Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 347 348 349 350 351 352 353 354 355 (of 580 pages)
lol Make Bayern come Buy Maguire abeg I wan check something... |
lol maybe bees no want crowd around dem... Pishure of people running and the bees abg ![]() |
Wahala jus too much for this world.... innocent kid wey u think say you jus wan play with don turn witch wey wan ruin your life and re arrange your journey.... You avoid adult na war you play with kids na war this wahala don dey too much for human being... |
Share Benue people some Titus Fish... |
lol this man be talking like someone wey tissue dey inside him head... Even Ghanaians wey take Coconut water 247 dere head no dull like diz.... |
Lol if Obi come Campaign for Oshodi na to go home with only Boxers dem dey move phone wey heavy pass Gen for him hand nd he no know.... Till dem move Nigeria comot for him hand e no go know.... |
lol what a stupid Govt with stupid Policy first use Sapa kill your Citizens when election reach you revert bak..... The Idi Iroko sef dey useless Xefa and Naira are now exchanging at the same rate so anybody wey still dey think say Cotonoue things cheap jus wan go suffer him sef.... How I wish Benin Republic and oda country border can jus lock up nd say dey don't want us since all na get mumu as President and you people are getting ready to elect another wicked leader and clueless one..... |
ok |
lol we need to take Nigeria to Shiloh for healing or Abroad for treatment cos I no understand d country again.... |
lol abg tutor dem na Politics of bitterness dem sabi and doing consultation through Zoom.... And doing Sit at home not leaving dere region to go other region to du consultation... Soludo for President 2023 e no dey tribalistic e no mind which region u come from at least mak him state av a beta life na wetin dey him mind b dat.... |
lol the most qualified man moving with a clueless man... Won ni eranko to ba bah aja rin oh ma je igbe..... Oga you're clueless.... |
All this court sef always looking for attention to be in the media.... Las Las e go appeal am everybody go rest... |
Lol Motivational speaker.... |
Politics is not for the poor... Na now all the stolen Tradermoni scheme go circulate wella go the delegates side.... |
lol Govt wey dey look wey Diesel dey rise like man Dickkk dey mak law for a private company not raise cost of running dere business dey ar madt... |
lol and some people are still sitting at home doing consultation through zoom waiting for the presidency to be zoned to there region..... |
lol this Femi and Capping of rubbish.... You get Fertilizer you no fit take am to farm cause u dey fear Bandits nd Fulani herdsmen shey u go dey pack the Fertilizer chop ni.... |
Everyday.... |
Just rest and move on... |
ok |
ThEGodFaThEr131:I'm not intrested If he like he go schl or not me I will sha not shift goal post like you..... Open a Thread and Compare Tinubu Project with Obi own since dey both Govern a state before.... |
lol in the Next few Years na Yahoo boys go dey contest cause Politics no dey for the poor... |
lol that meat stealing hardly will you see someone in Nigeria wu no run the game.... |
ThEGodFaThEr131:Lol did you check Google before you mention Tradermoni you're just an hypocrite be advertising your Ortom Pro Max in peace the Lord be with you |
ThEGodFaThEr131:oga Npower sha dey dere and d schl feeding dey dere weda na scam or not... Give us one Project your Obi du that people benefited from even if na sharing of Pencil and Eraser abg tell me.... |
ThEGodFaThEr131:At least you mention Tradermoni already before adding NPower to it.... So mention Obi own abg even if na Pencil he giv student or notebook. |
ThEGodFaThEr131:oga mention one or two project abi na invisible project If not na Ortom Pro Max be ur Obi... |
This op is an hypocrite in the other thread mention one Obi project even if na Transformer or Gutter you're jus shifting goal post up nd down here u are now with the one you know.... But whenever we ask you to mention one Project Obi intiate nd complete we no go see any good thing yarn.... Compare Tinubu project with Obi project let's hear that... |
lol which security agent e come dey talk lik diz.... |
Now you're talking but you no see Obi own mention even if na ordinary Gutter or Transformer we no see.... Your Peter Obi na Ortom Pro Max.... We know say Osinbajo is useless buh your own Obi own na him worst pass... |
Now you're talking but you no see Obi own mention even if na ordinary Gutter or Transformer we no see.... Your Peter Obi na Ortom Pro Max.... We know say Osinbajo is useless buh your own Obi own na him worst pass... |
tamdun:Leave him as useless Okorocha be we can still see some road wey him build even though e no strong nd dere are status e mold also.... Which project Obi du na him we dey ask since ordinary Gutter dem neva point at since... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 347 348 349 350 351 352 353 354 355 (of 580 pages)