₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,811 members, 8,513,806 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 02:43 PM

Toggle theme

Inoki247's Posts

Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 356 357 358 359 360 361 362 363 364 (of 580 pages)

Politics › Re: Police To FG: Pay Us Our Entitlements Before 11:59 PM Today Or We Go On Strike by inoki247: 3:32am On Mar 23, 2022
Rollsnjaguar:
Who will arrest police officers during strike.

Hope they won't gather at lekki tollgate.
If dem gather anywhere make the Army shoot dem at sight....

shey dem talk say dem craze ni....



Make dem too feel wetin Civilian dey face..
Politics › Re: Obiano Left N400 Million Cash And Over N100 Billion In Debt – Soludo by inoki247: 9:42pm On Mar 22, 2022
lol 400 million....


so laik dis the money wey dey Anambra e no fit buy pass Land for Banana island he no fit build the land undecided undecided undecided
Politics › Re: Poor Electricity, High Diesel Cost: Manufacturers Count Losses, Banks Affected by inoki247: 6:39pm On Mar 22, 2022
lol This breakfast na for everybody..
Foreign Affairs › Re: Russian Court Bans Facebook & Instagram, Calls Them 'extremist Organisations' by inoki247: 4:07pm On Mar 21, 2022
lol I think say no b democracy dem dey practice why dem dey go court for wetin dem don ban already....
Politics › Re: Security: Kaduna Government Declares Curfew In 2 LGAs by inoki247: 3:27pm On Mar 21, 2022
You people no off Network again undecided undecided


I think say offing of Network dey help security nd also e dey kill bandit...
Career › Re: Why Are Some Nigerians Obsessed With Attaching Their Job Titles To Their Names? by inoki247: 2:36pm On Mar 21, 2022
lol
Politics › Re: I Am Optimistic Obiano Will Soon Be Released- Soludo by inoki247:
lol na u b EFCC spokesman if dey av nothing on him he will soon be free like Fayose so u people shuld rest....


He fit be free man soon buh not getting iz passport seized na dat one no certain..
Politics › Re: Tinubu Cites Lack Of Electricity As Greatest Impediment To Economic Development by inoki247: 6:44am On Mar 21, 2022
lol you people always seeing Nigeria problem from afar...

Where's Fashola today he has become dumb automatically...
Politics › Re: Umahi: Wike Now Idi Amin Of PDP – Ohanaeze by inoki247: 4:57am On Mar 21, 2022
i don talk am before between this Ohaneze and Portable Zazu I no know wu talk jargons pass...
Politics › Re: Please Pray For Your Salaries To Be Paid This Month, IG Usman Tells Police Offic by inoki247: 8:08pm On Mar 19, 2022
So na prayer session dem dey like diz...
Sports › Re: 'The End Of Women's Sports' - Feminists Lament As Transgenders Take Over by inoki247: 2:17pm On Mar 19, 2022
Na 2 in 1 mak dem leave am...
Sports › Re: Between A Twitter User And Borussia Dortmund Who Used Davido’s Slang by inoki247: 12:52pm On Mar 19, 2022
No wonder al of dem dey select clueless leader na jargons wey dem dey always drag b diz....
Foreign Affairs › Re: Mikhail Fridman Laments His Current Living Condition Due To Sanctions by inoki247: 7:34am On Mar 19, 2022
lol I tought there fan don talk say e no go affect dem dey av already prepare for it....
Foreign Affairs › Re: Russian-Backed LPR Occupies Rubizhne, Takes Over Government Buildings by inoki247: 7:23am On Mar 19, 2022
War wey dem no fit win naso US dey occupy up nd down for Afganistan till dem see say you no fit get power with force...
Sports › Re: "BVB Loves Naija" Borussia Dortmund Tweets About Ikpeba, Oliseh And Davido by inoki247: 7:19am On Mar 19, 2022
if Arsenal no mak am to Top 4 diz season dey shuld be given an automatic relegation ticket mak dem dey Play Championship.....
Politics › Re: ISWAP Sacks Army Base In Bama, Borno State, Kills Newly Recruited Soldier by inoki247:
Hmmm....

People wey jus join Army wey still dey think of aw dem go come town soon nd come opress Civilian with dere new Job....


Boko Haram You no show Love oh na rip you rip dem...
Politics › Re: Adamu Garba, Writes Senate, House, Seeks Audience by inoki247: 10:50pm On Mar 18, 2022
He wants dem to sign into law Cowtocurrency as the only legal business for Youth...
Foreign Affairs › Re: Brazil Supreme Court Judge Bars Telegram, VPN Users To Be Fined by inoki247: 10:45pm On Mar 18, 2022
lol aw u go say make a Messaging app dey delete people messages are u trying to make a Law dat will be invading people's privacy.....
Travel › Re: Immigration Sanctions Officers Who Stole From A 14 Year Old Girl by inoki247: 10:16pm On Mar 18, 2022
Dem no go show us dere face nd name...

The way dem dey quick show criminal face nd name undecided undecided
Phones › Re: Google Maps App Crashes Globally, Leaves Users Frustrated by inoki247: 9:26pm On Mar 18, 2022
Our Nairaland Residential Pastor go soon come remind us about endtime.....


Na sign of Endtime be diz the world is coming to an end soon undecided undecided
Politics › Re: Where Is Nigeria Heading To? by inoki247: 7:54pm On Mar 18, 2022
lol when you dey talk abt this one....

2005 Toyota Corolla wey we dey buy accidented Tokunbo for 1.1m 1.2 is now like 3million
Politics › Re: #open Nigeria Border# by inoki247: 7:45pm On Mar 18, 2022
Them no go open am this present Govt will rada see people dieing...


At least if our President don't care abt us surviving I don't know what's wrong with our NASS representative over 100 of heads sef no feel our pain.....
Politics › Re: Why We Haven’t Made Obiano’s Offence Public – EFCC by inoki247: 3:48pm On Mar 18, 2022
HIPROFILE:
No naa bro irrespective of the fact we all hate the activities of this current APC cum Buhari led FGN this particular move on Obiano is not bad since there is ongoing investigation on his activities while as the Governor...

Lets say for instance a certain criminal whose case just got reported to the EFC is trying to flee the country through airport without knowing his name has been flagged. If the arrest such person and stop him or her from proceeding the journey would you see it as a wrong move? or is it because this has to do with a public figure? cos such things like this have happened to many you dont know or hear about.
This not about public figure this there own method of fighting corruption dey arrest you first before they start investigations this what they do wen eva dey arrest even Yahoo boys so this not about public figures....
Politics › Re: Nigeria Ranks 118 Behind Libya, S’Africa, 15 Other Countries On World Happiest by inoki247: 2:34pm On Mar 18, 2022
lol our happy reading meter don low like diz if u go match person for leg for road u will colet...
Politics › Re: Why We Haven’t Made Obiano’s Offence Public – EFCC by inoki247: 2:33pm On Mar 18, 2022
lol you guys are confused arrest someone before you start investigation....
Sports › Re: Does Mesut Ozil Deserve An Appology For Being Attacked On His Political Views? by inoki247: 2:29pm On Mar 18, 2022
ok
Politics › Re: Policemen demand N100,000 minimum wage, as Adeyanju vows to join strike by inoki247: 2:05pm On Mar 18, 2022
lol I trust the FG dey will release Soldiers on dem nd shoot any moving object that day...



The same way you guys treated the masses you're about to get that type of treatment....
Politics › Re: Mrmacaronii Accussed Some Celebrities Complaining About Government Of Hypocrisy by inoki247: 12:02pm On Mar 18, 2022
everything don turn to format for this country ...

This current Govt keep increasing the Velocity of poverty nd making people to see all avenue as a cashout Avenue...
Politics › Re: Bandits Attack Shimfida In Katsina. Kill 8 Children, Burn Houses. 5000 Displaced by inoki247: 11:58am On Mar 18, 2022
This people no dey rest even Ukraine wey dey go tru war dem dey calm down....
Politics › Re: EFCC Releases Willie Obiano And His Wife, Ebelechukwu by inoki247: 8:47am On Mar 18, 2022
nrexzy:
Na witch hunt.... How many other region governors em dey do anyhowhuh
You people av come again with ur Victim card...

Dem no du am for Fayose so far you're not in the right circle of Govt u will colet so stop crying like a baby wey him Pampers don soak....
Politics › Re: Sanwo-olu Appoints Justice Olatoregun Lagos Anti-corruption Chairman by inoki247: 8:42am On Mar 18, 2022
ok
Politics › Re: Help Fast-Track Approval Of $500 Million NTA Loan - Lai Mohammed To Chinese Envo by inoki247: 10:27pm On Mar 17, 2022
lol dem need money wey dem go dey spend as retirement is approaching...

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 356 357 358 359 360 361 362 363 364 (of 580 pages)