₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,809 members, 8,513,796 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 02:23 PM

Toggle theme

Inoki247's Posts

Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 350 351 352 353 354 355 356 357 358 (of 580 pages)

Foreign Affairs › Re: Breaking : Russia Loses Another General’ In Ukraine And 7 Elite SWAT Fighters. by inoki247: 7:26pm On Apr 16, 2022
Make dem dey kill dem sef on useless war wey no get reason....


Make person jus wake up nd say as peace dey e no like am buh Vawulence....
Politics › Re: Yahaya Bello Fires Weeping Commissioner For Health, Saka Over Alleged Fraud by inoki247: 5:43pm On Apr 16, 2022
Commissioner Chief Weep grin grin
Politics › Re: Abubakar Umar To FG: Forget Census, Secure Nigeria First by inoki247: 10:33am On Apr 16, 2022
lol I tire oh...


Dem go start the Census now Bandits go start to dey kidnap the Census people money wey neva reach us we go still take inside dat to pay ransom....
Politics › Re: Monguno: Zulum Shares ₦275 Million, Food, Clothes To 90,000 Displaced Families by inoki247: 10:30am On Apr 16, 2022
Who dey count all diz money.....


All this manual format wey diz people dey use cashout sef dem know say Cash no dey get traces.....
Crime › Re: I Don’t Know Why I Stabbed My Boss To Death, Stole His Car – Suspect by inoki247: 10:22am On Apr 16, 2022
lol you don't why you du am buh u remember say u du am undecided undecided
Politics › Re: Governor Uzodinma’s Daughter, Oprah Marries Her Henry Ohaeri (Photos) by inoki247: 9:57am On Apr 16, 2022
Why she come big pass imo state Revenue undecided undecided
Foreign Affairs › Re: Russsia Warns USA Against Providing Weapons To Ukraine by inoki247: 9:55am On Apr 16, 2022
lol this Russia Mumu sha u dey beat someone nd e say him power no carry u e go reason with him neighbor dem carry knife give m u com dey cry...
Politics › Re: Olu Of Warri Denies Endorsing Tinubu (photos) by inoki247: 9:38am On Apr 16, 2022
This Thread go full of tears from both Wailers and Zombies....
Politics › Re: Resign Before Primaries, APC Tells Amaechi, Akpabio, Malami, Others by inoki247: 8:11am On Apr 16, 2022
lol
Politics › Re: Electoral Act: Buhari’s Ministers Must Resign Before Primaries - APC by inoki247: 8:05am On Apr 16, 2022
Lol dey want to eat dere Cake and still have it....
Politics › Re: Ag Police PPRO, Adejobi: Police To Hold DPOs Responsible For Officer's Extortion by inoki247: 8:02am On Apr 16, 2022
lol dem wan give us anoda fake hope.....


Make all na dey giv us format we hear u....
Politics › Re: How Nigeria Can Lower Debt Service-To-Revenue – DMO by inoki247:
tillaman:
sad
Una welldone las las make we sell the country make everybody carry him share make them use Nigeria dey plant cannabis
Lol Cannabis wey u go plant wey NDLEA go come burn u waste ur own share b dat....
Politics › Re: How Will Tinubu Win Presidential Election Without South East And South South by inoki247:
lol jokers aw many people get PVC for south East people wey UGM don disenfranchise from having PVC....
Health › Re: COVID-19: Nigeria Records One Death Two Months After Last Fatality by inoki247: 9:05pm On Apr 15, 2022
lol so in one word are we going back to Lockdown....
Politics › Re: We Will No Longer Support Atiku, All He Does Is To Marry Wives: Atiku Group by inoki247: 9:03pm On Apr 15, 2022
this group go too lik igbo grin grin
Crime › Re: Two Female Prisoners Fall Pregnant After Having Sex With Transgender Inmate by inoki247:
Lol dem don turn Transgender to format now...

Miss Cummandor don go carry dem handicap for inside prison...
Crime › Re: Man Kidnaps Girlfriend With Toy Gun, Collects N2m, Accomplice Arrested by inoki247: 7:33pm On Apr 15, 2022
lol Fool wan cashout in 2 ways girl wey u dey chop u still wan chop her family money...
Celebrities › Re: Autopsy Begins On Osinachi’s Body, Senate Demands Justice by inoki247: 7:16pm On Apr 15, 2022
Lol Autopsy in Nigeria dey always confuse me....


Autopsy na to clear people doubt nd know how far buh for Nigeria na confusing result we dey always get...
Politics › Re: JUST IN: Anambra State ‘workers’ Protest Over Unpaid 7 Years Salaries by inoki247: 6:24pm On Apr 15, 2022
lol 7 years nd u no fit resign dem tie ur glory dere abi u people na Allien ni....
Politics › Re: Ohanaeze: Why Tinubu, Osinbajo Should Drop Their Presidential Ambitions by inoki247: 5:50pm On Apr 15, 2022
lol if person call this Elders fools now e go be somehow.....

Unknown Gun men dey go beat kill people wey wan go colet PVC or register you people no say anything u mute for dere....

You want other region to work for you people while your people don't want vote to happen in the zoo...

You wan eat food wey u no cook...
Politics › Re: Gunmen Attack Prince Tonye Princewill's Home In Port Harcourt by inoki247: 3:27pm On Apr 15, 2022
ok na
Politics › Re: OSINBAJO DECLARATION BROUHAHA: Caption This Picture Of Lagos Governor, Sanwo-olu by inoki247: 3:20pm On Apr 15, 2022
The pishure no get any meaning oga goan rest he no point inside the pishure na...
Career › Re: How Much Was Your First Salary? by inoki247: 1:10pm On Apr 15, 2022
lol you people don come....
Politics › Re: IPOB Denies Involvement In South-East Killings, Chides Bandits by inoki247: 10:54am On Apr 15, 2022
Premiumwriter:
bandits and herdsmen are one and the same thing. Terrorists
Lol and you don see Bandits nd Herdsmen with potbelly undecided undecided
Celebrities › Re: Court Awards N25m In Favour Ajibola Ajayi Against Linda Ikeji by inoki247: 9:27am On Apr 15, 2022
DryMouth:
I hate replying ignorant pple and this will be my last reply to you.

Linda is a wealthy woman with lots of exotic assets and the court knows this.
The law firm knows she would be able to provide 25m without sweating that was why they stood at a "meagre" sum of 25m. If it was 100m, she can easily appeal for a lower sum
And because she's rich she should just take the Judgment like that without any appeal..
Celebrities › Re: Court Awards N25m In Favour Ajibola Ajayi Against Linda Ikeji by inoki247: 9:02am On Apr 15, 2022
DryMouth:
If them collect they won't let you na.

The one wey 2shot collect from nokia nko?
Baba collect the money finish, e no even come social kon make any speech.
Baba run go USA go turn photographer
Lol you said Nokia is Nokia Lynda....
Health › Re: New Photos Of Kogi Teaching Hospital Under Construction by inoki247: 8:56am On Apr 15, 2022
lol wetin be him work abg e for build Hotel na Yeye....
Celebrities › Re: Court Awards N25m In Favour Ajibola Ajayi Against Linda Ikeji by inoki247: 8:45am On Apr 15, 2022
lol na Magistrate Court go run diz kain Judgement.....


Linda go appeal am to 100k las las undecided undecided

or she no go pay anything sef all d suit wey people don dey win over Sahara wu don see 5 Naira colet...
Politics › Re: IPOB Denies Involvement In South-East Killings, Chides Bandits by inoki247: 6:14am On Apr 15, 2022
Lol no be DSS nd Fulani herdsman again na Bandits now...



it seems everyone in dat region are all holy dey can neva comit crime....


All the people the law enforcement have been killing are all having pot belly nd a bit fat nd me neva see any Fulani herdsman or Bandit wey get pot belly or fat before even the rich ones among dem always looking malnourished so I no know where Bandits nd Fulani herdsmen wey dey operate from south east come from....
Crime › Re: Toyosi Was "Wrongfully Restrained" by the Suspects - Police Release Statement by inoki247: 6:00am On Apr 15, 2022
Which one be wrongful restraint again Nigeria don finally turn abroad undecided undecided


injustice for men too much maybe is time we too start reporting any girl we send transport fare and she no show to EFCC or Nigeria Police for extortion undecided undecided
Politics › Re: US Approves $997m Military Equipment Sale To Nigeria by inoki247: 3:13am On Apr 15, 2022
Lol we don't need all this I think say NiN dey for us already...

NiN will save us mak dem no waste any money on all diz....



And Moreover is election time Buhari no go sign diz money he will say dere is no money on ground nd guy man needs to enuff for himself nd Family before leaving...
Politics › Re: President Buhari Breaks Ramadan Fast With Tanko, Members Of Judiciary (Photos) by inoki247: 9:32pm On Apr 14, 2022
Alhaji Rubber Stamp Tanko....

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 350 351 352 353 354 355 356 357 358 (of 580 pages)