Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 216 217 218 219 220 221 222 223 224 (of 580 pages)
Lol we talk am na we dey du ourselves Nigeria problem no be Politicians buh the citizens are always available to be a tool... Na the bad Citizen go lata turn politicians... |
Wey soldiers dey everywhere there's life after election.... |
Lol where APC see all doz SE vote 🤣🤣🤣 |
Lol even if Atiku no win na him enjoy pass if dem arrest PDP agent or anybody snatch ballot 🗳️ box na Tinubu name people go first call.... |
Seunosewar:Ok just dey play Wu told you I didn't Vote na me first reach my polling unit yesterday cos they changed my Venue.... So stop jumping to conclusions no be everybody he hard for to leave the country.... As he worst reach u go enta neighboring countries without Visa.... |
Lol Govt wey no send you no problem be like say u get 2 lives there's life after election that's all I will say.... Dem don place armor vehicle everywhere like say the country wan go war dem know say North no go protest dem don know say na only South people fit no wan gri..... |
Lol fool na LP fit dey talk PDP should goan die.... Buhari carry Nigerians handicap thank God I no trust him.... How people trusted Buhari all of a sudden needs to studied in Havard dat man sabi pretend you can't even predict his move.... |
MartinsD12:Ok now keep playing like say no be Nigeria u dey again u wan dey compare Buhari with OBJ aw u guy's trust Buhari all of sudden is what I still don't understand..... Make we sha wait till then no problem.... |
UyaiIncomparabl:I tell people to focus on dere life Govt no go help u... If dere policy no work for u jus pack ur bag try study another low budget Africa countries wey the economy nd don't av anti people Policy waka go jejely.... The Govt as turn Nigeria to Nigeria is not for everybody.... I just pray anybody wey enta sha come comot all doz Buhari stupid policy seizing our Naira and allow cards to start working again in international platform nd also open borders.... |
Faber:Lol which court u wan use.... You people still dey believe this Govt una eyes neva still open they scammed you guys and make it look like Nigeria is about to work... |
kaludestiny10:When I was telling people all this them say I'm Agbado man.... I know Buhari was scamming us with all this jargons cashless Policy's vote buying shit na Tradermoni I use know the kind of person wey Buhari will be playing is games like his on the side of the masses na after he scammed u na dem ur eyes go open buh he go don late so that thing makes people not to be able to predict him.... I believe PO should've work with Kwankwaso they should av agreed on like 4yrs each instead of the 8 years mak everybody go choose him VP while maybe Obi go 4 years first while Kwankwaso dey market him for North so next 4yrs Kwankwaso will go this will av made the election so hard even if dem wan rig.... |
Lol nothing is changing in Nigeria we keep telling people just focus on ur life ur Govt no send you.... They send Soldiers to go do photoshoot and make dem wait with dere Armor for anybody wey wan protest wahala for Wu trust this Govt... |
juman:Lol Ko su yin mo 🤣🤣🤣 |
So Otilo... The country don go back to Default na work Jega du he try pass all this.... |
So people still vote APC for dere na wetin I dey tell people wey dey accuse pastor of not speaking up be this people wey go still sturbbon go sturbbon no be Nigerians.... |
Asgard13:Lol na Labor win Bode polling unit... Bode wey no get any Electoral value.... |
Soldiers just go Lagos go du Photoshoot and resting till after election for anybody wey wan misbehave.... My Country is something even Buhari wey people believe in so much jus dey disguise scamming the citizens... |
KalakutaRepub:Lol see you wetin be my own anybody wey Iike enta if u no work u go still suffer so I'm not affected by anybody wey enta I survive Buhari with my family so wetin eyes Neva see... Make this Buhari sha go.... |
Lol Pressure ti wa ni everywhere 🤣🤣🤣🤣 |
He come be like SS region no dey practice Democracy why all dere election come dey be by force winning.... |
Lol all this Rivers handicap election look obvious... Rivers no dey practice Democracy ![]() |
PoloG:Lol SW turn out is low unless say na magic dem du.... |
Keta dey Lagos I no even know na Ghana I know say Keta dey.... Abi Ghanaians too dey Badagry ni... |
Lol |
Bonesbreaker:Lol wey dem don station Military everywhere you people think they're for election thugs buh dey are all dere with dere Armor Vehicle and if the results will bring protest or cause crisis.... |
SirBlack999:This what have been telling people that the Military isn't meant for the election thugs but the aftermath of the results buh others dey call me ballot snatcher... People that could call Military to Protesters u dey trust dem Wu dey use Armor Vehicle shoot thug make we reason am.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 216 217 218 219 220 221 222 223 224 (of 580 pages)
