Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 199 200 201 202 203 204 205 206 207 (of 580 pages)
Lol na family matter |
Passionate888:I don't know buh if they misbehave to dere host dey av every right to delt with you see say Yoruba leaders no put mouth for the matter but instead you guy's keep mocking us with it and call us coward..... Any Yoruba wey go another man's land and misbehave you will see nobody will talk among the Yorubas cos na dem go another person land to go misbehave so we av no right to pass the same agrrrssion on the same people just because our people are been dealt with by derr people.... We don't play the victim card shiit anybody wey go misbehave outside make dem flog am any aw.... |
PoliteActivist:🤣🤣🤣 This your reply I don laff tire..... So in one word mayb the job dey save lives save people from suicide... |
Lol hypocrites.... You people mocking us when Akwa Ibom attack the Yoruba mocking us with it and we never played the victim card we even begged the Govt to come to our aid... And Yoruba didn't threaten the Akwa Ibom till today we took our L in peace and learn and I'm sure the Yoruba in that community go don learn say no dey misbehave for another man territory... So he reach ur turn u dey cry around profile everyone bkuz some didn't talk.... Why you no profile the Akwa Ibom people that attack the Yorubas derr nor see Yoruba do the profiling instead u keep mocking us with it and call us coward... Keep playing your victim card you people are always good at it ... |
Bala sef go neutral |
KAjAsG:Lol dem no need transfer any currency wey dem call the Family will find it even if na Indian Rupees... Before this policy Evans takes Ransom in Foreign currency.... That's why I look at stupid people saying the policy helps insecurity and kidnapping waka any even if Bandit tell ur family to pay in Korean won dey will find it.... People forget say na election period we dey insecurity dey always reduce cos all the sponsor go face election... Naso dem say na NiN go save us den till now no impact bandit dey call use derr Victim number call ... |
Lol Business don resume people wey dey celebrate Cash scarcity and using derr stupid ideology to judge come nd see oh work don resume as election don finish.... You first tell us say the policy na bkuz of Vote buying you loose that one still tell us na bkuz of security u still loose... We just suffer in vain like this naso dem use NiN lie for us... |
peter0071:You guy's are just hypocrite when the Yorubas were attached in Akwa Ibom did you guys talked instead you mock us call us coward.... And we Yoruba never cryed nor threaten anybody we colet our beating in peace and even begged the Govt to come to our rescue.... Now you're playing the victim card cause same happens to you.... You always mocked us when similar thing happen nd we always moved on so why u dey cry around.... |
Passionate888:Lol buh Rwanda genocide no happen when the Yorubas were attack in Akwa Ibom we colet our breakfast like that and beg the Govt to come to our rescue ni.... We didn't play the victim card nor see any Yoruba threaten Akwa Ibom people nd same you people mock us with the event call us coward he reach your turn now u dey shout genocide.... |
Ok the breakfast don reach dem.... NAso dem too dey shame our people wey dem attack for Akwa Ibom even call dem coward... When we colet our breakfast in Akwa Ibom we no cry around nor play any victim card we chop am like that and also beg the Govt to come to our aid.... And the Yorubas Neva threatened the Akwa Ibom people so mak dem chop derr breakfast in peace and not play any Victim card.... This life what you mock others with can also visit you and your cry fit carry Loudspeaker 🔊📢 pass the person wey u mock..... |
Lol and the worst part of it all na so dem dey all this Africa countries... If you Go Ghana you go jam dem go Benin Republic u go jam dem.... |
Throwback:Na foolish boy naw some fools thinks Lagos ends on the island or Maryland I'm from Epe LGA and we speak Ijebu when people say jargons I ask dem av dey enta inside Ikorodu down to Epe where you've Villages like Imota, otta, Orugbo, Agbowa Ikosi, Odo the Lagos side, Ago Owu all this place speaks Ijebu.... When my Friend that bare Cole talks to me his from Isale Eko I always tell him I'm more Lagosian than u you people wey we know una history say na Slave trade most English name follow come na so we dey use ourselves play... |
Lol Rivers and magic in every election year.... Doing the same thing every 4yrs.... |
Lol so people that call Ekpa name and say is been used by politicians will soon run back to him which kain confusion be this... |
Acidosis:The same way you rewrite Akwuzu Sars team massacre.... Where's James Nwafor... |
Lol dem don forcefully colet am... Una do this one.. The two main party serving each other breakfast... How many cancel vote them get wwy the election no enta inconclusive Penalty mode.... |
hush15:Lol you come this country for free buh u need to pay for freedom 🤣🤣🤣 |
bigtt76:Lol you come this nation for free buh if you want freedom u gaz pay 🤣🤣🤣🤣 |
Bonjour so like this she be Ambassador to the Francophone country |
Two so far..... the two are.. Top state to Bottom state |
Some people will roast you Bishop... You no need any Shalaye na Democracy we call am nobody should force anything on you.. |
Lol that GRV guy really played into this people hand... Dem just dey circulate all him tweet for Whatsapp group, Whatsapp status... My friend wey be Lagos worker as he hear say dem go pursue dem all enter Ogun he no vote during the presidential buh as he hear say the GRV wey dey come dey come pursue dem na she first reach his polling unit on Saturday... Next time we should all watch what we post today Stupidity can become a future stumbling block... |
Oya court straight.... Shebi una get SAN for hand.... The two leading party be serving each other breakfast... |
Lol tears go full this thread.... |
Lol everybody advising the igbos left and right so Kano people are now Special Advicer on Victimization.... |
-- ![]() Which kain wahala be this Zamfara wwy be Kidnapper hotspot una still carry election go dere... Buh na Nigeria dem fit no kidnap anybody make dem dey enjoy dey rig for highest bidder.... |
Lol the fastest solution....
|
Lol . |
Lol |
Lol he don run senf dem back to street e for wait till May |
otuomasirichi:Lol I thought with the help of BVAS No more rigging in Nigeria... If you say Vote buying now that's possible... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 199 200 201 202 203 204 205 206 207 (of 580 pages)
