₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,788 members, 8,513,700 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 11:46 AM

Toggle theme

Inoki247's Posts

Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 279 280 281 282 283 284 285 286 287 (of 580 pages)

Crime › Re: US DEA,NDLEA Joint Force Make Largest Cocaine Seizure In Nigeria History by inoki247: 6:47pm On Sep 19, 2022
lol The two region wey dey always fight online doing business together offline shocked shocked shocked
TV/Movies › Re: Chichi Wins BBNaija Week 9 Head Of House Game by inoki247: 6:23pm On Sep 19, 2022
This Year BBNAIJA fast oh dem don run wan finish undecided undecided undecided
Career › Re: How Do You Survive As An Artist In Nigeria? by inoki247: 3:40pm On Sep 19, 2022
lol
Celebrities › Re: Shatta Bandle Sprays Money As He Weds His Beautiful Bride. Photos And Videos by inoki247:
lol if u no get confidence for this life just try ur best get even if na small money confidence will locate u....
Politics › Re: FG Grants N16 Trillion Waiver To Dangote, Honeywell, 44 Others by inoki247: 8:22am On Sep 19, 2022
lol
Celebrities › Re: Actress Halima Abubakar Opens Up On 'romance' With Suleman by inoki247: 8:09am On Sep 19, 2022
phemmyfour:
sent? The pastor should be ashamed of himself
Lol ashamed so far the Pastor no rape her....

Imagine person du hoookup go u meet client u come dey ask if he's still married or not....


Abeg diz ur format no work find another one come
Politics › Re: Students To Ground Lagos Airport, Police Threaten Showdown by inoki247: 7:33am On Sep 19, 2022
prigoz:
So, what are saying, fear is tools of cowards, if our airport is shut down, knowing fully well that Bandits are on our roads attacking innocent civilians and rogue politicians have no escape route, FG will be forced to call off the strike. So I am 100 % in support of the closure of our airports by protesting students
Lol you think this Govt av sympathy if life don tire u na u know...
Politics › Re: Court Nullifies PDP Gubernatorial Primary In Zamfara by inoki247: 6:14am On Sep 19, 2022
lol PDP too wan chop the type of breakfast wey APC chop during last election for Zamfara....
Politics › Re: Soludo: South-Easterners Behind Insecurity In Anambra by inoki247:
Dey are still blaming one invisible DSS and Fulani herdsmen....

Everybody's a saint in that region....

it seems as election dey come sef Fulani herdsmen no dey terrorize again people don dey answer dere name now....


Which region dey Nigeria wey no get dere own indigene wey dey terrorize dere own community....

Buh aw some people wake up nd brand everyone Saint in dere region na him I neva know....
Politics › Re: Students To Ground Lagos Airport, Police Threaten Showdown by inoki247:
Anything Police I no dey go near am nd I see say na dem dey play the victim card now...


Dem go deal with u provoke u dem no go record that na when you start to react dem go start to record...
Politics › Re: CVR: Nigerians Sue INEC Over Incomplete Registration by inoki247: 5:26am On Sep 19, 2022
lol Jokers....


If I INEC give you forever na when dem wan start to dey print we all know say the country is slow getting things done...


So which Year u want make INEC start to print....
Family › Re: Woman Dies In An Accident While Chasing Cheating Husband In Calabar by inoki247: 9:01pm On Sep 18, 2022
I no know how this woman take dey different from wu commit suicide.....

Village people really get time reason her mata ...
Family › Re: When Marriage Becomes Toxic. by inoki247: 8:40pm On Sep 18, 2022
ok
Politics › Re: Fulani Movement For Peter Obi In Plateau March(photos) by inoki247: 8:01pm On Sep 18, 2022
SMGGroup:
But you are the same person that said this and generalise it about Igbos. Like all igbos call them terrorist.



Same you





Shun tribalism brother. It can't take you anywhere
Lol you trying to spin the game show me any thread and see your people calling dem terrorists you guys are known to always stereotype dem....


If any crime happen in the west the next thing you guys comes out and start calling the west the accommodators...


so stop trying defend your people you call others Fulani ass licker u come dey look for way to deny all your stereotypes against dem...
Politics › Re: You ‘ve No Right To Respond If A Policeman In Uniform Slaps You – Force PRO by inoki247: 7:02pm On Sep 18, 2022
lol no wonder dem too don dey record people now after dey provoke dem finish de will cut dat part and play the victim card role....
Sports › Re: Nigerien Witch Doctors Pour Blood On Kwara United Players. by inoki247: 6:08pm On Sep 18, 2022
Lol wu get the blood...
Crime › Re: Criminals Attack My Brother In Rumoula Link Road, P.H (Graphic Photos) by inoki247: 3:19pm On Sep 18, 2022
Dem don dey use the OP catch cruise....


Naso he dey carry people bad News up nd down the Breakfast don reach him side...


How much be phone wey u go dey drag with thief...

Phone wey no go follow u go heaven if dem kill u successfully....
Politics › Re: Kwankwaso Storms Delta State In Style, Supporters Hail Him (Photos) by inoki247: 3:04pm On Sep 18, 2022
tamdun:
Where in kwara state pls
I don see several bike man in Kwara state putting on the Kwankwasiya Cap wey no be diz year wey election dey approach....


so is lame to always come out and say someone is paying people to always get love...

As Sowore dey wey no popular some people will still show him love for free...
Politics › Re: Kwankwaso Storms Delta State In Style, Supporters Hail Him (Photos) by inoki247: 1:55pm On Sep 18, 2022
Juanmike:
Kwankwasiyya red cap is different from other...it has white linen at the middle.
I don see am untop bike man head severally in Kwara state....


How e tak dey sweet for u people ear say ur opponent no go get someone wey go love him for free without paying....


I
Politics › Re: Kwankwaso Storms Delta State In Style, Supporters Hail Him (Photos) by inoki247: 1:09pm On Sep 18, 2022
Juanmike:
Its obvious that they sponsored the crowd, you think the red cap was sewed in Kano?
I always see people with red cap in Kwara state without any campaign so automatically the man get supporter for Kwara....

You think this Politicians don't av wu can show dem love too once dey hear dey ar coming around aw much cap wey person fit sew and start to sell for meeting point....

Or Obi campaign wey people dey wear T shirt and cap make we start to dey also talk say dey are paid...
Politics › Re: Fulani Movement For Peter Obi In Plateau March(photos) by inoki247: 1:01pm On Sep 18, 2022
SMGGroup:
I don't subscribe to these tribalistic bullshit. Anybody that labels all Fulani terrorist are dumb and stupid. They should be hanged as a matter of fact. Same as you all that calls igbos Ipob on this same platform. And i am pretty sure you call igbos Ipob. Na why i dey ask you whether you no longer need Ipob 25percent vote from the south east?
Show me any comment wey i don label someone IPOB....



You don't just wake up start accusing people up nd down jus to curry ur speech....
Politics › Re: Kwankwaso Storms Delta State In Style, Supporters Hail Him (Photos) by inoki247: 12:56pm On Sep 18, 2022
olamike02:
As long as you're ready to splash the cash.
You people always think say na only una fit get Supporters for free..

cos u hate someone he must pay to pull his own crowd cos nobody will love him for free..
Politics › Re: Vote Peter Obi Or Leave My House - Obidient Husband Throws Out Wife's Bags by inoki247: 10:39am On Sep 18, 2022
If no be Skit den d husband is mad....


That's how dey are calling for Lagos state LP chairman resignation and calling him mole cause of say him wife na APC supporter....


Where's the Democracy and freedom of association dey always talk abt if someone wife can't support another party in peace are you telling me to act like a tyrant on my wife....
Politics › Re: Labour Party Chairman In Lagos Working For Tinubu, Peter Obi Movement Alleges by inoki247: 10:29am On Sep 18, 2022
Bunch of Jokers so because my wife dey support my opponent he don mean say i be mole...

where's the freedom of association and democracy dey always preach about so mak husband no allow him wife support other candidate..
Politics › Re: I’ll Win 2023 Election By Repeating My Father’s 1993 Feat – Kola Abiola by inoki247: 11:13pm On Sep 17, 2022
Weed...
Politics › Re: Fulani Movement For Peter Obi In Plateau March(photos) by inoki247: 4:25pm On Sep 17, 2022
SMGGroup:
And when you get votes from ebonyi, they will no longer be Ipob abi na
You people are just hypocrites I remember when Sheu Sani posted some Fulani going to Shoprite and how he met dem dere...


You guys started calling dem terrorists and start to say dey came to survey that dey will still come nd kidnap people...

He reach election now dem don run turn saint after all the series of stereotypes...
Politics › Re: Fulani Movement For Peter Obi In Plateau March(photos) by inoki247: 3:00pm On Sep 17, 2022
Lol Dem no be terrorist again...


Is God not wonderful shocked shocked shocked
Politics › Re: Reactions As Hausa Lady Emerges Assembly Candidate For Calabar South (Pix) by inoki247: 12:07pm On Sep 17, 2022
onuman:
Hausa man was Mayor of Enugu in Igboland, before Northern Nigeria's military dictators through their political restructuring exercises changed Nigeria from what the colonial masters left as Nigeria of 3 regions in 1960.
Hausa Man was a Mayor did that happen through vote can igbo people vote someone outside dere region apart from appointees you guys will always want to look for a way to justify ur tribalism...


Even appointment your Governors hardly appoint someone outside the region even the one that try to appoint someone outside you will start hating and cursing the Governor....

And start telling us aw dey want to take over ur land....
Politics › Re: Femi Adesina: Southeast Nigeria Residents Are Tired Of Being IPOB's Slaves by inoki247: 5:22am On Sep 17, 2022
EtinosaDLaw:
Spoken like a true zombie that you are. I'm Etinosa, not Emeka. If you weren't dumb, you'll know that I'm not Igbo, even if I were, I would be proud that someone like Obi is taking a step to redeem that region and reconcile Nigeria as a nation.
Lol how did Obi enter the conversation you said dey are resilient buh in real life we don see dere tru meaning of resilient...


The same resilient people are been ruled by 2 Govt one Is Legal while the 2nd is illegal dey use Gun to enforce dere own rule of law....
Travel › Re: Bad Roads: North-East Governors To Float Commercial Airline by inoki247: 5:16am On Sep 17, 2022
lol igbo dey worry diz people u wan build Airport for Boko and Bandit abi mak dem dey use am dey run dere daily activities....
Politics › Re: Femi Adesina: Southeast Nigeria Residents Are Tired Of Being IPOB's Slaves by inoki247: 5:13am On Sep 17, 2022
EtinosaDLaw:
They will demystify you if you try that. The Igbos have always shown to be resilient people.
Lol the same way you've been so resilient looking IPob destabilizing ur region and always looking for DSS to blame....

If Soludo no take any step dem for don ruin the guy Govt like this....


Na only online you guys sabi make mouth...
Foreign Affairs › Re: UK Publishes Names Of Dead Nigerians With Unclaimed Estates, Assets by inoki247: 10:05pm On Sep 16, 2022
lol make we check the list like admission list...


God don remember some people like this....

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 279 280 281 282 283 284 285 286 287 (of 580 pages)