₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,775 members, 8,513,626 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 09:55 AM

Toggle theme

Inoki247's Posts

Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 222 223 224 225 226 227 228 229 230 (of 580 pages)

Politics › Re: Nigerian Army Approves Hotlines For Operation Safe Conduct. by inoki247: 10:40am On Feb 22, 2023
udemzyudex:
Make we run right,in other words make we no vote?
LoL if you call the army and they didn't turn up and is something beyond power will you now sacrifice your life for politicians that's also hustling for his own career....


People die during ENDsars shey people no move on even the same.party that cause the incident still dey campaign so is better someone try to stay alive in any situation.
Politics › Re: Nigerian Army Approves Hotlines For Operation Safe Conduct. by inoki247: 10:32am On Feb 22, 2023
udemzyudex:
So wetin you suggest now?
Nobody is coming to save anybody anywhere una see say na wetin ur power fit carry run am anywhere you see is beyond your power run...


This Govt don't mind using people life to play politics...
Politics › Re: Can Ahmed Lawan And Gbajabiamila Return To Their Seats If APC Wins by inoki247: 10:14am On Feb 22, 2023
Mynd44:
The leadership of NASS is the business of NASS.

Zoning is a party affair. Any NASS member who can get enough votes will lead
But the party can intervene that it should be zoned...
Politics › Re: Nigerian Army Approves Hotlines For Operation Safe Conduct. by inoki247: 10:09am On Feb 22, 2023
udemzyudex:
Which kind mindset be this,abeg carry your bad energy comot for here,you don try am and e no go?
You people should continue naso una hype police after ENDsars dem drop hotline did we still get the results we all wanted mak una continue dreaming una go wake up Saturday evening and curse the Govt and the country....
Politics › Re: Nigerian Army Approves Hotlines For Operation Safe Conduct. by inoki247: 9:58am On Feb 22, 2023
Lol number wey fit no go on election day....


If you dey go election I go advice u dey on alert nobody dey come save anybody....
Politics › Re: Naira Crisis Suits Must Be Decided Today - Supreme Court by inoki247: 9:55am On Feb 22, 2023
Lol if supreme court go carry some people handicap.....


I dey suspect say this people dey use the masses act movie na afta election everybody eyes go clear....
Politics › Re: Obidients Will Blame Datti When/if Obi Loses The Election by inoki247: 9:39am On Feb 22, 2023
Lol Soludo too go colet him own share I trust dem...
Politics › Re: South East: Where Are The ''angel" Unknown Gunmen? by inoki247: 9:37am On Feb 22, 2023
They've now rebranded as Tinubu men....


From DSS, Fulani herdsmen to Tinubu men....


Lord Lugard is Resting like this...
Politics › Re: ‘COVID-23’ Ravaging Nigerians Due To Cbn-induced Naira Scarcity: Ganduje by inoki247: 9:18am On Feb 22, 2023
Lol so CBN too don join the west wey dey invent sickness....


Imagine using bad policy to create sickness...


After election make dem sha allow us go even if na 1 month lockdown make the economy kuku finish...
Politics › Re: Court Stops Kaduna Govt From Taking Over Property by inoki247: 9:09am On Feb 22, 2023
dustmalik:
The applicant is asking, not that the court has granted the request.
Na ask ehn mak d court ask the applicant if he go colet old note....
Politics › Re: Ekweremadu: Nobody Told Me About Kidney Transplant, Alleged Donor Tells Uk Court by inoki247: 8:56am On Feb 22, 2023
Ojukwubucket:
Where you see Eke for there?
Chaii.. illiteracy is a disease grin
Fool I'm not a Igbo so you don't expect me to get the spelling right so carry ur daftness comot here....
Politics › Re: Court Stops Kaduna Govt From Taking Over Property by inoki247:
Lawyers jus dey cash out left and right....


He even They tell the court that the state Govt should pay dem 5b na old note El Rufai go pay dem if the court agree....
Business › Re: First Bank Is Charging Customers N200 For "Electronic Transfer Levy" by inoki247: 7:41am On Feb 22, 2023
kokoA:
Na people like this op dey cause riot. Why didn't you verify and understand what they charged you for before coming here?
She see say she don fvck up nd she still dey abuse people up nd down we can always makes mistakes the arrogance of this kid na him I Neva understand u no know something them they try correct u na abuse u dey abuse up nd down....
Business › Re: First Bank Is Charging Customers N200 For "Electronic Transfer Levy" by inoki247: 7:14am On Feb 22, 2023
Sammy07:
Maybe she's also in Pry 5 in 2015 😀
Abg just leave doz kids any small talk dem don run dey abuse u people wey no fit even follow u talk for street on normal day na slap go jam dem....
Business › Re: First Bank Is Charging Customers N200 For "Electronic Transfer Levy" by inoki247: 7:10am On Feb 22, 2023
Queendera:
stop being stupid, take a screenshot within your bank app and see if it's possible.

Urchins and nonsense.
LoL you people like abuse upload an evidence you don dey abuse someone all diz small kid sef I don't use Firstbank...


So if you're ask to show an evidence is abuse you will be presenting...


And for your information I takes Screenshot on my bank app I don't know Abt Firstbank all my bank app allows Me to take screenshot maybe you need to check your app settings na only Standard Chartered I know say he no dey allow me take screenshot....


So stop looking for Wu to abuse and upload an evidence....
Business › Re: First Bank Is Charging Customers N200 For "Electronic Transfer Levy" by inoki247: 7:02am On Feb 22, 2023
LoL and you no fit upload the screenshot where dem write Election Levy....


I guess you just need attention you can't upload an evidence to support your accusations....
Politics › Re: 2023: Nairaland Latest Poll For Atiku, Kwankwaso, Peter Obi And Tinubu (Photos) by inoki247: 6:35am On Feb 22, 2023
LieDetector:
are you mad? Why do you APC bastards abhor statistics yet you claim you're educated? You have the stats staring at you right in the face and your writing it off.
Continue it takes a mad man to know a mad man ..


Just take your bucket 🪣🪣🪣 of tears u go need am on Sat....
Politics › Re: Sowore: Ortom Is A Joker, An Opportunist Who Used Fulanis To Fool Many People by inoki247: 8:56pm On Feb 21, 2023
Lol na the format wey he use carry Benue People handicap....
Business › Re: Nigerian Banks Are A Big Disgrace To The Global Banking System And They Should by inoki247: 8:35pm On Feb 21, 2023
Na Opay dey rescue like this if not shey na FCMB or UBA I go dey rely on...
Politics › Re: CBN’s Cashless Policy Has Reduced Terrorists' Activities In North East - Army by inoki247: 8:25pm On Feb 21, 2023
Lol if una like make u guys go sleep maybe derr sponsor are focused on election for now u dey talk jargons....
Politics › Re: Soldiers Arrest Tinubu Supporter Smoking India Hemp During Lagos Rally by inoki247: 8:18pm On Feb 21, 2023
Workch:
wait until Saturday. You think sa Buhari dey follow una play. Na only army you miscreants understand.

If them born una well, make una come out on Saturday. Na me go hold una until the closest soldier arrives. Tinubu must lose Lagos
Have your Bucket 🪣🪣🪣🪣 pour your tears there....
Politics › Re: 2023: Nairaland Latest Poll For Atiku, Kwankwaso, Peter Obi And Tinubu (Photos) by inoki247: 8:16pm On Feb 21, 2023
[quote author=Malory post=121111782][/quote]Have your Bucket 🪣🪣🪣 of tears u go need am on Sat...

Politics › Re: Soldiers Arrest Tinubu Supporter Smoking India Hemp During Lagos Rally by inoki247: 8:11pm On Feb 21, 2023
LoL soldier dey du NDLEA work...


Wetin concern Soldier and Igbo....


Them don even turn soldier to boy boy wetin soldier dey go du for campaign shey police Neva du...
Politics › Re: Ekweremadu: Nobody Told Me About Kidney Transplant, Alleged Donor Tells Uk Court by inoki247:
LoL the boy don Carry Eke and him family handicap....


First the boy na under age now this jargons again Eke fell into wrong hands he wan rip Eke...
Politics › Re: 2023: Nairaland Latest Poll For Atiku, Kwankwaso, Peter Obi And Tinubu (Photos) by inoki247: 8:08pm On Feb 21, 2023
Sat evening una go rest ..
Politics › Re: NRC Suspends Train Services For 2023 Elections by inoki247: 8:06pm On Feb 21, 2023
Lol
Politics › Re: Militants Burn Woman Alive In Imo, Set Houses Ablaze by inoki247: 7:32pm On Feb 21, 2023
Dem go blame Tinubu...


And na when Militant migrate reach that side shebi na UGM dem get before....
Politics › Re: Those Accusing Govs Of Silence Over Insecurity, ASUU Strike Not Fair: El Rufai by inoki247: 7:08pm On Feb 21, 2023
From Sat evening everybody go rest we go don deh know which chapter we dey open again....


Make election sha hold we don try....
Politics › Re: Reno Omokri: If Peter Obi Wins, I'm Afraid Of What Obidients Will Do by inoki247: 5:57pm On Feb 21, 2023
Executer:
See this fool.the person you are using as reference was being sarcastic.
But typically of agbado druggies,zero brain
No reasoning
Been sarcastic with death if this was the other way round will you come and say this type of jargons that's why they call you guys Zombiediot always trying to twist everything....
Politics › Re: El-Rufai Files Fresh Suit Against Malami And Emefiele by inoki247: 4:52pm On Feb 21, 2023
Lol any aw una wan du am Election must hold we need to close Buhari chapter we no du again.....
Travel › Re: FG Repatriates 150 Stranded Nigerians From Niger Republic by inoki247: 4:42pm On Feb 21, 2023
Lol dem dey stranded or dem come for election Niger wey person fit use leg waka enta Nigeria....



Is it Possible for a Nigerian to be Stranded in Benin Republic or even Ghana wey we no share border with and it will be so bad he will be needing the intervention of the FG....
Business › Re: Naira Redesign Mops Up N1.8trn From Currency Outside Banks by inoki247: 4:22pm On Feb 21, 2023
Lol fools wetin come be the impact of the mop up on the economy like this...


At least he don dey reach almost a month wey dem start the policy shey Dollar don equal Naira shey inflation don go down I no think say this Govt get gud Economy advicer....


If no be stupidity you go burn 1.8 trillion when people are suffering come use our Forex wey we say he no reach buy materials to print another new set of note Wu du us like this in this country....

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 222 223 224 225 226 227 228 229 230 (of 580 pages)