Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 355 356 357 358 359 360 361 362 363 (of 580 pages)
Make Kaduna people try Bicycle or Donkey Bandits fit no see dat reason..... Gradually Kaduna is going back to stone age from switching off Network to can't use Airports, Train, Cant use the road dey should go bak to Donkey nd Bicycle Jejely.... |
Make Kuduna people switch to witchcraft or Donkey since Bandits neva attack dat one yet nd dey should try colet clearance from Bandits before dey start moving around.... |
lol Make Kaduna people try Donkey or Wheelbarrow since Bandit neva attack dat one yet ![]() |
lol if na People from Niger Republic dem kidnap dey ar not Foreigner oga dem jus go show dem around aw dem dey run the game ![]() |
lol but I tot most of the Gas we use in Nigeria are been refined here in Nigeria so which Forex are dey now talking about again ![]() imagine people wey neva get am right dey plan to run pipe from here to Europe distributing Gas.. |
lol them never see the News na Glo network Presidency dey use ![]() |
Maybe Telcos don off Network as Yahya dey give dem tuff time.... Them go buy diesel at exuberant rate still Govt still dey show dem hell |
If you be witchcraft for North nd Bandits sight u dey will surely Gun you down with your wings..... Anything wey dey move around in the North wey no get the approval of Bandits is automatically calling on vawulence from Bandits.... |
lol laik diz people av clear route to dey follow reach Europe now dem go dey follow Nigeria Gas pipe route..... |
ok |
fnep2smooth:Lol but Luxurious Bus are not Govt property buh Train na Govt facilities so getting attack from Unknown Gun Men is certain most especially on sit at home days.... |
fnep2smooth:Lol what if Unknown Gun Men attack am cos doz ones like attacking Govt facilities... |
Lol so na 4 years you people still dey.... The Chairman u people elected in ur party abg na where e come from Maybe na Pluto Democratic Party be him own |
Mak the Govt remember to Tax Bandits to pay back the Chinese Loan abg mak dem no use my Tax pay bak wetin I no dey enta abg.... Anytime we wan talk this Govt and dere supporter are always shouting we build Rail and alot of infrastructure.... |
APC the party filled with excuses or always looking for wu to blame... A serious Government will fix the power problem in six months Electricity isn't a rocket science... Babatunde Raji Fashola 2014 . APC have the solution to Nigeria problem in 2023... Babatunde Raji Fashola 2022 . Apc the only party wey pack confused people follow body..... |
Motivational speaker yen yen.. |
lol some African Countries like Ghana don talk say e go open him border fully this week that once you're Vaccinated you don't need any Covid test to come into the country or leave..... And Nigeria also av issued same directive dat shows everybody don move on na only China dey battle am now.... |
When you're done with jokes let us know... |
Check NTA since the station still dey In the 90s dem go dey carry old stuffs.... |
bayelsaowei:Lol maybe if na Wike be President sef as Benin Republic no wan corporate on Sunday Ighboho mata e fit don send Army to enta Benin and Go retrieve him from Benin Republic Govt with force.... |
lol Gazette set follow carry Ukraine News..... Nothing wey we no go see soon NTA sef go carry him own.... |
He be like say people don Leave Yahoo run to drugs.... |
Miracle2022:You're high I only have one Nairaland account and check my profile you will see is a bit old so this what I use always.. maybe you should goan rest jus come online and start accusing people of what they didn't du. |
Miracle2022:Please show me where you see me bad mouthing her when she was dere... |
lol |
At least you beta pass the woman we av dere now... |
Lol dem suppose colet 1 create join the Indomie and Pomo wey dem don fry with pepper to step down the Beer... Unserious Kidnappers.. |
![]() |
IbileIfe:Lol I'm talking about the Agricultural loan not the 500k wey dem dey give u people na we wey wan colet plenty money from dem... |
lol Corrupt Nirsal.... They will tell you to pay 10k or 20k for loan application and still not give you.... They only give loan to there cronies and people who are ready to part away with some percentage of the money like say the loan na free money.... |
The two fools are kuku waste of Spot dem no go pass group stage if 2 of dem qualify or 1 team so issa waste of time.... |
Dem don fail again.... Dem no qualify last time also. . |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 355 356 357 358 359 360 361 362 363 (of 580 pages)
