₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,809 members, 8,513,799 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 02:29 PM

Toggle theme

Inoki247's Posts

Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 351 352 353 354 355 356 357 358 359 (of 580 pages)

Celebrities › Re: Korra Obidi Cheated With Don Jazzy, Peruzzi And A Lebanese Club Owner by inoki247: 9:19pm On Apr 14, 2022
So Don Jazzy follow Chop inside the National Public Puxxy...
Politics › Re: INEC Suspends Voter Registration In Ihitte Uboma, Imo After Attack by inoki247: 9:02pm On Apr 14, 2022
Lata dey will come online nd be shouting mak dem give dem presidency dere elders dey see all diz now dem no talk....


well na online dem sabi win dey can't win in real life because UGM no allow dem see PVC colet..


Even Bandit wey be full time illiterate no dey du all diz dem no dey disturb people wey wan take PVC or Vote..


By 2023 people wey go Vote for dat region no go pass 100k if care is not taken...
Politics › Re: Internet Survey shows Dat Pete Obi Is d Most Popular Candidt In Nig Both PDP & by inoki247: 8:46pm On Apr 14, 2022
Lol ehn mak e dey rule the internet....


Government wey me know na from Aso Rock dem dey rule nd dey win on election day not on the internet.....
Crime › Re: Victims Of Toyosi's 'Clout-Chasing' Tweets Still in Custody - Families Cry by inoki247: 8:06pm On Apr 14, 2022
I believe anyone who accuses someone of false rape should be given a Jungle Justice judgement without no delay...



if I be the guy after everything don die down maybe 6 month I will pour Acid on her face...


We no go see dat girl Future is Gmail now always hunting for rape News.....
Events › Re: A Nairalander Is Celebrating His Birthday Today.. (pic) by inoki247: 5:25pm On Apr 14, 2022
lol where the smooth head the OP needs knock...


Wey I think say I go see head shinning like up Nepa...
Travel › Re: Get Your NIN Ready To Board Trains From May - NRC by inoki247: 4:44pm On Apr 14, 2022
r4bbit:
The NIN will be use for profiling in this case!
-- to check if theirs a criminal record in the persons data.
-- to keep track of wanted criminals, who might be boarding the train.
Lol nd u believe someone will have time to do all diz instead na aw to colet bribe dem go dey du....


u think doz Bandits wey attack the train na with dere boss dem attack am I'm sure derr boss no go dey with dem na instructions e go jus give dem nd normal dat Train suppose get inbuilt Camera unless say na 1805 Train dem ameachi go buy....



Nd d same Nigeria wey I know people working at the train station will start buying people NiN to use it to book ticket for people.
Politics › Re: Unknown Gunmen Beat People Collecting PVCs At Imo Collection Center by inoki247: 4:38pm On Apr 14, 2022
lol
Politics › Re: EFCC Arrests Seven Suspected Internet Fraudsters In Lagos by inoki247: 4:35pm On Apr 14, 2022
He be lik say the people wey arrest diz one dey reasonable na inside AC dem snap dem....


Dem still blur derr face no placard....

Abi rain dey fall outside ni undecided undecided
Travel › Re: Get Your NIN Ready To Board Trains From May - NRC by inoki247: 4:06pm On Apr 14, 2022
lol na NiN go dey protect Train now....


Abg I no understand diz people again....


it seems the people in diz government dey always call on NDLEA to always pass dem all the thing wey dem dey seize mak dem taste....

That's how dem say mak we du NiN wen dem wan deal with Bandit dem off network for some state abg aw will NiN be useful wen u off Network dey ar jus confused.....
Politics › Re: BREAKING: Council Of State Okays April 2023 For National Census by inoki247: 3:27pm On Apr 14, 2022
Wetin dem dey count up nd down we don see food chop first wey dem wan waste money to count us....
Politics › Re: National Assembly Passes Amended 2022 Budget, Approves N965.42bn Borrowing by inoki247:
Las las this Govt go soon borrow money from Soko Loan....
Sports › Re: Mourinho Looked Embarrassed On A TV Show With Bikini Clad Lady (Throwback) by inoki247: 1:04pm On Apr 14, 2022
Alaye look away no time for distraction....
Politics › Re: News update:..American Arrested With Firearms At Lagos Airport by inoki247: 12:07pm On Apr 14, 2022
Lol na false alarm jarey dem think say dem don see someone to score cheap point dem go release him nd iz firearm wen dem see say him document genuine....


Someone wey e no sure for no fit carry fire arm tru airport....


Gun wey boys go arrange for u for Mushin or contact Lagos island boys dem go supply you so why go tru stress....
Politics › Re: Just In: I Have 13,000 Nigerians On My Payroll – Orji Uzor Kalu by inoki247: 10:04am On Apr 14, 2022
The 13,000 Nigerians will vote him as dere president....


Nothing wey no fit happen for dat region that's 3red became first position....
Travel › Re: Passengers Angrily Protest Flight Delay At Abuja Airport (Photos, Video) by inoki247: 8:59am On Apr 14, 2022
Go check na Air Peace e go be lipsrsealed undecided


Vawulence everywhere....
Foreign Affairs › Re: Ukraine Attention Shows Bias Against Black Lives, WHO Chief Says by inoki247: 8:02am On Apr 14, 2022
ok we black should give our country more attention by ourselves...


All the loan wey we black dey get from the white country sef including Chinese loan no be embezzle dem dey embezzle am abi na white come dey embezzle dem.....

We black should give our country attention ourselves nd come together to gt our continent fixed and stop crying like a baby wey him diapers don full....
Politics › Re: Osinachi's Pastor, Paul Enenche, Breaks His Silence Days After Her Death (Video) by inoki247: 2:41am On Apr 14, 2022
Johnny147147:
At least grant the audience too. Let's him speak. That way its easy to put the pieces together. She complained of chest pains, wasn't she diagnosed cos medical aid was rendered. What results or cause of did the doctor(s) come up with? There 2 sides to a story abeg. We understand the husband might be abusive but just grant him audience.

Meanwhile vote H.E. Rt. Hon. Chibuike Rotimi Amaechi for president 2023
Which Audience again you want him to be paraded like the normal criminal we see everyday that will admit to it today and make a U turn before nd moreover dey did some test for to get well no be Autopsy dem du for her when she dey alive...


if everybody is lying will the kid be lying to even slapping her in front of a stranger a studio manager....

Then u mus be wicked if you're in doubt nd u support him go beg the police to release him nd dash him someone Dear to u make she too go run am....
Politics › Re: Osinachi's Pastor, Paul Enenche, Breaks His Silence Days After Her Death (Video) by inoki247: 2:33am On Apr 14, 2022
They should jus kill the man prison don full already....


This ar the kind of people dey need to start shooting at site ur wife dey bring something to d table u still dey misbehave nd Many people will come here daily asking what're Nigeria Girls and woman bringing to the table.....

Na person bring something to the table so oh wetin she colet na death she colet las las.....
Romance › Re: If You Are Guilty Of Getting A Girl Pregnant & Abandoned Her For Years, Do This! by inoki247:
lol why will you choose to be irresponsible u come show in future to reap whr u no sow..


Na d Lady mumu ones he show for ur doorstep bath him acid...
Politics › Re: Throwback Photos Of Osinbajo Fueling His Car In Lagos by inoki247: 9:28pm On Apr 13, 2022
Won ti bere...


Watch out some will soon go Aboki Suya stand to buy Suya....
Romance › Re: Singles: What Are The Habits/Lifestyle You Won't Abandon After Marriage? by inoki247: 8:38pm On Apr 13, 2022
lol
Politics › Re: Nigeria’s Insecurity: I Won’t Resign, Saboteurs After My Govt – Buhari To Elders by inoki247: 8:14pm On Apr 13, 2022
lol fools dey will always look for someone to blame....
Science/Technology › Re: Man Catches 46-Inch-Long Shark In Bayelsa (Pictures) by inoki247: 8:06pm On Apr 13, 2022
lol if e no die before nko no b Bayelsa any animal wey mistakenly enta Bayelsa na pot go b him final resting place.....
Politics › Re: Why Nigeria Should Invade Ghana! by inoki247: 5:16pm On Apr 12, 2022
lol too much igbo...


you don invade Sambisa finish....
Politics › Re: Umahi Drops Presidential Ambition; To Contest Ebonyi South Senatorial Seat by inoki247: 4:32pm On Apr 12, 2022
lol confused set of people dey are not bold enough to contest nd prove to people dey ar worthy of been voted for...


Na aw to attack oda region candidates dem sabi....
Politics › Re: 2023: Fayemi, Amosun Set To Declare For Presidency by inoki247: 2:00pm On Apr 12, 2022
Jokers everywhere....
Education › Re: Can You Describe This Picture in One Sentence? by inoki247: 1:53pm On Apr 12, 2022
lol Ali go to schl buh lata no see money buy Laptop after graduation undecided undecided
Music/Radio › Re: Why Do You Feel Better When You Listen To Sad Music? by inoki247: 1:50pm On Apr 12, 2022
lol which one be sad music again you mean suicidal music undecided undecided
Politics › Re: Dapo Abiodun Meets With Babatunde Fashola Over Otta-Abeokuta Road. by inoki247: 1:41pm On Apr 12, 2022
lol aw many years you people wan take fix that road abi fixing road is now also a rocket science.....
TV/Movies › Re: When Last Did You Watch A Local TV Station? by inoki247: 1:36pm On Apr 12, 2022
Wu even gt time for TV sef....
Politics › Re: Godwin Emefiele - Buhari's CBN Dumbo Governor by inoki247: 1:22pm On Apr 12, 2022
You people sabi talk jargons just to make yourself happy....

Emefiele is clueless no doubt....


Buh aw UnionPay card wan help us we already have our own Verve....


The Visa and Mastercard we have now is useless like Verve because almost all the bank av restricted dere card from doing international transactions while some reduced to $20 so how Unionpay tak dey different will Unionpay start sourcing forex by himself ....


We already av our own Verve card so what's the fuse with Unionpay that will be useless like oda cards that can't do international transaction....



I remember when dey even try the Yuan swap deal it was a total failure cos e didn't even av any single impact on d Dollar market e no even affect am...

so what's the jargons with keeping our reserves in Yuan even a Chinese vendor will prefer receiving payments in dollars so u people shuld rest

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 351 352 353 354 355 356 357 358 359 (of 580 pages)