Politics › Re: Conoil Oil Threatening Our Peace, Security, Ondo Ijaw Community Cries Out by inoki247: 2:00pm On Aug 26, 2022 |
ok make dem pursue dem now if dem dey inconvenience dem....
The state kuku dey colet revenue from oil still dey owe salary it shows the money no get impact for dere life be dat.... |
Politics › Re: He Who Plays Tribal Politics Cannever Unite Nigerians by inoki247: 1:04pm On Aug 26, 2022 |
I dont even know what this people are calling tribal Politics everybody's free to support anyone he or she like....
once A is not supporting B dey call him names nd deep down both parties ar guilty of doz offence...
Buh if we are to look at who's more tribalistic make every contestant wey don dey Govt before release the name of dere appointees and former aides make we see wu dey more tribalistic among dem....
Make dem separate the country today even people from the same region will start accusing one of been the minority and dey are the majority.... |
Crime › Re: Motorist Who Assaulted A Police Officer Arrested (Picture) by inoki247: 12:08pm On Aug 26, 2022 |
lol the name sef looks like say na fake name e drop which one be Billy King Tokunbo.... |
Celebrities › Re: Mompha Junior, 10, Flaunts Dollars, Supercars, Private Jet On Instagram (Photos) by inoki247: 9:06am On Aug 26, 2022 |
Vanity crew join the group chat... |
Travel › Re: Man Who Beat Traffic Light In Lagos Got A ₦20K Penalty Text Message by inoki247: 8:30am On Aug 26, 2022 |
Way to go and better than all diz derr Law enforcement agency harrassment....
And if you fail to pay after some given period ur plate number gets blacklisted nd if u also deny any wrong doing dere is an evidence to clear ur eyes...
Make dem dey attach Video Link to the text make the offender dey watch dey use pass time.... |
Webmasters › Re: Fisayo Fosudo Interviews Arun Maini (MrWhoseTheBoss), UK's Biggest Tech Youtuber by inoki247: 5:17am On Aug 26, 2022 |
ok |
Politics › Re: Man With 34 Children, Four Wives Promises Block Votes For Atiku (photos) by inoki247: 9:46pm On Aug 25, 2022 |
Wetin me I know be say na still North dem go run 2023 Magic if u like shout from now till tomorrow.....
Na why dem still dey shout polling center no dey online bkuz he too sure for dem.... |
Sports › Re: COVID Vaccination: Novak Djokovic Withdraws From US Open by inoki247: 9:32pm On Aug 25, 2022 |
BigYash: The wahala dey front.. You see it as waste of time. The whites know wetin them do.. When e go start manifest, una go understand better.. I dey talk to my Holland friend yesterday, baba say him no take.. Say the vaccine no clear Lol something mus kill a man for say I no dey go anywhere I no go take am buh I no get choice nd he saves me money.... |
Politics › Re: Goodluck Jonathan Visits President Yoweri Museveni Of Uganda (Photos) by inoki247: 8:33pm On Aug 25, 2022 |
Lol Baba jus dey enjoy him life wetin concern him nd 2023....
Nigeria Problem no b here..... |
Politics › Re: $3.65bn Abacha Loot Recovered In 24 Years by inoki247: 7:24pm On Aug 25, 2022 |
The only man on earth wey don die wey still dey du giveaway even when Inflation dey everywhere he still continues to du giveaway..... |
Sports › Re: COVID Vaccination: Novak Djokovic Withdraws From US Open by inoki247: 7:23pm On Aug 25, 2022*. Modified: 8:05pm On Aug 25, 2022 |
the yeye Vaccine I don colet my 2 shot dem still dey tell me to always come 6 month for booster.....
I no even think say the vaccine dey work na just waste of time.....
If no be Waka waka wey person dey du up nd down nd I no fit dey pay for Covid test result everytime I wan waka wetin I wan use the Vaccine du... The Vaccine only saves me money buh anything apart from dat I no see d usefulness..... |
Politics › Re: Obasanjo, Obi Meet With Wike, Others In London by inoki247: 7:21pm On Aug 25, 2022 |
07kjb: Bro if we can get that 20,000MW of ELECTRICITY that PETER OBIs labour party promised within 4years a lot will change I tell you this
Let us stop saying nothing will change leaving the most corrupt people with power
I have carefully checked all the PRESIDENTIAL aspirants without biased,I can tell you he is more realistic than others
Let me tell us here OBI wouldn't want to fail if elected because he understands perfectly well that to whom much is giving,much is expected
Obi is gonna work with new breed of politicians experts in spheres of government
PETER OBIs L.P is a worthy try Nothing will change unless u want to keep living in mystery... You think say Govt na only one person u neva look saboteur end people going to steal electricity cable, Electricity material some people been paid to destroy the grid so dey can generate less... The best thing that can work in this electricity stuff is better every state start generating dere light by dere sef.... Cos FG type of power are full of saboteur we can see it during Goodluck era.... |
Politics › Re: Exposed: Tinubu Will Be 88 Years Old By October? (Picture) by inoki247: 6:22pm On Aug 25, 2022 |
Lol na Momudu Tinubu again no be Amoda Ogunlere....
una no dey tire for all diz ur fake News wey u dey use get orgasm.... |
Politics › Re: Outcome Of Investigation Into Itunu Babalola’s Death Will Shocking - Abike Dabir by inoki247: 4:43pm On Aug 25, 2022*. Modified: 7:05pm On Aug 25, 2022 |
Nothing dey shock us again for this country so getat from here.... |
Politics › Re: Obasanjo, Obi Meet With Wike, Others In London by inoki247: 4:39pm On Aug 25, 2022 |
2023 na still the same set of scammer we go get.....
Nothing will be different.... |
Food › Re: What's The Weirdest Food Combo You've Heard Or Seen? by inoki247: 12:55pm On Aug 25, 2022*. Modified: 1:11pm On Aug 25, 2022 |
|
Agriculture › Re: Pepper Farming: Can You Imagine The Extent Of Loss Due To Lack Of Storage? (Vide by inoki247: 12:52pm On Aug 25, 2022 |
And dem no dey dry this type of pepper.... |
Education › Re: Ekiti State University Calls Off ASUU Strike by inoki247: 11:11am On Aug 25, 2022 |
Wetin concern State university with strike.....
Naturally EKSU too like strike.... |
Politics › Re: Babachir: Muslim-muslim Ticket Designed To Kill, Oppress Northern Christians by inoki247: 10:50am On Aug 25, 2022 |
lol you never rest with this ur lyrics..... |
Politics › Re: APGA Declares Three-Day Fasting For Anambra Assembly by inoki247: 10:36am On Aug 25, 2022*. Modified: 10:52am On Aug 25, 2022 |
:  LEMAO  When dem go declare 3 month Giveaway from dere Salary and allowances.... Imagine Ukraine declaring Fasting and Prayer when Russia enta Ukraine.... |
Jobs/Vacancies › Re: Wedding Preparations Without A Job!! by inoki247: 10:25am On Aug 25, 2022 |
lol the rate at which u people are focusing on marriage if you focus on poverty like that u go make am....
You no get job u dey think of marriage is that not poverty Pro Max u dey try to enta so |
Education › Re: Strike: No End In Sight, State Varsities Insist by inoki247: 7:45am On Aug 25, 2022 |
Wetin concern State for the mata now... |
Crime › Re: UNICAL Prof’s Son, 2 Others Stole And Sold N2 Million Engine For N30,000 (Pics) by inoki247: 7:17am On Aug 25, 2022 |
Make dem send him to long term Jail before he graduate enta Politician....
Professor pikin no know the worth of what's selling wu we go blame like this for is stupidity... |
Business › Re: Exxonmobil, Shell, Chevron To Withdraw $3bn Suits Against NNPC by inoki247: 7:13am On Aug 25, 2022 |
Dem wan run am out of court be that at least dat will save both side time and money.... |
Sports › Re: Why Nigeria Falconets Slept On The Floor At Istanbul Airport - NFF by inoki247: 5:52am On Aug 25, 2022 |
Shoodboi: Story for the gods. Have female US footballers ever slept at an airport? Have female German footballers ever slept at an airport? Have female Turkish footballers ever slept at an airport? All these excuses are just rants. We Africans and blacks keep clamoring for respect on the world stage, yet we all do our best to ridicule ourselves. No one can respect you more than yourself.
But today, what do we have: soldiers and police shooting at protesters, politicians stealing money like there's no tomorrow, footballers sleeping at airports? The people looking to disrespect us are seeing all this. And they will never treat us better than our own governments treat us -- though they will often deceive us to think they're treating us better.
And this is not a Nigerian thing, it is an African thing. This madness happens everywhere on the continent. I'm sure the little respect we Africans get is from the blacks in the US (the descendants of slaves and many early migrants there). If it wasn't for that, I'm sure no one would hide the fact that we are the doormat of other skin colors. I guess you didn't read this or you just want to write for writing sake.... Nigeria had been removed from the list of countries whose citizens were issued visa-on-arrival in Turkey . You're comparing Nigeria with countries that derr passport can fly to almost any country without Visa with Nigeria that if care is not taken sef Nigeria passport fit no enta ordinary Togo..... What I believe would've rescue here is if our Government av try get dem a chartered flight buh I guess the Govt no wan spend shi shi cos dem don leave all the responsibility to FIFA nd no wan take responsibility for anything.... |
Politics › Re: Peter Obi Tweets That The Falconets Lost In The Semi-Finals of U20 World Cup by inoki247: 5:34am On Aug 25, 2022 |
|
Politics › Re: Peter Obi Tweets That The Falconets Lost In The Semi-Finals of U20 World Cup by inoki247: 5:32am On Aug 25, 2022 |
buksarki: See what is making front page. Nairaland But Shettima suit can make frontpage and become internet challenge buh once it involves ur lord the lie shouldn't reach frontpage..... You guys and diz ur hypocrite behavior..... |
|
Family › Re: My Brother Insists That I Follow A Yahoo Guy by inoki247: 7:46pm On Aug 23, 2022 |
lol |
|
Crime › Re: Cameroonian Woman Kills Her Sister-In-Law, Chops Body For Money Ritual (Graphic) by inoki247: 5:55pm On Aug 23, 2022 |
|
Crime › Re: Ogun Customs Intercept 3,154 Smuggled Bags Of Rice by inoki247: 5:46pm On Aug 23, 2022 |
highchief1: Nigerian govt is mad normally to be wasting food.it’s not like it’s fake o.just say una ban am. instead going to waste tax payer money sharing 20k this one is free na him dem suppose dey use du the Giveaway not one invisible 20k giveaway wey we no fit trace.... |