from shooting each other at any where and any way to bombing now.... No where is safe... It seems some Africa countries are even safer than all this over hype country..m |
Any crime committed in Nigeria should be sorted in Nigeria.... For say na Politicians he dey hard dem to extradite na Abba Kyari still dey derr so dem use Drug Format keep am for Nigeria.... From onset I know say that NDLEA case na Format... Wu dey pay the extradition cost sef hope say na US cos it will be silly to be using Tax Payer money... |
Lol because everybody only have power online while the people without online power are offline with real power.... |
Lol waste of time customer Dada... |
Orji Kalu.... So that they can develop Akufo Addo don turn derr economy upside down ... |
Lol na wahala... |
Lol who daft again wey say BVN dey expire since when I don dey go bank I Neva get any issue with them... Buh NiN doz one I no understand u will go somewhere and they wan verify ur ID you go hear things like NiN no recognize ur face again go NiN office go re snap ur pishure he be like say Bricklayer wey no sabi work dem carry dere own platform give.... |
Lol Who write this Long Text book shey the Person dey du IT for the platform ni wey he wan impress him oga.... Las las dem go use money buy opposition join all man for himself if u like die untop people wey no send u... |
Lol see the Link of the news sef... Bloggers trying to du Jargons we know Wu dey disguise dey post the jargons expect more Jargons from blogs like this ... |
When we tell people they will be telling us we are discouraging People from progressing.. What I know is no be everybody dey go beg for embassy for Visa is easy to get for some people and you will still see doz kind of people staying back some don experience d Life and choose to jejely pack dere things and come back home.. The same way Nigeria isn't for everybody is the same way abroad isn't for everybody... If you're poor and you've the chance go dere you will still have the zeal and passion to hustle buh if you're okay in Nigeria just stay jejely bkuz you will not have that type of Zeal and passion a Poor man still has... My friend has a British Passport e no even dey follow people queue for Visa again he don return to Naija since after Covid he left his Wife and Kids dere he has refused to go back his doing one Project instead of going to UK to hustle the money na Loan for Nigeria bank he go dey take nd he just stick to his business na him he dey use service the Loan.... |
Lol Save your Kidney... No be according to your Pocket you go start savings and plan.... You people just want to turn everything to competition or seek attention... If you sha wan save make sure say na Dollar savings or any foreign currency account if na Naira forget it the money fit no get any value when them need am. |
People that always cry and shout up nd down online and believe Saner Clime are always right people that always tell us no mata the years of ur sin Saner Clime will always give you justice.... Saner Clime don tell us now that is too late to seek justice because it happened since 2011 can we now say they're still right and they did justice to the case... |
Lol if May 29 no gri come Buhari fit use all the Citizen borrow money from Loan Shark people like SokoLoan... Na to just dey see SokoLoan and Palmpayy sending all the citizens picture to each other and telling them they're wanted for Buhari Loan... |
Lol this one don leave Wu he dey work for turn another person's spokesman.... |
Lol Tears go plenty for this thread.... Election don finish people don go bak to dere life while some are still chasing shadows.... |
webdevprof:Lol did you know whether he has papers if he approach the police and they ask for his ID the case might turn on him.... |
Lol them still dey play dem Neva dey serious.... People wey still knackk before coming to court ... |
Make he come home and come chop chewing stick him go dey alright.... |
BossLA:Na you dull here BVAs is meant for accreditation of Voters while IREV is for Result maybe you should Google the meaning since you too sabi.. Thats why in 2019 election it was only BVAS they used while dem Atiku is looking for dere own result on the server... |
Lol you this guy av been running around crying Abt SW mata u beta go see Teraphy before your hate enter madnesss... |
Lol I pray say one day no go come wey the headless mob no go roast OBJ too... |
onuman:All na Noise anything wey una wan du no dey pass ur region.... You've been killing yourself telling us you're dealing with Buhari... You think oda region will join you in daftness display.... |
onuman:That's how you guy's will be making noise up nd down you can take your region out of Nigeria allow us rest with your noise... All your madness will be limited to ur region... |
manutdrichie:Ok you wey understand quote where IREV play any role in the Judgement all I'm seeing there is BvAS and the two are different... |
Lol after all the whole talk talk they will all still go back to dere state and be clueless... |
MadamExcellency:Lol the drugs you guys are taking don really dey worry una brain or na the election cause the damage.... How can you be comparing Kanu with Ooni of Ife... Someone that was extradited to Nigeria nd been caged in the Zoo comparing him with Wu have freedom of Movement... So the Lives that's been wasted in SE cause of Kanu is what you guy's call impact now.... You guys case no be natural anymore.... No wonder you guy's always exonerate Governor's from your region from any responsibility and always try to Package them to others and pin dere cluelessness on FG... |
You're on drugs we know say na u now... For you to know how many month the handle was banned he don show clearly say na u be this.... |
IREV didn't play any major role in that judgement buh it seems this people love hallucinating maybe they need to go read the Judgement again if he no clear to Dem... So make you guys continue to dey play,... fergie001: |
If them try this type of Law in any state in the South you will see people moving dere Wedding to Neighbouring state.. This generation just too like marriage he dey be like achievement to Dem... |
olaniyilukman:If I start to show you my mail is Just full of all this Junks SME seminar up nd down some are even outside the country, some are ready to send you and invitation letter you will go use to apply for Visa for the seminar at the end of the day you will come back home after spending Alot of money to travel out to jus go hear jargons.... To survive in Nigeria you need a street scope is beyond blowing English and talking from morning till night that's why you will see people with shops doing business selling things making more money than people running dere business with AC.... You will see 2by2 shop boutique selling more than a boutique filled with AC, Pop ceiling, tiles... |
gaddafe:My Mailed is filled with invites some No Be Nigeria sef.. All this talk without support is useless some are even ready to give you invitation letter that you will use to apply for Visa if is outside the country buh at the end of the day na Just talk and meet new friends that's all.. |
Lol Dem don use one du Giveaway.... You wey dey go in some weeks still dey dash people support.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 169 170 171 172 173 174 175 176 177 (of 580 pages)