Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 283 284 285 286 287 288 289 290 291 (of 580 pages)
lol |
This one everyday talk talk up nd down without no significant result Be talking up nd down like a Motivational speaker.... |
Where he keep all the bribe wey he don dey colet since he start work.... Make he go use am pay... |
ok... Make she go BigBrotherTogo or BigBrotherBenin Republic dey need her accent dere.... |
Ray02:Go to Ghana and ask how many people can earn 20kGhs that 20kGhs you're seeing is like 1.5m so you think people can earn 20kghs easily dere.... My friend wey be civil servant dere earns 4000Ghs monthly while some even earn 1k, 2k... In Nigeria if you earn 30k minimum wage derr is possibilty that your 1 month salary can pay off ur child fees in Federal Universities.... Buh that 20Ghs you're seeing dere isn't easy to earn..... Dere minimum wage is like 700ghs... Ghana minimum wage no fit pay higher institution schl fees so u people shuld stop looking at the digit cos doz digit u see are not easy to earn... |
No cause for alarm dem jus go for evangelism ni..... |
lol buh he has a 250 million Naira Cash payment ![]() |
kernniejay:Buh dey don't need it sometimes is safety first u didn't come to this world to prove yourself to anyone..... What if dere is a leak u think say he no fit catch fire during the photoshoot paparazzi.... Safety should be ur first priority not what people will think.... |
DatNewsGuy:lol ok |
Lol so when d next person us rescue from the debt again we go get another Govt wey go waka go colet anoda loan and put us back to square one.... |
That one with one Leg he still dey sell drug.... This photoshoot funny oh anoda one dem no see am catch NDLEA come go Frame him pishure put the drug for front of Frame ![]() |
GreyLaw:bro the Car fit catch fire if there's a leak so sometimes Is better you take a fast decision rescuing the people or you quickly try to come out.... Most time take precautions first instead of doing photoshoot safety first..... |
lol Hookup Lodge continue.... This 2023 BBNAIJA theme suppose be the Season of Hookup..... |
Dem suppose first rush bring dem come out which one come be the photoshoot first.... |
Lol unity wey no dey yield results..... We don try the unity severally still no real change.... he beta make we try splitting maybe that will work we can't keep trying the same thing everytime... |
ok I no see any answer here dem colet gate fee for him program Simple Yes or No na article we dey see..... |
tegrianonigltd:Transforming please how much his dere schl fees in Ghana let's start from dere... or you will not compare the schl fees before you talk about Transformation.... Here people still pay as low as 30k yearly... Calculate the Ghs to Naira and tell me how much you see there.... As the money be like say he no much in digit that amount is not easy to earn for an average Ghanaian.... You people just come online to compare what you see online and you've not experience yourself.....
|
ok |
lol na skit he go be he no fit be reality.... How much be the bride price wey I go dey stress myself I will dash him the woman go marry another one life no hard reach mak I dey stress myself..... |
Finally Army don turn Imo to where dem go dey du shooting practice... We need another 1 Million match in Imo for Obi this week I want to check something |
![]() This world bank go Like Violence oh.... |
You people and fake News sha which News platform be this again... |
7arrows:Lol nothing dey shock anybody you guys are the one crying all over the internet.... My life and progress no depend on 2023... So nothing dey shock anybody... You people are the one crying more than the bereaved... Nobody ask you anything u don run dey du analysis trying to play the tribalism card.... Let everyone vote wu dey believe in vote urs.... |
7arrows:Who Asked you all the questions at least dere are other parties you can vote for what's with all this cry up nd down.... APC don du dere Primary and dem don move on or na only Yoruba dey the delegates wey vote during primary.... You people should stop all this cry if you don't want someone old vote someone young and vibrant and stop trying to disturb people's peace..... All the people you've mentioned what impact av dey created in the party even when the party is in crisis Google it and see for yourself shey any member dey go meet doz people to resolve the party crisis.... 2023 everybody should support wu dey feel like stop trying to blackmail others this is democracy if anybody like he or she should vote a stone..... Do your best and let your own win that's all that matters and stop all this blackmail.. |
2023 all the dreamers will wake up.... |
AdamuKD:I no get sense buh I'm not the one online crying that someone should step down for another.... So wu no get sense between me nd someone wey dey online crying..... You people that claim to av sense av u eva seen any Tinubu supporters coming online telling any of his opponents to step down... Na u people dey cry up nd down with all ur senses..... |
Lol too much weed... Everything to dem is people stepping down for dem... Dey want easy ride and don't want to fight for it... |
Lovemaester:You people just love crying and always trying to play victim card cry more nobody dey stop u.... Person come online play the tribalism card in other to get a job and link it to a candidate instead of u scrutinizing the mata... You all swallow it I'm sure if is the way round u will be out here justifying why the boss sacked her.... The boss that sacked her no get name the company no get name she just came online and dish it out buh as una daft reach u swallowed it without doing ur investigation.... |
na online dem dey settle all matter now... she think say she still dey Lagos road where everybody dey display dere craze for road.... |
lol make dem swap am so that u can go back to the market doing 10k Tradermoni Giveaway ![]() |
lol he be like say we don enta end time tru tru... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 283 284 285 286 287 288 289 290 291 (of 580 pages)