Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 226 227 228 229 230 231 232 233 234 (of 580 pages)
rolams:Cashless policy comes with Cash mop up.... So if we are to start Cashless policy people should stop adding Cash swap to it ... |
Advancedman:Just keep changing everything to ur own narrative.... When you look at my account history and see how heavy it is even if I bring 50m old note dere is nothing you can do to me.... U think say na all diz peanut savings account.... Worst part we use link for CBN.... What I'm just driving at is all this loopholes are meant to rip each other you can never outsmart Nigerians that's all I will say... |
Lol make I go find where I go buy dirty water... With this analysis everybody for Nigeria go get 247 light.... Shey I fit use am Power the transformer wey dey our street make we comot oursef from the grid.... |
Ezeama400:You will still curse him after Election on Sat this I'm very sure.... |
LoL so BVAS and Card reader go fail us like this ![]() This country is just full of cruise.... LoL I still dey talk am 2 days to election Buhari fit tell us say make we start to spend the old money bak he fit carry us handicap buh one thing is certain people wey love him and his new policy will curse him massively bkuz he made dem to suffer in vain.... |
kissdabride:Fill CbN form online and chill till tomorrow to see if he go redirect you to your Bank or look for people buying old note on the street dem go buy buh ur money no go complete... |
henro4niger:You still not getting the point you don't do things in a lawless way na u people dey say the country dey lawless and you want to coret it and you're still doin things in a lawless way..... You approach the Police and the traffic people that you want to do a road campaign they will inform the public for dere own good... Let's remove Politics is dere any road walk wey Lagos don du wey dem no dey dish out traffic advisory all this thing matters I have an appointment on the island and you told me you will be blocking one side na to take alternative..... The market own you don't need traffic advisory for it I'm talking Abt the road campaign that happen when he did is TBS campaign.... So you people should stop acting like an hypocrite the person that complain is because of the road walk nobody as ever complain Abt him going to market to cause holdup..... |
Omooba77:LoL 7days for what country wey dey take 6month to print person international Passport na him go print money within 7days.... I know say them jus dey buy time and using people to catch cruise dem fit wake up 2days to election and tell Bank to start taking the old note back just dey look Buhari is full of surprise,.... You see as them tell Bank in the morning to start taking old note from people wey he reach evening dem say na lie.... |
Lol the worst part of everything is when people accuse them of bullying someone they will still lie that's Tinubu supporter that's disguising and attacking people nd making it look like Obi surpporters.... Same you people that keeps telling us Love is organic na u dey bully people to get Love... |
henro4niger:This how to do campaign you inform the police and the traffic management so that they can issue traffic advisory for people to know the alternative route they can take to meet up with any appointments dey av buh some people will rather want to du things dere own way same people that say they want a country where law works will be the one breaking it..... |
Lol Another thread of Tears.... Free bucket 🪣🪣🪣 is here..... This how to do campaign you inform the police and the traffic management so that they can issue traffic advisory for people to know the alternative route they can take to meet up with any appointments dey av buh some people will rather want to du things dere own way same people that say they want a country where law works will be the one breaking it..... |
Who be this one again if all this one near Govt house dem go make sure say dem ban even Oxygen wey people dey breath.... Them write for the body drink responsibly u be adult u don't know your left from right.... |
Nigeria is not for everybody.... |
rolams:cashless policy can't work in Nigeria because if the value of the money that's what I'm trying to tell you.... And also our bank Network and even the service provider can't bare much traffic... |
BloomingDale:LoL where dem wan see the New Note print you think say CBN get the capacity them go say mak dem re circulate 200naira.... CBN sef no see the new note print so how them wan take share the new money.... For us to even have Alot of the New note he fit take CBN 6month to 1yr.... Ordinary Nigeria International Passport sometimes he dey take person 6 month before he see am cooet shey na Naira wey go come serve 200million people na him CBN go print within a week or a month... |
The breakfast don dey circulate.... The Govt using us to du Try and error policy naso dem lock border make Rice price jump up since den rice rate Neva remain the same.... I dey suspect say Buhari fit say make bank start to Colet old note back 2 days to election I'm certain of one thing sha after Sat people wey Love him before will surely curse him after they discovered they've suffered in Vain..... |
Hope he don drop him Deputy ... Cause na him the Village people use for him..... |
rolams:Cashless policy not with money that doesn't have much value.... Don't bring UK and US or Europe as example... Check any country that's a less value Currency and see for yourself if they operate Cashless policy.,.. E.G CFA and Korean Won Google dere daily limit.... So cashless Policy's can only work with Currency that as much value the more valueless ur currency is the more cash you will be needing you can't compare someone that withdraw 1000naira with someone that withdraw 1000usd are they the same value.... This Policy is not meant for Nigerians it must be reversed afta election.... In the olden days when Naira as Alot of value with ordinary 100 naira you withdraw from bank you can do Alot of things not now where we even pay up to 1k 3k as charges monthly when we calculate our total bank charges for the month.... If the money as more value we won't be needing more cash...... When you can buy land with just 1000 naira why will you be withdrawing excess.... |
rolams:And at the same time I have the right to withdraw it back.... And the Cash Swap I know of back in the days people comes with Bus and Megaphone 📣 going round telling people to change derr old money for free you don't even need a bank then just give them the old money you take a new one,... So what they're doing right now can't be called cash swap you people should stop confusing us .... |
Lol this Govt just confused us with English... I ask again wetin be Cash swap if I break my Piggy bank see 100k old note inside and take it to bank no be to come bak home with new one... This is not a Cash swap or a Cash Swap cos you no fit take 100k to bank like this and see 10k of new note colet bak.... Make them sha print money give INEC this one wey INEC dey complain say he Neva get cash from CBN make dem allow us du election comot mak we know say Buhari Chapter don end... |
asanausana91:LoL I know where you're coming from no wonder u dey try bend the News to suit ur own narrative... Na region wey dey like wen other Nigerians are Suffering.. |
LoL so the Cash Scarcity don reach your side... Your candidate say his good let's all enjoy the good dish since they say is for our future I jus pray people don't start cursing Buhari after Sat after they all suffer in Vain.... |
Tears go full here.... We need to share some bucket 🪣🪣🪣 |
Gingerbreadman2:LoL Joker what I just took with my phone check the Time on the screenshot.... This another one with the present time frame... You people should stop trying to change News to suit ur Narrative.... Even the Circular Banks posted on dere time Line they all said they will be opening on the 18 of Feb which is Sat bkuz people know they don't work Sat they've to indicate so the Cash return at CBN no get expiry go listen to President Directive again I don't know why you people choose to be lying to people... You think if the Govt say on the Anarchy will not happen election sef no go happen cos all the protest wey we see last week na sample so u people should stop twisting News to suit yourself.....
|
Hendrixky:LoL you people sabi lie ask any Ghanian which tribe dem hate pass among Nigerians dem go update u.... Even during Covid Wu dere Govt deal with... You people just like to dey mumu.... |
So like this are telling us yiu will print more note... Or how you wan take ease am or you will adjust the policy again.... Watch out the old note fit dey legal again in 2 days time to election nothing wey Buhari no fit du e fit carry the country handicap.,... What I just know is after the election by next week some people will curse Buhari after they suffer in vain and he still no yield result... |
MXrep:LoL na u close am You people just like twisting News to your own Narrative... Na him be dis with screenshot shebi na u close am wey people still dey fill dey go tomorrow is another day for people to queue at CBN office....
|
PrinceOfLagos:Lol you this boy be stable you can go sue him for the 2019 incident na ur right.... Na this 2023 wey u say u go burst him house na him I want mak u come out how the burst go.... |
PrinceOfLagos:We are talking about 2023 you said EFCC raided his house for real right I guess you're the one who lead to mission and brought out the 400billion.... At least if una wan arrange fake News try sit down dey first reason am aw can u burst someone with 400B aw much CBN sef print nd dere are still people with the new money in 100k some in millions.... |
You people and stupidity Wu du una like this..... You said EFCC saw 400billion for him house abg aw much CbN sef print.... If you people can believe Buhari was cloned Wu I'm to even try to coret u na brainwashed kid una be believe something against your opponent buh will never believe it if yours is accused.... Na dem go first circulate Jargons for inside WhatsApp group and wen they du same to Dem dey start crying that structureless party is giving people headache..... It seems the drugs you people take every Monday sit at home dey really damage una brain.... |
LoL this woman must be on drug so.you will start cutting people's Thumb In North so.that they won't vote him.... |
LoL you people don dey post without Link again if he come out come debunk am u will find someone to blame... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 226 227 228 229 230 231 232 233 234 (of 580 pages)