Politics › Re: Train Attack: Nigeria Is At War, Femi Adesina Finally Admits by inoki247: 7:57pm On Apr 01, 2022 |
lol it seems every brand of weeds nd drug wey NDLEA dey seize dem dey first take am to Aso Rock for them to sample.. |
Politics › Re: Company Advertises Helicopter Services From Abuja To Kaduna by inoki247: 3:31pm On Apr 01, 2022 |
You people sha want to use all the means of transportation... Bandit wey fit go airport nd him no go hit helicopter.. |
Business › Re: See Condition A Debtor Gave A Man On Paying Back The Money He Owned Him (pics) by inoki247: 12:01pm On Apr 01, 2022 |
lol |
Politics › Re: LTG Protest: Breakdown Of Law & Order Will Not Be Tolerated - Lagos CP by inoki247: 7:01am On Apr 01, 2022 |
maasoap: The damage of properties that worth tens of billions of naira and the killings of over 50 police officers during the last protest is still fresh in our memory. Lol you buy the narratives of over 50 police dying buh u didn't buy the narratives that people at Lekki Toll Gate.... |
Politics › Re: Superstar Singer Justice Martins Okey Is Running For Federal House Representativ by inoki247: 5:38am On Apr 01, 2022 |
Jmartins no go reach dere nd join the likes of Desmond Eliot nd become dumb... |
Politics › Re: LTG Protest: Breakdown Of Law & Order Will Not Be Tolerated - Lagos CP by inoki247: 11:15pm On Mar 31, 2022 |
lol this Govt fear protest pass Bandit's... |
Politics › Re: LTG Protest: Breakdown Of Law & Order Will Not Be Tolerated - Lagos CP by inoki247: 11:15pm On Mar 31, 2022 |
lol |
Politics › Re: Another Train Derails In Kaduna, One Killed by inoki247: 10:59pm On Mar 31, 2022 |
Wahala come be like Train now oh if Bandit dey bomb Rail Track Iron Condemn people too go dey loot Rail track.... |
Politics › Re: Olamilekan Adegbite: FG Unlikely To Fix Ajaokuta Steel As Planned by inoki247: 10:53pm On Mar 31, 2022 |
lol this APC Government is jus too funny if the President av Low sperm count sef na Dr dem go blame....
I never see wu dem no fit blame like diz... |
Politics › Re: ‘maybe We Are Considered Jokers:’ Reps Blast Service Chiefs For Not Honouring In by inoki247: 12:09pm On Mar 31, 2022 |
|
Celebrities › Re: Nosa Rex And His Wife Welcome Their 3rd Child by inoki247: 12:01pm On Mar 31, 2022 |
Hellooh... |
Politics › Re: Senate Begin Plans To Probe Super Eagles Loss To Ghana by inoki247: 11:37am On Mar 31, 2022 |
lol wetin dem dey probe is there any foul play abi na wen dem turn Fifa.... He be like say dis people are commedians  |
Celebrities › Re: Bruce Willis Is Retiring From Acting by inoki247: 11:02am On Mar 31, 2022 |
He good him movie don dey boring lately all him movie wey I watch this year and last year dey were all boring.... |
Politics › Re: Ebelechukwu Obiano Declares Senatorial Ambition, Apologises To Soludo by inoki247: 7:14am On Mar 31, 2022 |
lol |
Politics › Re: Insecurity: IGP Adopts Technology-Driven Policing Approach by inoki247: 7:11am On Mar 31, 2022 |
lol the number one Analog Police Force in the world...
If you reach Nigeria police station ordinary Desktop computer dem no get even if na window 98 e dey run dem no gt any.... |
Politics › Re: Kyari rejects prison food, inmates excited by Ex-IRT boss presence by inoki247: 6:40am On Mar 31, 2022 |
lol Awo ri Awo.....
Ti eleha ba ri Sardine Awo ri Awo niyen..
Buh till today diz guy neva get mugshot Nigeria with different law sha.... |
Foreign Affairs › Re: Explosion In Russian Arm Depot Caused By Internal Accident Not Ukranian Missiles by inoki247: 6:38am On Mar 31, 2022 |
ok |
Foreign Affairs › Re: No Beard, No Work, Taliban Orders Government Employees by inoki247: 11:31pm On Mar 30, 2022 |
So if naturally u no come with bears from heaven that means u will jobless in afganistan...
We need to start an hashtag with #BearlessPeopleLifeMatters.. |
Food › Re: How Do You React When You See This Kind Of Bush Allowance? by inoki247: 9:53pm On Mar 30, 2022 |
lol which one be Bush allowance again Abi Bush Subsidy.... |
Foreign Affairs › Re: Russian Soldiers Are Freezing To Death In Ukraine (Graphic Photos) by inoki247: 8:08pm On Mar 30, 2022 |
ok |
Car Talk › Re: My Toyota Corolla Makes Screeching Sound When Braking by inoki247: 3:13pm On Mar 30, 2022 |
lol |
Politics › Re: Twitter Office In Nigeria? by inoki247: 3:05pm On Mar 30, 2022 |
Yes dey av open one Virtually... |
Nairaland General › Re: Why Is It That Nigerians Don't Like Paying For Services. by inoki247: 1:19pm On Mar 30, 2022 |
People wey no like paying bak all this loan company na dem go pay for service.. |
Sports › Re: General Co-Ordinator, Bosilong: ‘Kabungo’s Death Not Due To Stadium Violence’ by inoki247: 10:49am On Mar 30, 2022 |
lol nobody wan chop ban.. |
Sports › Re: Qatar 2022 World Cup: All The Teams That Have Qualified From All Continents by inoki247: 10:43am On Mar 30, 2022 |
I don talk am before I wish Nigeria nd Ghana lose for that qualifier for say e possible cos 2 of dem no fit pass group stage.....
Na waste of Spot be 2 of dem.... |
Politics › Re: Bandits Kill 23 More People, Abduct Many In Giwa by inoki247: 10:38am On Mar 30, 2022 |
Them don turn the thing to Livescore oh soon we go Bandits for fixtures for Sportyybet Bandits vs NAF... |
Foreign Affairs › Re: Ukraine Mayor Survives Rocket Assassination Attempt Because He Overslept by inoki247: 9:47am On Mar 30, 2022 |
lol las las Something don save Jonah... |
Foreign Affairs › Re: Russia Unveils Domestic Instagram Competitor ‘rossgram by inoki247: 11:02pm On Mar 29, 2022 |
lol rossgram ko.....
People open Instagram for mostly attention nd people noticing beyond dere territory can Rossgram guarantee dat....
Naso one app come from India den wan come take over from Twitter....
All this app don turn to addiction... |
Politics › Re: Amechi Laments Lack Of High Tech Equipment For Railways Security by inoki247: 9:32pm On Mar 29, 2022*. Modified: 11:08am On Mar 30, 2022 |
lol high tech wetin
no b Nigerians even if the high tech dey use solar one day some people will goan steal the battery if na electricity e dey use for one week grid go fall.....
oga goan rest IJN... |
Sports › Re: Football Is The Only Thing That Unites us in Nigeria by inoki247: 9:28pm On Mar 29, 2022*. Modified: 3:12pm On Mar 30, 2022 |
lol nd d football dem still no fit mak us happy....
Nothing dey give happiness for diz country again....
Before ordinary a shout of up Nepa in the whole community dey giv Joy buh now where u wan see the light talkless of shouting up Nepa... |
Politics › Re: Former Zamfara Deputy Governor Shot In Kaduna Train Attack by inoki247: 1:42pm On Mar 29, 2022 |
The true meaning of Breakfast na National cake Bandit be sharing it hot hot with plenty smoke.... |
Politics › Re: Police Foil Attempt To Vandalise Power Installations At Dangote Refinery by inoki247: 1:37pm On Mar 29, 2022 |
insecurity everywhere....
Refinery wey we still dey use get fake hope say once he start running Forex go dey plenty and fuel go cheap small na him diz fools wan vandalize the police suppose shoot dem all and kill dem all immediately.... |