₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,772 members, 8,513,611 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 09:41 AM

Toggle theme

Inoki247's Posts

Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 221 222 223 224 225 226 227 228 229 (of 580 pages)

Crime › Re: Ephraim Nwuzi Declared Wanted For Saying Rivers INEC Officials Should Be Shot by inoki247: 5:20am On Feb 23, 2023
If you love your life ati INEC staff oh and the voters nobody go show for polling Unit....



Cause Rivers state polling unit isn't meant for Normal people unless you don write down your will and who you want to vote for really deserve your life....


Rivers Election is like a war you can't differentiate between real Military and a fake one....
Politics › Re: Oyo Debate: Seyi Makinde And Teslim Folarin Clash Over Auxiliary And Eleweomo. by inoki247: 5:11am On Feb 23, 2023
Ok who win the clash did dey remove each other teeth....


People wey dey always cry Abt Lagos Agbero say dem brutal jam Ibadan Agbero u go know say the difference is clear....
Politics › Re: Abdulrasheed Bawa: Politicians Stockpiling Old Notes To Buy Votes by inoki247:
Lol jokers dem follow people wey dey encourage Vote buyers Dem no dey prosecute dem, dem no dey tell dem to provide Wu give dem money after dem arrest dem nd na only Southern part dem dey arrest Vote buyer.....


This are things EFCC suppose dey du buh no dere oGA left derr job nd choose to suffer all of us..
Politics › Re: ‘banks Won’t Shut Down Services For Elections’ by inoki247: 10:19pm On Feb 22, 2023
LoL we know say na doz kids wey like fake News dey form am...

Why bank go shut down app bkuz we wan vote make we no kuku breathe again shey na first time wey we go vote be this wey dem go come turn vote to war for us or person wey dey under saction like Russia....
Politics › Re: Peace Accord: Sowore Is Not Even Sitting Like A Presidential Material (Pic) by inoki247: 9:57pm On Feb 22, 2023
You people wahala just too much where you read for constitution again say Presidential sit posture dey...


You people no go rest....
Politics › Re: Over 50Billion Old Naira Notes Not Yet Returned To CBN- EFCC Chairman ( Video) by inoki247:
Lol jokers dem follow people wey dey encourage Vote buyers Dem no dey prosecute dem, dem no dey tell dem to provide Wu give dem money after dem arrest dem nd na only Southern part dem dey arrest Vote buyer.....
Politics › Re: Wike prevents Peter Obi Aircraft from landing in Rivers State by inoki247:
N3TRAL:
Dem no know. I swear people go leave show run comot for polling unit grin
Rivers state election worst pass all the thing wey Ekpa dey du...

In Rivers on election day u will not know Original Soldier from a fake one....


If them say mak I choose a Polling unit Between Rivers or SE will rather choose SE cos I believe that side madness can be contained....


I
Politics › Re: Wike prevents Peter Obi Aircraft from landing in Rivers State by inoki247: 8:52pm On Feb 22, 2023
LoL you people just wake up start to form different Story shey na u be him Spokesperson....

All this story go end in some days time and everybody will goan rest...

Una dey find emotional vote.....


voting in Rivers state no be for normal people so na for people wey get 2 lives...

Election be like war....
Politics › Re: Alleged Forfeiture Of Property Shows EFCC’s Desperation — Kogi Government by inoki247: 7:52pm On Feb 22, 2023
If you like no focus on ur life and keep waiting for one Govt wey go come help u life....
Politics › Re: Sowore. Datti Grovelling Before Tinubu. Caption. by inoki247:
LoL them go use Sowore du Suya like this....
Business › Re: GT Bank Are Frustrating Their Customers. by inoki247: 5:17pm On Feb 22, 2023
JoeNL22:
Bros.....calm down!
God that saw me through over the years is not sleeping. So don't worry. Miracle no dey tire Jesus!
LoL anybody wey he like make he enter wetin I sha know be say dey must reverse that policy maybe this present Govt no get economist among dem I don't know....


You first restrict us from having access to dollar that one Neva du you still come dey restrict us from having access to Naira....


You've recovered over 1.7Trillion and u wan burn am no be money you go use buy material wey u go use print a new set same Forex wey we say he no reach you will put pressure on it in other to print new set of money after this people tenure dey need to round all dere Policy maker up and lock dem in jail for 200yrs....
Politics › Re: APC Might Be Playing The Masses, Cashless Policy Can Be Buhari Helping Tinubu by inoki247: 5:05pm On Feb 22, 2023
Na wetin I dey talk since all this days be buh doz kid will always come with abuse they don't think until dere Theory fail dem....


Naso dem use Tradermoni scam people everybody was on sleeping mode when people go soji e don late...


I don comment Abt them playing us nd the opposition no dey see am severally buh doz kid that don't know more than abuse will always mention someone to talk jargons....


On the old note sef dey are using it to campaign that when Tinubu enters all will be valid again imagine someone with 20k old note before he vote he go reason am....

The thing na game....
Business › Re: GT Bank Are Frustrating Their Customers. by inoki247: 4:59pm On Feb 22, 2023
JoeNL22:
Bros!
Its everywhere. Even Keystone. I could not recharge today!.....the transaction kept failing but they kept debiting me. Na over 7k they hang for their network and I need to travel to my polling unit tomorrow. Na God I dey pray to now. It is well
LoL this breakfast go touch everybody no be una say na for our future so let's enjoy whatever the banks are dishing out together...

Maybe after election our Govt go pity our condition nd reverse us bak to normal ...


Nigeria Bank Neva ripe for any digital jargons unless we wan decieve oursef na dem Opay still dey rescue for now....
Business › Re: GT Bank Are Frustrating Their Customers. by inoki247: 4:58pm On Feb 22, 2023
Try UBA and Zenith you go du testimony....


Make election sha finish make dem reverse us bak to default abg....
Politics › Re: Cash Swap Riots: We Are Investigating Governors Over Inciting Utterances – IGP by inoki247: 4:44pm On Feb 22, 2023
Lol Media Investigation...
Politics › Re: EFCC Releases Emergency Numbers For Election Vote Buyers by inoki247: 3:59pm On Feb 22, 2023
LoL wetin u du to the people wey you arrest the other time did you charge them to court and also ask them.to provide dere sponsor or na another Cruise as always....


You need to be charging dem to court and also getting dere sponsor picture parade isn't justice.....
Politics › Re: Abia North: I've No Competitor, I'm Almost Consensus Candidate — Sen. Kalu by inoki247: 3:53pm On Feb 22, 2023
Lol same people wey dey always cry on the internet go still vote him....


Later they will come and tell us how nobody can lord on dem nd later come online and tell us he was rigged in by the cabal....
Politics › Re: Like Lagos, Do We Have Any Yoruba Political Office Holder In South-East? by inoki247: 3:38pm On Feb 22, 2023
gidgiddy:
Then if we are to ask this sort of question across all 6 geopolitical zones of Nigeria, where will it end?

How many Ijaws hold public office in the North East?

How many Ibbios hold public office in the South West?

How many Kanurus hold public office in the South East?

How many Ogoni's hold public office in the North central?

By the time you have asked all these questions for the entire 200 tribes in Nigeria and who holds what office in the 6 geopolitical zones in Nigeria, may be you will start to understand the foolishness of the question
LoL you people will always look for a reason to justify your own Tribalism everybody's a tribalist buh you people will always want to justify yours...

Have answered the Question you first ask buh since you need more justification the Lord be with you...
Politics › Re: ‘Your Action Hypocritical’ – Labour Party Criticizes Wike For Backing Tinubu by inoki247: 2:53pm On Feb 22, 2023
LoL Rivers election na for who don write down him will no be for normal people...


Always making election to look like war...
Politics › Re: No Sit-at-home In South-east On Election Day, MASSOB Declares by inoki247: 2:41pm On Feb 22, 2023
Make them try dere best and defend dere Region on that day no be say dem go sit down dat day instead of defending dere region nd lata dey find people to blame....
Politics › Re: INEC Commences Distribution Of Sensitive Election Materials by inoki247: 2:04pm On Feb 22, 2023
Good make we enter the next chapter....


This regime na from Pandemic to another like this we dey CBN Cash Scarcity Pandemic....
Politics › Re: Like Lagos, Do We Have Any Yoruba Political Office Holder In South-East? by inoki247: 1:47pm On Feb 22, 2023
gidgiddy:
Is there any Yoruba political office holder in the entire core North? South South?
This are your answer...
Kaduna as like 3 or 4 since you need justification...


Special Adviser on Media and Communication Muyiwa Adekeye


Special Adviser on Programme Monitoring and Evaluation Mary Adeola Olarerin


This one from Edo State..


Ajose-Adeogun was appointed Special Adviser, Strategy, Policy, Projects and Performance Management.
Politics › Re: Like Lagos, Do We Have Any Yoruba Political Office Holder In South-East? by inoki247: 1:42pm On Feb 22, 2023
IgbuduMonkey:
How is this relevant to your argument?
Isn't relevant since you need a Justification to your Bigotry.....

Kaduna is not a Federal Capital how come we can find southerners in derr Cabinet...


Special Adviser on Media and Communication Muyiwa Adekeye

Special Adviser on Programme Monitoring and Evaluation Mary Adeola Olarerin
Politics › Re: Like Lagos, Do We Have Any Yoruba Political Office Holder In South-East? by inoki247: 1:30pm On Feb 22, 2023
securitywatch50:
Married to a northern
You no get point

I guess Muyiwa is Married to a Fulani also .


Special Adviser on Media and Communication Muyiwa Adekeye

I guess Olarerin sef na Kanuri she marry...


Special Adviser on Programme Monitoring and Evaluation Mary Adeola Olarerin


You people will always look for justification for your own bigotry....
Politics › Re: Like Lagos, Do We Have Any Yoruba Political Office Holder In South-East? by inoki247: 1:27pm On Feb 22, 2023
IgbuduMonkey:
Like Lagos, was any part of South-East federal capital?
Is Kaduna State a Federal Capital...


Since you need justification....
Politics › Re: Like Lagos, Do We Have Any Yoruba Political Office Holder In South-East? by inoki247: 1:23pm On Feb 22, 2023
dinachi:
Do we have any state in the South East that was ever Federal Capital Territory like Lagos?

Mention any other state in the South west with the prominent Igbos in government.
Is Kaduna State a Federal Capital


Commissioner of Housing and Urban Development Fausat Adebola Ibikunle
Politics › Re: Explosions, Gunshots Rock Rivers TV, Radio Stations by inoki247: 12:12pm On Feb 22, 2023
Rivers state and do or die election.....
Politics › Re: What Did Obi Do To Warrant This Kind Of Hatred? by inoki247: 12:10pm On Feb 22, 2023
BATified2023:
so after killing their parents who will sponsor their education
See this one also wishing someone dead bkuz dey are not voting who they're voting....


One fool even mention me yesterday telling me the guy's trying to be sacarstic so you can wish some dead and call it been sacarstic same hypocrite if is the other way round dem go don tag DSS, NFF EPL, any body they can tag....

Politics › Re: What Did Obi Do To Warrant This Kind Of Hatred? by inoki247: 12:02pm On Feb 22, 2023
And what warrant people wishing derr parent dead just bkuz they've different candidate...

Politics › Re: Nigerian Army Approves Hotlines For Operation Safe Conduct. by inoki247: 12:01pm On Feb 22, 2023
Johncuppa:
Lol.
I was a presiding officer in 2015, I called the number the army gave me by themselves when they came visiting, till today no one came including my supervisor.
Last last, I used my Yoruba wisdom to settle the case among the electorates and party reps.
Just leave doz kids running around Buhari ordered shoot at sight in the last election did dey shoot anybody,...


Anywhere that involves you running run for your life if is something your power can carry fix it that's all no body dey come save anybody.....


Wu don die go don die before den even arrive so we need wisdom on that day....
Politics › Re: PDP And APC Campaign Cars Spotted Campaigning Together (pics/video) by inoki247: 11:15am On Feb 22, 2023
Trust22:
Foolishness
LoL why you dey cry is election a do or die affear...


So you expect them to be following each other with Guns na una dey bitter everybody can't be like you guys....

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 221 222 223 224 225 226 227 228 229 (of 580 pages)