Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 280 281 282 283 284 285 286 287 288 (of 580 pages)
10k Noodles in diz weather we must report you to EFCC is either you're a Politician or Armed robber |
lol this one stupidity get trademark and copyright ![]() |
Some people might start saying meeting Buhari is bad for her say na bad luck he dey bring.... Mumu people... |
Some people will still blame the Govt for d sins wey the citizens go far away go commit.... |
All na Noise you people should getat abg... |
lol A week for dream..... No be Nigeria again wey one Govt wey enta when you retire start telling you dere is no money on ground for pensioners..... |
BloomingDale:Lol you people don run see theory between dem... So you don live with Boko and ISWAP to know there tribe.... |
Na family matter... |
ok |
The story wan be like Gaybriel story ![]() As he be John Thomas you na Gaybrel I guess |
Show us 2019 online result between Buhari and Atiku.... |
FireUpNow:How will you be shortchanged which platform are you using let's start from there... |
Johnrake69:Lol I buy with my bank card or p2p nd convert my Naira to something stable..... |
I sha see say all the Cryptoo platform wey I dey advertise am me I no understand am.... Anything wey no b BTC,USDT,USDC I no dey near am... |
While some state Govt are still waiting for FG... Abeg I no see Ortom for that list |
I think is time the court start to dey sentence people to death by hanging for Fake News.... |
zionstaar75:Lol people wey dey shout Obidient online sef go sell dere Vote that day no be Nigerians people will go behind ur bak to cashout.... You can use doz online activist as an example... |
Region of Billionaires ![]() |
Them don pass the message to Ifeanyi Ubah.... Make dem keep doing the country the way dey like and looting dere future.... |
lol some business don cripple like this.... Nigeria Governors with stupid policy... Ban Night club... With all the shooting in USA store make dere Govt come start to ban store... |
Na MTN buh u see Airtel na no go area dere Data be like breeze once u on Data he vanish... |
lol team young and foreign left the group chat.... The girl face alone look like wu fit stab anything wey come her way..... |
XerXers:Yes you wey good in politics when last any person from ur region don reach the highest post.... Ordinary winning Primary elections in the 2 major party or 1 out of it hard una nd u dey talk say u sabi play Politics... |
XerXers:Lol national Politics that you lord didn't play when he was Governor na now wey election reach e wan start to play am just to get people's vote... what impact did he add to an outsider let's start from dere you people are just hypocrite.... |
Whynotthetruth:Lol you're the one without shame North is crying how's that of ur concern.... Or you just want to display your bitterness as always..... |
lol at least the road will be free For Buhari today dem no need to dey clear road for any holdup.... Ortom no dey commission anything for Benue for once av neva seen that guy in the News say he dey commission ordinary Gutter apart from seeing him in herdsmen News.... |
IamAtikulate:Lol someone wey no fit unity Nigerians during is tenure as Anambra Governor yeye keep deceiving ur sef.... if u like translate it in Fulfude na u go still lose... |
Coly2012:Nobody's shifting any goal post... You people don already accuse the Party of been Yoruba party nd dem no deny that. so dey are doing dere thing... Buh you people that says you're different let's see your past record let's see who you've carried along before election.... Not just appointing other tribe when's election time that shows you're doing it for election and not for competence or believe in in other tribe..... Have you ever seen any tribe crying about APGA affairs... Buh you people are crying in a party you've no stake... Let dem du dere things if dey fail fine... But to confirm who's more tribalistic let's look from the past which is during dere appointment as Governor before we now think of election year where u av to du things just to win..... |
Coly2012:Show me the list since I dey find trouble if you've any or just looking for way to justify it.... |
IamAtikulate:Lol Buhari wey u dey abuse every seconds don dey carry all tribe along all of a sudden now you guys are just hypocrite..... Northerner are complaining buh who's crying and opening one thread after the other.... |
obyrich:Lol that shows is doing it for the election not for the love he has for other tribe so I can't leave him he should show us is appointment list when he was Governor to show us he truly love other tribes.. You people will always want to defend ur lord like say he no fit sin... |
lol Dem no wan chop because Queen die |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 280 281 282 283 284 285 286 287 288 (of 580 pages)