Politics › Re: Nigerian Airforce Confirms Trainer Aircraft Crash In Kaduna by inoki247: 1:50pm On Apr 20, 2022 |
I check the Aircraft I see say na one old plane wey dem make from Pakistan wey dem suppose don send to Owode onirin make dem pieces.... |
|
Politics › Re: Electoral Act: Presidency, OSGF Disagree Over Ministers’ Refusal To Resign by inoki247: 8:53am On Apr 20, 2022 |
Wetin concern Buhari nd the Law he no get respect for am...
Dey av Alhaji Tanko to balance things for them... |
Politics › Re: Wike To PDP NWC: I Helped You To Your Posts, Give Me Ticket As Payback by inoki247: 8:47am On Apr 20, 2022*. Modified: 9:03am On Apr 20, 2022 |
lol I'm sure this guy Dealer go be NDLEA staff cos wetin e dey tak too dey du am any aw....
Lol buh like seriously if Wike become president na all region go colet most especially any region wey wan misbehave.....
Mak e jus hear say u wan separate the country u go colet Wotowoto...
Let's Just say Wike is the Portable Mr Zazu of Nigeria Politics.... |
Politics › Re: Power Generation Crashes By 903MW, National Grid Crisis Persists by inoki247: 8:30am On Apr 20, 2022 |
subsidywise18: Yeah I know, we give them money they chop it.
Yet when GSM came, you Nigerians gave them huge sums of money in the name of SIM cards (sometimes as much as N10000 for one SIM) and they took your money and the service was very poor (at one time you could not use MTN to call ECONET, and even NITEL lines....that's the genesis of Nigerians having more than one GSM line).....but the money made was invested in the GSM infrastructure that makes things like home internet available...which is why I can type this from my flat.
At the end of the day, if you don't pay for a service, you won't get it. Ye can pretend that we pay the power companies enough, but we don't. And that's why we always have had bad power, even during the days of NEPA. (Yes, many Nigerians were not paying their bills back then, as were government and private officies)
Ye can abuse me, but pay poorly, get poor service. We even have to buy our poles and transformers, because what we pay the power sector is not enough for them to buy such things for us. Lol you people should keep looking for excuses so I'm supposed to be the one to be paying for the infrastructure of the electricity You just saying if I want to patronize a Tailor or Capenter na me go pay for him tools nd shop rent.... Transformers go spoil na me go pay for maintenance someone will come nd steal cable inside Transformer na me go still pay... I'm sure if we check the bill dey give us monthly there's is always maintenance fee added to the bill apart from the electricity I use so what else du u want I pay for maintenance pay Vat on electricity Still u can't use all diz to upgrade ur system.... You people shuld kuku ask for our Kidney before we can have 24hrs light... |
Politics › Re: Power Generation Crashes By 903MW, National Grid Crisis Persists by inoki247: 8:16am On Apr 20, 2022 |
subsidywise18: We get what we pay for.
Pay poorly for power, get poor power. You people should rest jarey everybody in Nigeria start to dey pay 1m as there electricity bill... Electricity go still worst.... |
Politics › Re: Osinbajo Receives Icc Prosecutor At Aso Villa by inoki247: 9:20pm On Apr 19, 2022 |
When they're leaving dey shuld arrest any terrorist in dat Villa so dat everybody will goan rest... |
Politics › Re: Explosion Rocks Drinking Joint At Taraba Cattle Market. 3 Dead, 19 Injured (Pix) by inoki247: 7:58pm On Apr 19, 2022 |
He good as dem run give the bomber Jungle justice no time for amnesty... |
Science/Technology › Re: Have You Been Bitten By A Cockroach Before?11 by inoki247: 9:09am On Apr 19, 2022 |
lol Cockroach dey bite....  Abeg tell me the specie of Cockroach wey dey ur area cos I only know dey av legs nd hand that can cut someone lik blade..... |
Family › Re: Man Leaves His Marriage Because His Wife Beats & Abuses Him by inoki247: 9:16pm On Apr 18, 2022 |
we no go see any woman for this thread now...
The Future is Gmail advocate no go show face.... |
Sports › Re: El Shawarma Don Eqwalise For Us: AS Roma Celebrate Equaliser Against Napoli by inoki247: 8:41pm On Apr 18, 2022 |
lol no be only Shawarma na Banku....
Woman go like all diz kain name if you dey bare Shawarma or iPhone watch out woman go love you die..... |
Romance › Re: Farewell Sex (With Ex) Is Foolishness Taking Too Far by inoki247: 7:19pm On Apr 18, 2022 |
lol this generation nd sex ehn most especially we at this side we start giving sex different tag....
That's the only thing we are contributing to the world.... |
Education › Re: We Are Being Raped, Robbed — Ilaro Poly Students Cry For Help by inoki247: 6:38pm On Apr 18, 2022 |
Wetin dey occur for like 2 weeks now na Domestic Violence...
This week jus start na Rape we dey see.. |
Sports › Re: Kano Pillars Fined N9 Million, Lose 3 Points, Suffer Banishment by inoki247: 5:41pm On Apr 18, 2022 |
Kila gbe kila ju which one be Banishment inside again now u people shuld calm down....
Even Fifa no du reach diz wen Eagles no qualify for world cup wen Nigeria vs Ghana match happen... |
Career › Re: Are You Happy Where You Work Currently? by inoki247: 5:08pm On Apr 18, 2022 |
lol you don smoke igbo diz Easter Monday abi wetin b ur own u get Job for dem...
Lol if u ask a factory worker diz question na slap u go chop.... |
|
Politics › Re: Why Is No One Talking About Sowore And Other Young Presidential Aspirants? by inoki247: 12:19pm On Apr 18, 2022 |
sulaak: In France and Pakistan, two new parties led by Macron and Imran Khan removed the two dominant parties in the above countries respectively. We need to look beyond PDP and APC or else Nigeria will not see 2030. Lol you people will always be giving yourself hope by comparing us with countries that dey av people wu ar learned more Dan us dat people wey go schl no reach half of the populations. Some voters na only the propaganda dey hear on d radio nd TV alone na him dey use vote.. Some people don't even know Apc or PDP buh ones dey go campaign lie to dem dey will tell dem dey should put there thumb any where dem see Broom for Apc umbrella for pdp so majority of the voters are illiterate while the literate will be at home that day sleeping some go dey think of how to knack babe, while some watch movie all tru..... So the numbers of illiterate voting is more dan people wey go schl.... |
Politics › Re: Why Is No One Talking About Sowore And Other Young Presidential Aspirants? by inoki247: 12:13pm On Apr 18, 2022 |
Hotzone: Na so Buhari warm ballot sotay una push am inside aso rock lol but with Buhari warming e was coming 2nd you people don't still get it until all diz small party start coming 2nd den dey ar almost derr buh for now we only av 2 useless party nd dere is no way small party can win dem unless u want to lie to yourself.... |
Politics › Re: Why Is No One Talking About Sowore And Other Young Presidential Aspirants? by inoki247: 12:08pm On Apr 18, 2022 |
Moneyboyz: If you mean America, they operate 2 party system. So they have only 2 candidates.
Oh I checked it's a multi party. I've only heard about the republican and the democrats. That's what I'm telling you buh u people dey always jump to conclusions without research if u check sef dere candidates will have more vision than the 2 popular parties buh wu wan vote dem.... So this thing no b only Nigeria all diz dey happen having ballot warmers dey almost everywhere... |
Politics › Re: Easter Turns Bloody In Orlu As Unknown Gunmen Clash With JTF (photos, Video) by inoki247: 7:44am On Apr 18, 2022*. Modified: 8:52am On Apr 18, 2022 |
NigerianAngelo: "Security operatives killed some youths who were suspected to be Ipob affiliates."
So Gunmen engaged you. You couldn't win. You then turned an shot youths and called Ipob affiliates.
One of the reasons why Peter Obi Presidency is important is that it will bring respect to the Igbo blood/race, both from outsiders and from the Igbos themselves. It is an intangible but very important aspect. Lol you people are jokers same Peter Obi that's remain mute and your elders dey are not talking Peter Obi neva become president buh right now wetin e dey talk or you think his silent is beta dan speaking against all diz evil going on in your region.... Your elders are not saying anything even the presidential aspirant I guess dey ar all cool with it..... The Presidential ticket is more important to your elders and aspirants than the security of life in your region..... |
Politics › Re: I Will Convert Aso Rock To Hospital, If Elected As President – Omoyele Sowore by inoki247: 7:38am On Apr 18, 2022 |
Which kain joke be this why you no turn am to cemetery....
Turn Aso Rock to hospital na Dr dem elect am to du cos I no even understand again... |
Politics › Re: Why Is No One Talking About Sowore And Other Young Presidential Aspirants? by inoki247: 7:33am On Apr 18, 2022*. Modified: 11:56am On Apr 18, 2022 |
Lol 90 percent knows dat dey are ballot warmers dem jus come occupy space on d ballot paper...
Na everywhere Ballot warmers dey even for Yankee you will see different candidates... buh na only 2 major party dey always carry d day..... |
Politics › Re: Senator Rochas Okorocha Crucified To Save Nigeria In 2023 by inoki247: 7:09am On Apr 18, 2022 |
 dem no go add the Two thieves for him side Maybe Uche Nwosu go dey him left hand side while Hope Uzodinma go dey d right..... |
Education › Re: Chrisland School Accused Of Covering Up Rape Of 10-Year Old Female Student by inoki247: 5:08am On Apr 18, 2022*. Modified: 6:46am On Apr 18, 2022 |
We no understand again whr come dey safe for kids nd girl child...
As a Father person get plenty work to du on a Female child and any Male child wey wan turn monster... |
|
Politics › Re: An Igbo President Could Have Changed Nigerian Status From A Zoo To A Country by inoki247: 9:48pm On Apr 17, 2022 |
Lol but igbo don't have PVC to vote UGM don disenfranchise dem so aw dem wan tak become Zoo president nd change the life of people in the Zoo  |
Politics › Re: Tactical Operations: IGP Procures Additional Assets For Deployment, Patrols by inoki247: 8:35pm On Apr 17, 2022 |
You people sha jus dey cashout left and right.... |
Politics › Re: Oluwo Of Iwoland: South-East Cannot Produce President For Now by inoki247: 6:59pm On Apr 17, 2022 |
No loud am dem no get PVC..
So how dem wan take vote sef for inside Zoo nd still become President for inside Zoo UGM don disenfranchise dem all from having PVC.... |
Politics › Re: Nigerians That Became President Without " Strong Political Base" by inoki247: 6:27am On Apr 17, 2022 |
SEYIKP: Olusegun Obasanjo(1999-2007)
President Olusegun Obasanjo, came from prison into palace without any political structure that was built to his name. Prior to 1999, he never contested for any elective post. He even lost his polling unit to Olu False in 1999.
Sheu Musa Yaradua(2007-2009)
President Musa Yaradua, aside been a two term governor in Kastina State, he never had a political empire that he built that was able to made him President. President Obasanjo chose him, based on the the relationship between him and his late brother Sheu Yaradua. He even attested to the fact, that the election that brought him in was a fraud or rigged, but he was going to reform the electoral process.
President Goodluck Ebele Jonathan (2009-2015)
Aside been a two term governor in a tiny Bayelsa State, with eight local government areas. He never built a political structure that was able to made him President. He became President based on God's Providence.
Moral Lesson; if anybody should say to you that any Presidential candidate hasn't built a political structure to become a president. Always tell them that he doesn't need to build one, he can always borrow the ready built structure by the cabals (owners of Nigeria). Or become President through God's Providence. Lol this how you guys turn Aregbesola life upside down with all this Motivational thread till Trailer jam him nd e lose everything... |
Politics › Re: Wike Criticises State Pardon Granted To Dariye & Nyame, Garba Shehu Responds by inoki247: 6:21am On Apr 17, 2022 |
If Buhari like make he Pardon Chidinma Ojukwu.....
I just know once you reach Aso Rock you will av automatic access to all the Joint nd powder wey NDLEA dey seize so wen u start taking different brand ur brain go start dey malfunction..... |
Sports › Re: Man Utd Fans Protest Against The Glazer Ownership (Photos, Video) by inoki247: 9:35pm On Apr 16, 2022 |
lol Man Utd fans no dey calm down no be Fans Arsenal get mak dem kill dem sef  |
Politics › Re: All Presidential Aspirants Claim To Have Solution To Security Challenges by inoki247: 8:41pm On Apr 16, 2022 |
Lol if Buhari dey contest for Third Term sef him sef go talk say e get solution to the security issue....
You suppose know say na wetin dem no fit du dem go dey talk.... |