Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 224 225 226 227 228 229 230 231 232 (of 580 pages)
AndrewTate:You want to take your country back in a Mob way the way you're taking back SE killing yourself... |
Economy wey dem Buhari don use Anti People policy kill the next person must first reverse doz stupid policy before anything can even work.... And the results of his bad policy go even take time before e clear wen dem don use the policy destroy Alot of things... |
Why them they burn IBEDC join shey na dem dey supply New Note ni... This people looks confused them need to pack dem all.. This one no be protest again na destruction mak dem allow election hold the next person go come change the stupid policy na jus few days more.... |
mycar:The road walk was never talked Abt Lagos would've inform the public to use alternative route maybe you're new to Lagos won't say more than that.... You people should stop been an hypocrite,.. Lagos is the only place that do traffic advisory cause Lagos and holdup them be like family they even have a channel for traffic so if the LASTMA were informed they would av announced on the Radio that people will be using the route.... |
Cj4charles:You people are just hypocrite.... You want a country where Law works but you will not follow the one on ground you want to du a campaign road walk you will inform the Police and Traffic management so that they can issue out traffic advisory other people av things they want to du.... |
socialmediaman:Lol you're the hypocrite here... Doing a road walk without informing the Police and Traffic management is same thing as breaking the law we all clamor for country where Law works but are you people following the law on ground already... Go check even if is not a Political walk Lagos state always inform Police and Traffic management so that they can issue out traffic advisory for people thatve important things, appointment to take an alternative route.... You don't just enter the road and start to campaign other people have things they want to du and they make use of that route..... |
|
MadamExcellency:Do you live in KD let people in KD come out and tell us it was back dated no dey sit online nd make things up... |
felzokugo:LoL why you dey cry after bursting ur lies say no b una first dey run market campaign people don dey du am before ur lord u wan cry sorry oh.... Na the punctuation you need or the link wey go show you say na game wey Kwankwaso don dey play since,. |
PrinceOfLagos:You this boy you sabi twist everything to ur own narrative if dere is mistake on the Year what happens to the days and month did dey make mistake with that also... The days show on the 5th of September so how them take resemble any date wey we don use this year.... |
LoL how come the date no tally... |
LoL this one looks confused... If he sure for u go near where people dey protest go talk jargons if dem no burn u people wey still dey vex burn anything APC u say dem sponsor dem blood dey hot pressure ti wa ni everywhere.... |
felzokugo:LoL who they lie du u need the link you people think say na only you sabi campaign for market... Open the link and check the date and the screenshot with crowd you think say na only una fit go market go campaign I'm just looking at u guys with chest beating what some people av been doing nd dey don't make Noise.... https://www.nairaland.com/7153451/kwankwaso-visit-alaba-rago-market
|
They don't mind burning dere parent PVC and killing dere parent for ObI..,. I don't know dere own type of Democracy...
|
Those online invaders go soon reach here.. |
Saintinoo:LoL I guess you're a kid Google for yourself and see Alot of numerous street Campaign Kwankwaso av always done with is kwankwasiya movement you people should stop hyping him like say na him first invent am.... |
Viscuz:LoL Joker Check the date.... You people just like hyping jargons like say na ur lord invent the strategy... Nobody dey copy your failure na even ur Failure copy Kwankwaso check the screenshot he don run am before oBi since may 2022
|
Naira20:LoL joker na Kwankwaso first start the pattern when he went to Alaba Rago at May 2022.... So stop the lie like say na ur master invent the strategy....
|
zedegit:LoL the guy didn't take anything special when you go for your collection they will collect the receipt back with the Vin or what's it called number from u.... Or they will tell you to write it out if you don't have the receipt again and they will take it back from you.... |
The Pastor will tell them when they now start failing you will now start attacking them E.G Pst Adeboye no time wey una wake up wey una no blame him for Buhari wickedness nd cluelessness.... You guys will never hold the President responsible buh the people that supported him.... Everybody don learn like this..... |
Lol him people no care Abt him so far say no Be Lagosian... |
CyynthiaKiss:Dey learn it from Omo Agege or Omo Agege na Yoruba Muslim also... |
Bonesbreaker:If they switch off the Network how do you transmit the results and BVAS Data you people no dey think before you talk.... You just want everything to spoil just to actualize ur aim.... |
LoL you mean you will win online if u no see people convince in real life...
|
Ok
|
LoL I don't know how you people Democracy one be people so desperate to kill dere parent jus bkuz dey can't convince dem...
|
You people no dey tire that's how you guys said you will start to poison ur parent if they don't vote your Choice is this what you guys call Democracy..
|
Lol the breakfast don dey reach all of dem small small maybe dem don dey fear say the thing fit cause postponement of election... |
E don complete like that.... |
Make dem use them as scape goat why will you be passing ur frustration on the banks u think say he easy for them too... |
CyynthiaKiss:Cleric without names they don't need dere names dey only need dere PVC so colet your bucket 🪣🪣🪣 and cry |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 224 225 226 227 228 229 230 231 232 (of 580 pages)