Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 220 221 222 223 224 225 226 227 228 (of 580 pages)
NORSYK:Ehn make dem go now will Social media get them Justice or dem go run correct the ballot tomorrow Court is where they can get help now not social media.... Did social media stop INEC from engaging MC ma court them carry him go cos that's the only sure place that can help.... |
Lol make dem Sue INEC if them believe something is not right Social media Noise will not get them Justice ⚖️⚖️ |
Lol he don late so make dem go rest wey everybody don dey on alert... |
Lol which Border dem dey lock abg u people should getat.... Bkuz of Election Buhari fit even tell us not to breath any Oxygen that day.... |
Lol wey some people dey text girls up nd down like this to com dere place for election.... |
Lol make he sha calm down make he du broadcast and tell him people to go out nd vote peacefully.... We don see plenty theory since the News of his arrest one say he was trying to flew to Israel always looking for theory up nd down..... |
Lol how this guy turn fearless na him I never know someone from far away..... |
Lol nobody wan die.... |
Lol Nigeria supposed dey the list no country sanction us na our Leader dey sanction us.... Na dem dey tell us wetin we fit trade online, na dem dey tell us we can't av access to dollar, na dem still tell us we can't av access to our Naira, Na dem still lock border.... So we dey suffer pass Wu dey sanction sef.... |
His back on Twitter doing Live Video right now.... |
LoL maybe he come follow him disciple talk so that they can couple nd alllw election take place... Make dem sha no lata blame Tinubu say na him publish the news say dem don arrest him to cause unrest for dere region..... |
Lol Omo never knew Jubril El Sudan can become a hero so soon... |
We go rest from Sat evening... |
LoL una don come again... Is this your Plan B you've been accusing the FG of destabilizing your region you still complaining... |
87m let's see the turn out.... The day is almost here... |
LoL una don dey come out with different Theory like say u dey dere wen dem arrest am.... |
I just pray this doesn't have adverse effects and his people don't start blaming FG again.... The timing... The Finnish Govt needs to make him do a Video calling his boy's to order so they don't go rampage and be more brutal.... |
ruggedtimi:LoL can you afford the maintainance and also get the part easily... Is a welcome development buh dey need to start making the part affordable so that people will be looking dere side.... |
Good since the SE are always using the NW to sight an example anytime criminal strike in dere region.... They both now have something in common... |
You people type of investigation I don't understand.... Once something bad happens you quickly link it to who you hate and start forming different theory.... If Chimaroke waka any aw UGM go Suya am UGM no dey ask for party before dem strike u people should keep looking for Wu to blame terrorism don come to stay in SE just like Boko dey for North buh u people should continue with the blame game..... |
Lol we know say na doz Fake News and Theory people run the news before.... They don't mind if people stop breathing on Election day just because of election.... |
And some Fools don run dey change the Narrative blaming who dey hate.... Always looking for Wu to blame.... UGM no dey ask for party before dem strike the breakfast go touch anybody wey waka any aw.... APC senator escape, LP senator wasn't able to escape now PDP too dey Colet dere own share na all of dem dey look wen the terrorism was fresh while derr people was blaming Fulani herdsmen, DSS and Tinubu now the terrorism is hunting everyone without leaving any party untouched..... |
LocalStandard1:LoL how many be we did you vote for Buhari.... I didn't vote for Buhari cause I never believed in him so na your pastor go tell you what to do if he tells you put your hand in fire you will put it.... Winners chapel complained Abt this Govt do you want to tell me is everybody that goes to winners dat voted against Buhari.... You people and always trying to force endorsement this Democracy you can't force people to speak Alot of people av spoken nd people still didn't hear When Oyedepo was talking did people listen so you people should rest with this your narrative.... |
bewla:Ogun own Neva sample me before buh the Ibadan own no be here the Onisha own too I Neva no know Abt dem... Be like say we need Agbero ranking for the country to know which one dey brutal pass.... |
Akunatakasi:It takes an Ode to recognize a Ode.... Your stupidity will expire by Sat evening.... |
Akunatakasi:Fools like you but you support putting the country in Cash Scarcity to suit ur own theory buh u wan run mad when someone try to also save a state from been a killing Field.... |
tchituz:Since you think there's no life after election your stupidity will expire by Sat evening and you will curse yourself as always and find Wu to blame... You fools support the whole country to be put in currency scarcity situation to suit your own theory but when others bring dere own theory to save lives you wan run mad... Just save your tears for now you go cry tire from Sat evening..... |
LoL people go fight tire after Sat election Dem go petition EFCC, FiFA, CNN |
igbarasdynasty:You this kids sef continue na u know you think everything is about election no worry Saturday all this your stupidity go expire... |
I think FG needs to ban Rivers from participating in election until dere state Govt and politicians stop engaging in a violence election if the politicians comes to derr right senses and dey lose Alot the FG can now remove the ban.... If you love your life ati INEC staff oh and the voters nobody go show for polling Unit.... Cause Rivers state polling unit isn't meant for Normal people unless you don write down your will and who you want to vote for really deserve your life.... Rivers Election is like a war you can't differentiate between real Military and a fake one.... I can see some hypocrite under my mention you can support the cash scarcity putting the whole country in grade 1 suffering telling us is for your future but you can't support where people Lives can be save from Election violence.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 220 221 222 223 224 225 226 227 228 (of 580 pages)