Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 285 286 287 288 289 290 291 292 293 (of 580 pages)
Buh why the girl go dey use small hand colet big hand u attack someone and u expect him not to respond now trying to play the victim card.... imagine slapping someone old enough to be your Father or Brother... I just thank God the officer no be white the matter for worst pass this.... Massive protest for don hit US like this and become an Avenue for looters nd people looking for a way to dodge Inflation with the looting..... |
And him DP na from the holy holy party.... People that believes dere supporters are saint.... Na the same youth wey want a better tomorrow buh already spoiling dere today.... |
Lol watch and see people will fall for this format.... People wey fit fall for Kanu format wey use dem raise fund for UK and be chopping life with it.... |
Mak I go buy Pop corn I dey come..... Dem go soon mob the OP.... |
NaijaRoyalty:How far u neva mention Tinubu name today... Abi he never pay u money for today attack |
Dey will du something nd still come and blame the opposition I remember during the mat saga.... Na dem dey carry the News up nd down showing aw dey distributed the mat in the North wen people came out to tell dem is bad dem run change am say na d opposition distribute d mat to tarnish dere candidate image...... |
He be like say na hookup site dem go pack all this season BBNaija contestant.... |
so you go colet the 20years payment down now nd spend it before the supply commence ![]() |
U no need any Shalaye... So rest... |
As the Politicians dey du dere own destroying the country with looting the religious Leaders are doing dere own the Citizens too dey du dere own.... 2023 if we still gt magician the citizen might still be looking for a way to cut corners sabotaging the new Govt effort with dere deed... |
Nigra:Nobody's justifying anything face reality or u want to be buying the fuel raw like that and be refining the fuel ursef.... We don't av refinery nd dere is nothing the clueless Govt isn't capable of doing buh before dem kill the citizen nd remove subsidy is beta dey get us something cheaper.... Face reality nd stop crying up nd down... Until we av a good Govt that can provide refinery is better we av something more cheaper before dem go comot subsidy.... |
lordprogress:I'm not the cause of your frustration face the Govt abi na me say mak u no fit afford whatever dey are dishing out.... We av a clueless Govt nd if dey mistakenly remove subsidy dere is nothing u can du u will be buying same rate with the neighboring countries so is better we still av something lesser dan buying for 650 to 700.... So pass ur frustration to the Govt not me.... We don't have refinery still u want to be buying for cheaper rate na u know maybe u shuld just contact the Govt to start selling it raw for u that will be so cheap nd u can refine ur fuel ursef.... is better we continue with the subsidy nd if at al dey are going to remove it we must av a cheaper offer... |
NaijaRoyalty:I can feel ur pain PrinceofImo we know say na u dey disguise u live for Tinubu 247..... |
NaijaRoyalty:You no get work.... From morning till night you're always crying about Tinubu.... The way u take carry him mata for head if na like that u take ur life serious u go don make am buh if u continue like this 2023 he enta he no enta u go still dey cry that your life no dey get meaning.... Goan concentrate on ur life so that u can be useful to ur community nd stop crying all over the internet.... |
lol how much Naira person wan pick change to pounds ![]() |
[quote author=Kinihuu005 post=116196528][/quote]Fool so na Kidnaper u wan dey ask question you're just frustrated I'm not the the cause of ur frustration u can take snipper to ease ur frustration.... |
Ki lon wa kiri.... The same people wey wan kidnap u still give u information where dem dey go abg this story no clear..... |
Make dem go supreme ![]() |
ednut1:At least that will still be cheaper than all diz neighbouring countries that dere citizen are buying for like 650 to 700 naira..... |
We neva enter raining season nd we dey see fire mater left nd right.... We need to be careful cos fire no wan know season again..... |
maasoap:Na India I also read say someone open another bank branch dey run am without the knowledge of the real bank unless say na fake News sha.... |
lol nothing wey we no go see for this country dem don dey open mortuary without License too ![]() |
Cleric wan claim him Virgin on earth he no wan wait till he reach heaven... |
ok |
Dem don pass dere frustration on this one ![]() |
lol |
lol na wu no get sense nd can be easily deceived go talk say that NDLEA case no be game.... That thing na game..... How can someone pickup a phone and call someone wey he never du deal with or go meet someone wey dem neva run game together before..... Abeg this story no clear sell am to the gullible that the media can always brainwash..... |
Any student wey lik him future na work he or she suppose dey learn right now.... |
SadiqBabaSani:Everything to you guys is Politics since the blood of ur people is worth shedding for Obi no problem.... I'm not surprise you've been shedding the blood of ur people for Ikonso and Kanu and a Monday sit at home so nothing fit surprise me again.... cos I don't understand aw a ban on something causing insecurity can be against people voting someone.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 285 286 287 288 289 290 291 292 293 (of 580 pages)
